ขนาดวิดีโอ: 1280 X 720853 X 480640 X 360
แสดงแผงควบคุมโปรแกรมเล่น
เล่นอัตโนมัติ
เล่นใหม่
Soko please I take God beg you. You and akpunwan marry ooh in real life. I dey admire you people wella.🤣🙏
Sokoh u must married Akupmwa I mean in real life oh trust brus this beab is good for you oh,much love from Sierra Leone 🇸🇱🇸🇱😄😄
He is married o with too beautiful kids
@@DeltapikinTv like seriously
@@mohamedsyda1079 yea
@@DeltapikinTv sorry for ask you mam who married her? Is he sokoh's brother or sokoh
@@mohamedsyda1079 I mean soko is married
Big pikin, you get something for mind, you dey hold Yansh.. Bad guy
MY BROTHER NA FIGHT I DEY SEPARATE 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Bad guy
WE ALL BAD GUYZ
Waalah for who nor get brother way na landlord 🤣🤣 as landlord brother way are be
Man of God is just hilarious 😂 😂😂
I celebrate you
Serious character, lol
Investor Edo babe 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
BAAAAARRRR man 4:45 😂😂😂😂 guy why you dey stand like that?
The most hardworking Guy SOKO . Much love guys
We appreciate your kind words, thanks.
Abeg make landlord broda live my Edo bby for waist na
As all of them gather for inside sokoh room, i just know casala is about to burst😂😂😂
Hahaha, you know the drill.
I love you soko ,u dey represent
Why you dey put hand for my pocket? Abi you wan thief my bitcoin ? Lol 😆🤣😂😹
I will follow you anywhere you go. From Akpan and Oduma, Sabinus, Soko and the gang, street Zaddy and so on. Am watching from Sierra Leone 🇸🇱
We appreciate your support, thank you so much.
Lol , as soon as man of god came in I lost it 🤣🤣🤣
🤣🤣
MOG ma man, you get boy friend😂😂😂😂
Soko or joko you be the source of laughter 😂😂😂
Yes, an embodiment of positive vibes.
Where's Gongola oooE don too taySoko please bring back Gongola for us
I will not miss it at all 👏👏👏👏👍🏼👍🏼
Hope you enjoyed watching it.
Wait ooo dem nor dey see Landlord self before landlord brother🤣🤣 Abi na ghost Landlord🤣🤣
hahahahahah in honest , comedy na una destiny 😂😂😂😂
I love this soko babe . She must marry urhobo man 👨
Hmmmm, okay o.
akpunwa too fine....my celebrity crush...😍
Best award gossiping squad, Akpumwan vs Edo Babe and Landlord brother vs Isoko
Hahaha, na you talk am o, lol
My best movie ever i love this 😂😂😂❤️😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
My favorite
Baarman has vibes😂😂😂🎈🎈🎈
Grateful,soko the master
Barman da take one hour for toilet 😂😂😂😂😂
Shoko u be real vibes I swear for real u reallyake my evening
All this people nor well ooo🤣🤣🤣🤣🤣
One thing I love ❤️ these 2️⃣ is the way they respond to each other words and actions
Absolutely true.
Soko & D gang are my favorite comedy show now
Akpunwa na better babe joor …..abeg who be this bar man
Akupmwa and sokoh be best ❤️🙌
Nice one bro
So lovely
MOG ooooo 😂😂😂😂😂
Who the steal my phone 🤣🤣
Landlord brother 🤣🤣🤣🤣🤣
Please guys what is the name of that movie they were watching
MOG why you dey put fuel for Gen when e dey on
Wonder Woman movie as episode...lol
So funny 😂😂😂😂
This week, was not plan, become rubbish on soko reaction on the take over on the remote and bring back soko soko I don go lol
I know say M.O.G go spoil this place with sharp words 😀😀😀😀😀😀
Soko always on it
Thanks.
Much love
NEPA 😂🤣😂🤣😂
We want GINGOLAA GONGOLA.
As comment commander way a be a salute wuna
Please soko producer you people is doing well may God bless you all, please try fixtures Egiro is been a long time I sure her in this comedy please one love
Trampo-traumatised... Akpunwa, sùpù!
Sokoh ND Crew u guys are doing well but I miss jagaban o
😂Lol lol
Who off light??? 😂😂😂
More grace to you all
I dey wait
😂😂😂😂😂😂😂❤️❤️💋💋🥰
Edi beb yi bitcoin don go
😂😂😂😂😂
Soko just dey para because akpunwa no agree spent her 2m on him.
Soko longtime not seeing Gongola, what's the problem?
I’m no longer going to watch this episode if Gogola is not part
he is acting with mr Johnson show ,yu can him in Dstv , if yu cherish him so much..
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Where's gongola?
Bros soko migwo
Alhamdulilah
SOKO you nor be man, you fall men hands
Area you na person
🤣🤣🤣🤣
Where is Gongola?
Pls where is gongola
Soko you must married her oh .
sokoh please were is Gongola ?
oduma, how i go take fit get EDO BABE NO. Need to talk with her
But where is gongola?
🤣😂😆😁🤣
This episode sweet and funny die 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
I need girlfriend like Akpunma
Where Gongola?
Sokoh are you a cheater😳 You don't want your girlfriend to visit ur house frequently
Please bring dat guy called Gongola back into the skit not this land lord brother of a tin
MoG na real nigga
I no like this bar man character.
I don’t find him funny though he’s trying so hard to be funny😀
You guys have not yet bring back Gongola to play his role why na❓❓❓❓❓❓❓❓❓❓❓❓❓❓❓❓❓❓❓❓❓❓❓❓❓❓❓❓❓❓❓❓❓❓❓❓❓❓❓❓❓❓❓❓
Are yu new here, he already told us many times that Gongola is not longer with this crew, he acting with mr Johnson show in Dstv....
😂😂😂
😂😂😂😂
Soko please I take God beg you. You and akpunwan marry ooh in real life. I dey admire you people wella.🤣🙏
Sokoh u must married Akupmwa I mean in real life oh trust brus this beab is good for you oh,much love from Sierra Leone 🇸🇱🇸🇱😄😄
He is married o with too beautiful kids
@@DeltapikinTv like seriously
@@mohamedsyda1079 yea
@@DeltapikinTv sorry for ask you mam who married her? Is he sokoh's brother or sokoh
@@mohamedsyda1079 I mean soko is married
Big pikin, you get something for mind, you dey hold Yansh.. Bad guy
MY BROTHER NA FIGHT I DEY SEPARATE 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Bad guy
WE ALL BAD GUYZ
Waalah for who nor get brother way na landlord 🤣🤣 as landlord brother way are be
Man of God is just hilarious 😂 😂😂
I celebrate you
Serious character, lol
Investor Edo babe 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
BAAAAARRRR man 4:45 😂😂😂😂 guy why you dey stand like that?
The most hardworking Guy SOKO . Much love guys
We appreciate your kind words, thanks.
Abeg make landlord broda live my Edo bby for waist na
As all of them gather for inside sokoh room, i just know casala is about to burst😂😂😂
Hahaha, you know the drill.
I love you soko ,u dey represent
Why you dey put hand for my pocket? Abi you wan thief my bitcoin ? Lol 😆🤣😂😹
I will follow you anywhere you go. From Akpan and Oduma, Sabinus, Soko and the gang, street Zaddy and so on. Am watching from Sierra Leone 🇸🇱
We appreciate your support, thank you so much.
Lol , as soon as man of god came in I lost it 🤣🤣🤣
🤣🤣
MOG ma man, you get boy friend😂😂😂😂
Soko or joko you be the source of laughter 😂😂😂
Yes, an embodiment of positive vibes.
Where's Gongola ooo
E don too tay
Soko please bring back Gongola for us
I will not miss it at all 👏👏👏👏👍🏼👍🏼
Hope you enjoyed watching it.
Wait ooo dem nor dey see Landlord self before landlord brother🤣🤣 Abi na ghost Landlord🤣🤣
hahahahahah in honest , comedy na una destiny 😂😂😂😂
I love this soko babe . She must marry urhobo man 👨
Hmmmm, okay o.
akpunwa too fine....
my celebrity crush...😍
Best award gossiping squad, Akpumwan vs Edo Babe and Landlord brother vs Isoko
Hahaha, na you talk am o, lol
My best movie ever i love this 😂😂😂❤️😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
My favorite
Baarman has vibes😂😂😂🎈🎈🎈
Grateful,soko the master
Barman da take one hour for toilet 😂😂😂😂😂
Shoko u be real vibes I swear for real u reallyake my evening
All this people nor well ooo🤣🤣🤣🤣🤣
One thing I love ❤️ these 2️⃣ is the way they respond to each other words and actions
Absolutely true.
Soko & D gang are my favorite comedy show now
Akpunwa na better babe joor …..abeg who be this bar man
Akupmwa and sokoh be best ❤️🙌
Nice one bro
So lovely
MOG ooooo 😂😂😂😂😂
Who the steal my phone 🤣🤣
Landlord brother 🤣🤣🤣🤣🤣
Please guys
what is the name of that movie they were watching