This is the best couple ever. Their acting flows. I like watching you guys not leaving out Oga Bassey, his accent, samosa, and nurse on training. Thank you, guys😂😂😂
It will be good to be truthful and honest to ourselves this not about African women or foreign women ! Some women are aggressive arrogant and will embarrass a man anywhere ! It’s about individual she doesn’t represent Africa she is represented herself as woman 🙏
Hello sir! Samosa!😂😂😂 that rhyme. This Cinderella is becoming my favorite part of Sokoh and Oga bassey skits. That Sokoh wife mouth sweet ooo. Husband wey fit borrow money from which people again??😂😂
Now way Oga Bassey babe don finish him goods, I pity the next person way go come health centre. Dem go finish am with billings. Sokoh better forget that fight cus your wife go mend you and Oga Bassey go come finish you with billings on top. 😂
Should Soko still eat his wife’s food or show her he is the man of the house ?
Before you stop eating remember you for remove chop money
Sokoh Tyson AKA Anthony Joshua mentor 😂😂😂😂
Sokoh chop food then make you return to your throne outside. An angry man still needs to eat 😂
Abi o 😃😃😃
Sharp😃
This Rebecca is a hell of a good actor. Love from Kenya🇰🇪🇰🇪
🙏🙏👉🏽👍👍
The crying part 😂😂😂😂😂these two nurses 😂😂😂
Rebecca fit open acting school! She is so good!
Thanks for bringing this Rebecca on board. I only watch this show because of her. She is such a vibe.
Thanks 🙏
Rebecca best act in this episode.
Nurse in progress...na gossip.... everything she wan know 😂
Anytime I see this Esosa eh, my body go dey tortori me.
I feel the same
Ashawo dey your eye…🧐
Best comedy skit ever
❤💪🏾💪🏾
Madam Rebecca please don't kill Mr soko for me ooooo
👍👍
Soko, I support you for that. She was not supposed to say that. 😂
This is the best couple ever. Their acting flows. I like watching you guys not leaving out Oga Bassey, his accent, samosa, and nurse on training. Thank you, guys😂😂😂
We are watching from diaspora
If your among hit the like ❤
🙏🙏🙏💪🏾
❤
I like that nurse in progress and process has become friends now 😂 they don’t argue a lot like previous seasons.
Esosa carry heavy load in front oo I swear 😂😂😂
🙄🙄🙄
Walahi
no be small thing 😂
I swear na this rebecca fit sokoh I swear🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😳🙄🙄🙄🙄🙄
A union of the best combination of the best natural comedians in Africa❤❤❤
Oga bassey can't make heaven i knew he was going to deduct it from their salary
Remember say you dey owe PalmPay Sokoh😅😅😅😅😅
This New Rebecca nah something else oo😂
Watching from accra city,,, hit the like bottom if you're among us
🙏🙏❤️
This lady understand the assignment
Oga bassey this your health center, na both food stuff you dey sell ooo 😂😂😂😂😂
Plus beer on the side 😀😀
Hahaha
Imagine beer in a health centre 😂😂😂
Rebecca is always delivering 🤣
❤❤❤❤
I too like this madam Rebecca ooo 😂😂
Na only her fit Honourable Daddy Soko 😂😂
Na cuz say i talk say i go beat you 😂
Soko has met a real african woman. 😢😢😢
I disagree. Us real African women don't embarrass our husbands in public.
It will be good to be truthful and honest to ourselves this not about African women or foreign women ! Some women are aggressive arrogant and will embarrass a man anywhere ! It’s about individual she doesn’t represent Africa she is represented herself as woman 🙏
Rebecca pple were saying she isn't good I can say is a very good actress. ....she kills her role
❤❤❤😊😊
Soko dis one na D wife wen fit you my Ughelli brother , I'm happy for the one you get.
Madam Rebecca😂😂, anyway thanks for handling sokoh anger😂😂
Much luv from Freetown Sierra Leone❤🇸🇱🇸🇱
I like this episode😅😅😅😅😅 Oga Bassey don see love.
Oga soko, why u day owe palmpay?😅😅😅
This lady understand the assignment just like the other Rebecca
You no fit price am go 1,2?😂😂😂😂😂😂
A whole 2800,you no go price am to 1200..😅😅soko you are very funny..much love from kenya 🇰🇪.
😅😅😅😅❤❤❤
This lady understand the assignment just like the other Rebecca ❤
Hello sir!
Samosa!😂😂😂 that rhyme. This Cinderella is becoming my favorite part of Sokoh and Oga bassey skits. That Sokoh wife mouth sweet ooo. Husband wey fit borrow money from which people again??😂😂
From Pampay 😅😅😅😅😅
Rebecca pls don't kill our Mr soko for us ooo😂😂😂😂😂
My people that always give me joy 😂😂😂😂😂😂😂
😊😊❤❤
Nurses make ona gather Oga bassey and beat am well well 😂😂😂😂😂😂
Soko Tysom aka Anthony Joshua's mentor, abeg soko don't kill person
🙏🙏😃😃😃😃
Soko and Rebecca call your relatives to gather for a ring fight 😅😅😅😅😅😅😅😅😅 watching from Sierra Leone 😅😅😅
LOL.....chaiiii....Rebeca na correct actress representing wafiii.....sokoh u made a gud choice in her for this role....
Sokoh, I like all your contents, keep up the good works
Thanks so much ❤️
This Rebecca energy needs to be utilize 😅😅😅
This lady understand the assignment just like the other Rebecca ❤ 2:42
Now way Oga Bassey babe don finish him goods, I pity the next person way go come health centre. Dem go finish am with billings.
Sokoh better forget that fight cus your wife go mend you and Oga Bassey go come finish you with billings on top. 😂
Zaddy Zambia 🇿🇲🇿🇲 loves you
This Sokoh wife na comedy of her own 🤣
😂😂😂😂We go choice date to fight 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Yes o 😂
Lol… oga bassy don enter this one ooo ❤
that sister we over chop banga soup and starch on our wedding day
You guys are wonderful doing great
❤❤thanks 🙏
When is the Cameroon pepper soup coming
Oga bassi u are under the love potion and Soko u went and marade the daughter of the great Mohamed Alie
This one enter well well 😂😂
Perewinco dey inside
I love the action of Sokoh's new wife😂😂 keep it up wifey
Kpomo dey inside 😂😂😂😂
Sokoh you stingy ooooo nor eat Rebecca food oooo Lolz of laugh hahahahaha 🤣😃😂🤣😃😂
Was having a horrible day watching this made me laugh. Truly I think Rebecca can beat Sokoh
She can’t 😃😃😃
YOU FOR NOR. SHOP THE FOOD OH... NOBODY NO WETIN DON ENTER THE FOOD OH... 😅😅😅😅😅
Hunger no let me think 😅
Nor be lie
Hahaha
Abeg which kain cry be this from NURSE in progress and Samosa?
🎉nice one
Thanks 🔥
Sokoh must u eat?😂😂
Oga Bassey go tear you bill of 50k
Madam soko has Respect for her husband
U dey owe palmpay …weak me!!!
😂😂..... Anthony JOSOKOH😂
We plenty wey de owe palmpay 😅
Yes sir I dey whine u 😂😂😂😂😂😂
Your papa wife sister hahahahaha mamaaaaa
Sokoh and his wife na ful cruise 😎
My joy giver is nurse in progress (sokoh and bassey be regular joy giver)
Abeg which channel go show the fight?
Wow sokoh wife is really good actor❤❤❤
Sokoh Tyson AKA Anthony Joshua mentor 😂😂😂😂
Pls Rebecca help me to bite Soko 😂😂😂
If OGA basi girlfriend disrespect my crush esosa again😂 me a bassi go put leg 🦵 for the same trousers 👖 😂
😅😅😅
Chai I really enjoyed this episode so funny 😂😂
Sokoh this your wife pass you ooo
😂😂I'm watching from South Sudan
How is South Sudan today 🙏
Sokoh Rebecca go beat u o 😂🤣🤣
Agbero Na Agbero my brother
😂😂😂😂. Daniela has finished Bassey...
😅😅😅
I took like dis new soko wife 😅😅😅
Bassy wan faint 😂😂😂😂
I can never tell anyone that my husband wouldn't dare me, because it sounds like I am bigger than him. I would just say, he did not beat me.
T
Anthony Joshua mentor Weldon
Rebecca please don't beat Oga Soko ooo, b.cos his cry no go good at all
Tony Joshua Mentor 😂
Rebecca 😂😂😂😂😂😂
Congratulations to your team....
You guys are doing well👏 🙌
Thank you so much 👍🙏❤️
Nice one Rebecca 👍
Thank you! 😍
you guys are funny 😂😂😂
Covering up domestic violence may end you being covered up in the grave.
Fact 👍
Rebecca is alert my fav
Uncle Sokoh! please I use God beg you, divorce Rebecca before It's too late😊
But I love her 😍😃
😂😂😂😂😂
👍👍👍👍
Controversial topic...
😊😊👍👍