I have never seen Sokoh have a wonderful conversation with his wife. Which kind relationship be this. So so fight no wonder Soko dey look elsewhere. Power......
Who else missed Gongola 😞 Uncle sokoh abeg feature Gongola in the next episode abi una don quarrel 🤔🤔🤔🤔You suppose try use your eroro know say we miss Gongola
Soko watin dae play as landlord brother way are be, big pekin u too much 🤣🤣🤣 soko u talent too much den go here form my village people, soon as I saw the notification my body dae bet bet for work place to watch. God bless you for the happiness you give us every week 🙏
Oh my goodness me what a Bombshell lol honestly speaking this is very risky more than Bobby risky confusion everywhere lol, chioma done use soko state yahoo yahoo lol
Landlord broda 😅 Landlord broda 😅 Landlord brother 😅 This word has feel my brain already 😅😅😅 And MOG the fake prayer warrior is just disturbing akuma's peace !! 😅 but by the looks of things soko is in support because he wanted her out so that he can be free to his life style. 😉😄 ❤ from sierra leone 💚🤍💙🇸🇱💎🇸🇱💚🤍💙
Ohhhhhhhhh Soko they done use you run local woooooo so you done fall my hand this time I was shouting Soko don't send the money 100 times but you refuse to listen. Love you guys big love for you soko
I have never seen Sokoh have a wonderful conversation with his wife. Which kind relationship be this. So so fight no wonder Soko dey look elsewhere. Power......
Them too dey underrate this Soko guy ooo….the guy good. chaiii! 😂😂😂
Akpunwa is a pretty lady. She makes me watch this clips everyday
Who else missed Gongola 😞
Uncle sokoh abeg feature Gongola in the next episode abi una don quarrel 🤔🤔🤔🤔You suppose try use your eroro know say we miss Gongola
"Dem go hear from my village people" "U fine reach my dirty body" 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
I never knew someone will run soko street Weldon Chioma 😂🤣🤣
🤣🤣🤣🤣🤣🤣 no sanitary mission w the lovely neighbor
Big pikin, has landlord brother wey you be
Thank you for taking side with Akpunwan
Is landlord's brother a title?😂😂😂😂
Chioma don run Soko better local 🤣🤣🤣
😂😂😂
Sokoh I'm watching your comedies because of Akpunwa, I love watching her face
You're hear from his village people o 😂😂😂
You're hear from his village people o 😂😂😂
Soko watin dae play as landlord brother way are be, big pekin u too much 🤣🤣🤣 soko u talent too much den go here form my village people, soon as I saw the notification my body dae bet bet for work place to watch. God bless you for the happiness you give us every week 🙏
Chioma a very strong character....Team Chioma lets gather here......💕💕💕💕🥰
No, not a strong character but fits well in the story line
I have miss Gogola when are you guys bringing him
I support you Akpumwa, u are a gunner too.😂
I really love Akpunwa, very beautiful
Chioma run soko better local 😂😂😂 Saah
Wetin dey play? Ke nhie na fio? As landlord broda wey I be...
Thunder schedule for the weekend 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Omo😂😂🤣🤣🤣" are you mad or something got me"
The behind the scenes for me😆🤣🤣🤣
Good stuff as usual but please, where is Gongola?
This episode is class... 🤣🤣😂😂
Sokoh is too much ooo😄😄
Weldon ooo chioma😄😄
All the way from Freetown 🇸🇱🇸🇱
Local formula dey pay oh😃
Las las chioma don run soko by local way🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 yahoo yahoo CHIOMA
I really love this episode 😁😁🤩🤩
Weldone my people and more blessings. Love from Spain ❤
Sokoh and Akpunwa na case file. But all the crew are great 👍
Sokoh is a king of comedy!
Big pikin nor dey threatening SOKO anyhow
Thunder, Wetin be your schedule for this week?😂😂😂😂😂😂😂😂
Who else waited for the bar tender to drop his usual BOMBSHELL?🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Me 😂😂😂
😂😂😂😂😂😂
MA guy oduma a love your show abeg! 😂😂😂😂❤️
Soko ....gongola ......soko.....gongola ......soko ...... gongola ........I done go ...imagine that speech
Lol .. sokoh u still dey here... More grace sir
The bar man was behaving like a scientist Hahahahahaha
SOKO, wetin dey happen 😂😂😂🤣
A test of ones own medicine. ❤😂😅🎉. A return to sender that went wrong. 🙄😜
Nice one. But please where is Gongola. Is there a problem. We miss him greatly.
Truly, I like or want my relationship to be like that in real life
Trust me, I mean it
Choima God go bless you..... Big pikin, if na you, you go do desame
Na raining season we dey for Niger now, make thunder no fire Apunwa and the landlord brother ho! Jealousy na serious disease be patience Sokoh.
😂 Sokoh dey ask Bros Thunder him schedule for the weekend.haha😒😒😒😒😒😒🤣🤣🤣🤣.
I miss Gongola oooo 😂😂😂
he is no more here again..
He is no longer on the show you can watch him on the Johnson’s on dstv
Soko my guy why u dey paro? Chioma na guy bab 🤣🤣🤣
If nor be say Sokoh don marry. You and Akpunwa na perfect match. D chemistry is so Physics. Mathematically English🤣🤣🤣🤣
The two hours will be the hours thunder go fire you 😂😂😂😂😂😂
Oh my goodness me what a Bombshell lol honestly speaking this is very risky more than Bobby risky confusion everywhere lol, chioma done use soko state yahoo yahoo lol
Landlord broda 😅
Landlord broda 😅
Landlord brother 😅
This word has feel my brain already 😅😅😅
And MOG the fake prayer warrior is just disturbing akuma's peace !! 😅 but by the looks of things soko is in support because he wanted her out so that he can be free to his life style. 😉😄
❤ from sierra leone 💚🤍💙🇸🇱💎🇸🇱💚🤍💙
You dey follow quick notice play 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
This episode goes well nice one sokoh and d crew😂😂
The best and funny episode I have ever watched 😂 😂 😂 😂
Sokoh.. have a very wicked plan..😂😂
Jesus mu bellyyyyooo soko if I vomit my food would hold you responsible 😂😂
I like the bartender is behaving😀
U wan use me Lan yahoo abe 😹😹😹😹😹✋🏿
Chioma is a STAR❤️😍
Landlord brother begin de Admire girl for head. In beging de smile already
Chioma finish everything for this part,Omo see driving 🤣🤣🤣🤣
This one sweet me oo 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
No 1 comedy so far 🤣🤣🤣
Thunder abeg wety be ya schedule for this weekend? 🤣🤣😂😂😂😂
Watin that bartender dey do😂
😂😂😂😂😂 Chioma run Soko???
So funny as always 😂 🤣 😆 😄 😅
BLOODY EXELLENT!!
Lolz 😂 Chioma oh
Thunder you dey bust this coming weekend?
Only one person ; 3 days thunder?
Add small harmattan.
No call me Mosu🤣🤣🤣🤣
Are you mad or something 🤔🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Dem don ron Soko local 🤣🤣
So finally someone can still run soko local up you chroma 🤣🤣🤣🤣
I swear I love soko😅😅😅😅😂😂😂❤❤❤❤❤❤
Sanitary prefect got me
You better laugh in Nigeria because she will not going to leave you😂😂😂
Nice movie great soko
See the way that bar keep take discharge them soko squard
Are u mad or something 😂😂😂
🤣🤣🤣 Chioma don run Soko street🤣🤣🤣
If Na apology u day wait for eh dis ur cold drink go boil😃😃😃
Please show more of this 🤣🤣🤣🤣🤣👯♀️
Ohhhhhhhhh Soko they done use you run local woooooo so you done fall my hand this time I was shouting Soko don't send the money 100 times but you refuse to listen.
Love you guys big love for you soko
Power to the landloard
Abeg where gongola dey now ...I still prefer am pass big pikin ooo..pls bring him back
You want use me learn yahoo 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Landlord brother is very right ✅
Thunder I wan know ur schedule for dis week because I go need u for Friday, Saturday and Sunday ND add small amattan 🤣🤣🤣🙆🙆🙆
How many people soko dey kill everyday😂😂😂
😂 you won use me learn yahoo abi 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Oma, you too much for this one
😂😂😂..great stuff!
Chioma break Soko face, wahala😂😂😂
I really love this guys
Two can play that game... 😂😂😂
Soko you no dey fail 😂😂😂
Can't wait to laugh brother soko
😂😂I laugh in Ukraine 😂that bar guy na my mood this year 2023
Our lovely neighbor and us
🤣🤣🤣🤣🤣 Soko ooo Michael jackson get cough na