Girls should stay virgin till marriage day, if she wants her bride price to be paid. A defiled girl parents have already collected the bride price. Much love Peace
It's this channel and sokohtv same Cos I'ma feeling this man sokoh I just discover this channel cos of oduma Mr sokoh .I love and akpan and oduma!!! Straight 🔥🔥 watching from Philadelphia!
Na election u wan do sokoh🤣🤣 me i wont allow any family member to stress my future husband with such an unending list...even village pple wey we suppose dey avoid dey d list😂😂
In my very own unsolicited opinion, permit me to say that those gargantuan marriage list should be abolished. Meanwhile, in other news, Soko and Akpunwa relationship is made in heaven. No matter what happens, they must come back together. Well done team. Ashually, i was about to say, you are doing well
Marriage list. 1 =cow for the Grand father 1a=He Goat and she Goat 1b=complete sets of wrappers (original) 1c=one truck 🚛 of Bear drink ( Heineken) 1d= 25 cartons of wine 🍷 and spirits. 2:= 34 bags of rice and beans 2a = 19 tubers of yam and recipes 2b Abeg help me complete the list because I put beans for fire 🔥.
Men ehhhhhhh, dey can fear Bride price, that is how my ex dey fear, I told one of my friend to send me their list, I discovered say the bride price know even reach 100,000 🤣🤣🤣🤣 and dey own use rules and regulations and fuck, take kill me for relationship, when my mama and papa know go eat pass 100,000, inside life
Wth 100k you don marry for East bros, our list is just to make you see the worth of our daughter and to tell you you can't afford her and we are not selling her so go home and take care of our daughter, that is just the information we are passing
Finally Soko is about to wed Akpunwa. ASHUALLY the wedding no go happen this year 😂
😂😂😂😂😂😂😂
@@gehmarvingeh987 Lol
Guys never stop doing the "Soko Gongola Soko Gongola" line it's a beauty !
"Four walking sticks! Akpunwa papa na cripple?" Lol
😆😂🤣
For me this oduma of a guy is the funniest man in Nigeria
Am always waiting every week,not forgeting akpan & oduma,🤗🤣🤣🤣❤
This episode na gogonla go settle ds matter las las 🤣🤣🤣🤣
Gongola said who go pay for this drink sokoh said na thunder 😂😂 my head is paining seriously
Sending our greetings to all the nice viewers here.
Thank you very much, Content creator.
Here to support, comment, and like all.
What you do not work for you will never learn to appreciate or care for.
This one sweet oo ,.i wish it can have a continuation
I can’t stop laughing 😂 nice one boss sokoh watching from Germany 🇳🇬🇩🇪🥰🥰
Akpunwa Papa na cripple? In gongola's voice 😂😂😂
Friday is talking like patoski🤣🤣🤣🤣
Great job,pls continuation
Girls should stay virgin till marriage day, if she wants her bride price to be paid.
A defiled girl parents have already collected the bride price.
Much love
Peace
This one way soko go collect marriage list that means this awesome episode wan end so, that's how Ejiro part end wen akpunwa enter the show
Impressive
Love you guys!
It's this channel and sokohtv same
Cos I'ma feeling this man sokoh I just discover this channel cos of oduma Mr sokoh .I love and akpan and oduma!!! Straight 🔥🔥 watching from Philadelphia!
Oh yeah! Soko and Akpunwa never disappoint. And I love Gondola too.
You guys are real actors. Congrats.
Gongola
This show keeps getting better ❤️🩹 and better 😂 love ❤️ this couple ❤️
Jesus then🧨 war kill soko
I was laughing from the beginning to end I don't want it to end
Na election u wan do sokoh🤣🤣 me i wont allow any family member to stress my future husband with such an unending list...even village pple wey we suppose dey avoid dey d list😂😂
If I were him ,I will run away 😂😂😂
In my very own unsolicited opinion, permit me to say that those gargantuan marriage list should be abolished.
Meanwhile, in other news, Soko and Akpunwa relationship is made in heaven. No matter what happens, they must come back together.
Well done team. Ashually, i was about to say, you are doing well
Marriage list.
1 =cow for the Grand father
1a=He Goat and she Goat
1b=complete sets of wrappers (original)
1c=one truck 🚛 of Bear drink ( Heineken)
1d= 25 cartons of wine 🍷 and spirits.
2:= 34 bags of rice and beans
2a = 19 tubers of yam and recipes
2b Abeg help me complete the list because I put beans for fire 🔥.
😂😂😂😂😂😂😂😂😂
I get plenty things to talk but this was amazing
🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂 soko you are a Mad man nice one🔥👌🤣😂 you people are making me happy
At last, sokoh don collect list, thank God oooooo
But,na next year e go be o miss Akpunwan
Hahahahahaha, some family nor even dey think at all
Sokolicious and Akpunlicious😂😂😂U guys are really doing well
Nice one again more grace and love to you guys ❤️❤️❤️❤️❤️
Nice one bro
This show must continue ooh , because Soko and the Gang is the greatest comedy 🤣 😆 😂 😄 , I say my own , because every week is different level
Abeg leave matter for ughelli brother , we go fall out any how .oghenebiko
Ekiugbo and Otor iwreko are proud of you
This marriage nor go hold ooo 😂😂😂🤣😂😂🤣😂😂😂😂😂
The marriage list really reach to shout"blood of abel"
Sako base on last last eh, someone supposed don collect akpus from you... You know area don de vex for you say you never marry am
😂😂😂😂 Sokoh oooooo my belle wan burst! No worry na the same village we come from I go follow you go marry Akpunwa🤣🤣🤣🤣 the list na die oooo
I go join u on this one.
No even try am 🤣🤣
Soko nor go kill someone with laugh 😁😁😁🇨🇵🇨🇵🇨🇵😁😁😁
Great show guys ❤️
Sokoh u be mad man. 🤣🤣🤣🤣
Gongola na fo*l , he dey ask if akpuwan papa na cripple? Lol 😆🤣😆🤣
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣oduma oduma. well done sir
Soko said I no marry again 😩🤣🤣🤣
Na thunder to pay for the drink 🤣🤣
Nice one
Finally my guy go wed Akpunwa😂😂😂😂
Please were is akpu nwa from
MR sokoh, go give Akpunwan papa the marriage list back,
Since you no longer interested
This soko and him girlfriend no Dey finish this their marriage?? Na wa
Soko
9:38 story one thing one thing go do two things🤣🤣
🤣🤣 nothing makes me laugh like the back up sound
Soko Please Please ooooooo don't kill me please am Just coming back from work
Akpunwa sorry Ooo me sef no support that kind map of nigeria list🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Carry the list o! You might see somebody on the road oo🤣🤣🤣🤣
So lovely
Sooka pls I have been waiting for this list
Well done sir. But the videos are usually too long.
This got me laughing out loud 😂🤣😂🤣😂🤣
Akpunwan is from mbise
First to comment, so funny as always 😄 😆 😀 😁 🤣 😂
Haha, I love you guys. This is so funny.
Marriage constitution
Men ehhhhhhh, dey can fear Bride price, that is how my ex dey fear, I told one of my friend to send me their list, I discovered say the bride price know even reach 100,000 🤣🤣🤣🤣 and dey own use rules and regulations and fuck, take kill me for relationship, when my mama and papa know go eat pass 100,000, inside life
Who is here to support Sokoh wedding 🤵👰💍😲😲😅🤣😂
Your parent no de stay one place 😂😂😂
Her village people are against that Traditional Marriage
As government wey I be...I die there
WOW interesting 🤣🤣🤣🤣😂🤣😂😂
Gongola u go marry
Soko never see something
🤣🤣🤣🤣🤣❤️❤️
Again and
Ankponwa papa nah cripple? 😂😂🤣
Interesting 😅😅😅😅😅😅
Beautiful
My favorite couple.. xxx
Sokoh i beg no try am stop this skit ooooooo na beg i beg you. This sadness wa you dey drive from my body so e e do
In 2022 I am next to wed 🤵👰💍😇😘💋 in Jesus mighty name amen
Where is gongola
I fill like crying for Akpunwan, I don't like what you said to your Akpunwan,
Sokoh,
But akpunwa no try
Gongo la na fool😂😂😂😂😂e say weda her papa na cripple?😂😂😂😂
Sokoh and grew u people are good
😂😂😂 Sokoh too funny 😂😂
Watching
i here for soko and gogola
Soko u too funny 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Segment section na confusion 😂😂😂😅
Sokoh no need for the Wedding
Wth 100k you don marry for East bros, our list is just to make you see the worth of our daughter and to tell you you can't afford her and we are not selling her so go home and take care of our daughter, that is just the information we are passing
This wan loud ooh 😃
Gogonla my guy.....🤣🤣🤣🤣
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🥰🥰🥰🥰❤️💋🌹🌹💋💋❤️❤️
😩🤣🤣🤣
This matter is serious
Sokoliko
Lol you don't mean it , i over mean it. Sokoh and gongola na the same rope tie them hahaha