EMMYRICHYZ - AFUMEBOR (Lyric Video)

แชร์
ฝัง
  • เผยแพร่เมื่อ 2 ม.ค. 2025
  • Afumebor (Lyric Video) By Emmyrichyz
    You can Stream/Download "AFUMEBOR" On all Streaming Platforms:
    APPLE MUSIC: / afumebor-single
    ITUNES: itunes.apple.co...
    SPOTIFY: open.spotify.c...
    AUDIOMACK: audiomack.com/...
    SOUNDCLOUD: soundcloud.app...
    BOOMPLAY: www.boomplay.c...
    Follow Emmyrichyz:
    INSTAGRAM: / emmyrichyz_
    FACEBOOK: / richyzmusic
    TWITTER: / emmyrichyz
    TIKTOK: vm.tiktok.com/...
    #Emmyrichyz #Afumebor #Drill
    AFUMEBOR LYRICS:
    Yeah!
    Yeah ha
    Yeah ha
    Yeah ha ha ha..Ha!
    1ST CHORUS:
    Afumebor you dey do me wayo
    Afumebor see eh u dey do me wayo
    Afumebor na me u dey play e wayo
    Afumebor see you dey play me ojoro…
    Ehhhhhh you dey play me ojoro ooo( x2)
    Afumebor u dey do me wayo eh
    Afumebor u dey do me wayo!
    VERSE 1:
    All the guys dem dey say, you dey play me play play,
    All my friends dem dey say you don jazz me troway,
    All the guys dem dey say why you dey do me like this?
    All my friends dem dey say you dey do me boju!
    Na you wey, I give all the things
    Eh! Na you wey, I give all my heart to
    Why you come do me You do me like this?
    Girl, why you come do me, You do me like that? eh!
    2ND CHORUS:
    Afumebor you dey do me wayo eh
    Afumebor you dey play me wayo eh
    Afumebor you kill me trowayyyyy eh
    Afumebor why you dey give me Gbegeh!
    Aye you don carry my heart go ooo
    Eh! you dey do me ojorooo
    You dey play me ojorooo
    Eh you dey play me ojoro
    VERSE 2:
    All the time when I tell you I dey love you like this
    All the time when I tell you na you na I want
    All the time I dey tell you I go do everything for you
    All the time I dey tell you I go kill for you
    But you nor believe me girl you say na lie
    All girls dem dey say dem sayyy I lie
    But make you know say na you na I want
    Make you know say I go kill for you
    3RD CHORUS:
    Afumebor eh you dey do me wayo
    Afumebor eh you dey do me ojoro
    Afumebor I swear you dey do me wayo
    Afumebor I swear you play me ojoro
    Eh! why you dey play me ojorooo
    Eh you do me..
    Afumebor I swear you dey kill me dey go
    Afumebor why you dey do me wayo
    Oh ooo ohh Eh! why you come do me like this.? Wooo!!
    @Richyz Music

ความคิดเห็น •