Can This Marriage Last - Oga sabinus
ฝัง
- เผยแพร่เมื่อ 14 ต.ค. 2024
- Enjoy and please don't forget to LIKE, COMMENT, SHARE, and SUBSCRIBE after watching and also turn on your POST NOTIFICATION to stay updated with more videos coming your way.
Can This Marriage Last - Oga sabinus
#ogasabinus #mrfunny #mumuskits #mumuman
The music thou 😅😅😅😅😅😅
This is let's get married and break up 💔🤣😂🤣😂🤣😂
Marriage certificate one side, divorce papers one side 🤣🤣🤣🤣
😂😂😂😂
🤣🤣
As dem dey sign marriage certificate finish dem dey sign divorce papers🤣
@@hadizamamud3209 that's it 🤣🤣🤣
@@hadizamamud3209 😂😂
Na the bride price wey sabinus pay dey worry am 😂
😂😂😂😂😂😂😂😂
Hahaha no b lie oo
At least he even paid 🤣🤣
E still dey pain am 😅
😂😂😂😂😂
Na this kind Marriage dey last pass 😁😁😁
Start with quarrel, end with Love 💙 🤣🤣
U very are right , sometimes
Yes oh 💯
You are right
You don too watch Nigeria film😁
you done too watch zee world 🤣🤣
As I dey look Sabinus, be like say she put pregnancy on top him head 🤣🤣
Ooooo so funny
Scan sef show say na male son
how they take meet at the first place 😂😂
Lol
dem sponsor una wedding?🤣
How did Sabinus crack me up in 15 secs without saying a word 🤣🤣🤣
Do you happen by any chance to know the name of that song
Na this kind one Dey last
can u imagine bro
@@kbrown7233okalumu mma is the title
This marriage no go reach two days 😂😂
In no go even pass that night😂😂
Finally
It can never last ooo sabinwa😂😂😂
na 2weeks ultimatum
Lol yea
Zubby micheal and Mercy johnson🤣🤣
Yh they are the best 😂😂😂
This marriage is hanging on a balablu bulaba thread😂😂
😀😀😀
😅
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
OMG! 🤣🤣
Una no go kill person with all these comments!😅
🤣🤣🤣🤣🤣😆😆😆🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Na real balablu bulaba
A town hall meeting, difference from balablu BluBlu Bulaba😂
Sabinus my legend. Love from Sierra Leone.
You can tell they LOVE EACH OTHER LIKE MAD!!!! ITS paining him o!! As the girl dey hiss back and forth. Na childish love🥰💜🤣 they'll last long.
Sabinus serious for here o! These marriage na forever marriage
Finally Sabinwa on another attire
Swears 🤣
First time ever
Yes oo 😂😂😂
Swrz😂😂😂
Two crazy people 😆 🤣
Dat feeling After u finally paid 100m for Bride price 😂😂
Which time you get that kyn feeling?
E go last, 100 years still going on strong 😊
SABINUS change shoe today oo thank God
Nice song and great rap at the barground ❤❤❤
What's the title of the song
From Today, God Will Put Us In A Position Where We Don't Have To Beg, Borrow, or Struggle To Survive......Amen 🙌🙏
Amen
Amen
AMEN
Amen
Amen
How did this relationship survive to marriage day. Sha, maybe after the song ehh go end. Hopefully wedding rice dey for the guest Sha and cake.
The song sweet pass crack up 😂
🤣🤣🤣😂
2weird - Okalumu Mma
this kind of marriage know fit last ATL my boss abeg run oh
Dis one no go last at all😂😂 divorce is the after party 😭😭
Tomama face just changed I hardly recognize her so beautiful 😍❤️ Sabi Sabi my gee 😂😂😅😮😂
The marriage will last 😂😂
It's the song for me 😂😂😂😂😂😂, Sabinus you even turned your marriage into joke join, wahala be like Oga Sabinus 🤣😂
Please help me with the title of the background music
E be like say dem force Oga Sabinus
Such a beautiful home...🤭🤭🤭👏👏👏
I dey tell you 😂😂😂
Their union is blessed
🤣🤣🤣🤣🤣 this your definition of beautiful home na wa.
@@lolo1s.o968 😂😂😂
@@ogaga.u3562 see as den happy🥺😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂 na wa oo
Beautiful lady
Sabinus where I so much respect you was when maaze pranked you about EFCC and 5m.
I love you confidence 💪 and good heart to assist ❤️
E be like say na force them force am 😳😳😳
This man more grace
Baba don finally change shoes ooh😂😂😂
E go last, na dis kind marriage de sweet 😅
Hmm!
This kind mariage de last pass that romantic once ooh
Weytin dey happen na!?
Una dey fight on marriage day? 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
If you see himself yoy will laugh...
Big fan from Ghana 🇬🇭
This man you too funny 😂
only hungry sef, go make this woman run from sabinus house 😂😂😂😂🤣🤣🤣
I watched that for over 10 times
Calm down oga sabinus 😂😂
Na this kain marriage dey last sef. They're real with each other but still siddon side by side even though them dey provoke.
Says who?
Hope you will say the same when your marriage kicks off this way..
wahala 😂😂😂 them force una😂😂😂
it will actually last longer than anyone's expectation
This is the perfect it will lastoooo. Wonderful couple.
My man can't wait to meet one on one I heard you come to our mall one day we will jam, keep doing what you know how to do best the Lord is your muscle 💪❤️👍
Them force unah SABI NWA 🤣🤣🤣
This marriage took place IN A TOWN HALL AT BULABLA BLU, I AM INN CAMEROON BY WAY.
Oh Tanta a wah dis yah !!! 😁😁😁😂😂😂🤣🤣🤣
Dem guh mek am wuk !❤️
This is the kind of marriage where both parents force their kids to get married because they're business partners so that the two companies will become strong partners and do business
Exactly 👍🏾and after "pound for pound" will start
Na this kind marriage dey last pass
💯 No doubt
Sabinus The Best Comedia In Africa 😁
Is this real Omah Lay
You doing too much aah😂😂😂😂😂😂😂😂😂
My brother no lie
Is better for me biko 😂
This is the song of the year
This song really need award 😍
The song really match the situation 😂
What is the title biko
@@taofeeklawal9091 okalumu mma by 2weird
Please what is the title of the music
@@frankemrys1481 okalumu mma by 2weird
Love your outfit lady ❤❤❤
Abeg what’s the name of this song, anyone?
Okalumu mma by 2weird
😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣
The very marriage, e nor mean say them nor love their self o! But na this kind quarrel dey produce triplet last last 😂😂🤣🤣🤣😂🤣🤣
The God who has kept you this far will keep you till the end of the year in Jesus name. Amen!
Amen
Hahahaa😂😂😂😂 e fit last sha o
please guys what's the name of this Song 🔥🔥🔥🔥🔥
song Mard🥳🥳🥳
2weird - Okalumu Mma
From the passing looks to the way Sabinus push the woman aside though🤣🤣🤣 as if to say dey ur dey abeg....Kai this marriage go last rara
Who sang the song used?
Okalumu Mma
Song by 2weird
Hahaha 🤣🤣 🤣🤣🤣🤣 wahala e no dey finished
Serious Relationship 🤣🤣🤣
Happy buetiful day for sabinus and his wife ❤️ 💕 💖 💗 💙 💓
sabinus crack me whitout saying 1 word🤣🤣🤣🤣🤣
The feelings of staring language explain it all of what will happen next after the day on ward😂😂😂
Tomama, I be think say you say leg dey pain you for relationship.... Wetin be this one
Funny enough na e go last pass
Careful ohh!!! NH express you dey go.
Good beat of the song
Aww such lovely couple, they so much luff each other, true luff
The way she dey come close na 😅
U see the song even me as Ghanaian I don't understand but I just like , good music doesn't matter the language, so those of u Nigerian saying sarkodie don't rap in English wakeup from your ignorance,
As them dey comot for wedding reception them go branch court go divorce 😄😆
Oga Sabinus, you no sabi this one o! 🤣🤣🤣
i love this girl
This song dey off me every time 😭🤣😭🤣😭🤣😭🤣
Okalumu Mma
Song by 2weird
@@LordLeoinspire Thanks, bro.
Just downloaded the song now.
Making sense 😁
@@bobby4tune You're welcome Nwa afo. Enjoy.
Lolz which kind marriage be this one na everyday Dem go dey fight for hux😂😂😂
the docking go always dey make sense, vaxination docking hahahaha
Sabi cool down now which one you dey !? This madam no bad o if you lose am my hand no dey o 😮😮
Oga boss of all boss sis
Mad ooo, this marriage no go even last reach Two days self lol.
Cute couples
❤❤
Haaaaaaa.
How did u get 2 dis point nahhhh 😂
For where... he no fit last oooo... lolz
Haha, @ogasabinus Wetin happen? 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Sabinus on another attire finally
The song sha😂😂😂
Na who send Mr Investor 🤣🤣💚🤣
😂😂😂😂😂😂 It's obvious that it's trouble from the start... run😅😅😅
Haha this two not going to kill me ooooo 😂😂😂😂😂😂😂😂
Over last go worry this marriage sef...🤣🤣🤣
Every marriage is filled with new problems❤😂😂😂😂😂🇬🇭💯
Make she try dey cook sweet jollof rice
That her hiss long pass snake own
I love this combination 😆 🤣 😂
It cant fit last😂😂😂
Hahahahaha very funny
This is real compatibility 😂😂