The way Okiki dey talk is crazy one by one with kolos face 😂😂😂😂😂 love him❤ even Beau seff kno say na alejo Oran he get 😂😂😂😂 won gbami gbami gbami ara ntami 😂😂😂
I swear Portable is always good in answering questions. This guy gets sense pass some big artist. He no dey fuck up when he want to answer questions. Jah bless Omo Olalomi. Talking about question about Young Duu
Portable . Hahahahhahahha omo did i just hear well 😅😅😅 ,he saod he get some slap them go slap yoi and your portrait wey dey house go just fall down. God abeg 🤣🤣🤣
Isbae U, please do not forget to remind your viewers to subscribe. I have friends who are glued to your content and they only watch the curiosity series but forget to subscribe. The subscribe notification can pop up in between the interview. You are doing an amazing job, Well done
Omg😂😂😂😂😂😂I love this episode soooo much. Watched it like 3 times already. My best soooo far…💃🏻💃🏻💃🏻👏🏼👏🏼👏🏼👏🏼portable is a case walahi😂😂beginning to like him. Well done baeu… you are doing well
Bidemi, Ti e ba e, e ku alejo omo nla Thanks Omo Ola-lomi for draining Bidemi😂 with your hyper energy, I love Zazu loads, with all his street talks. Mr interviewer, you got more than you bargain for 😂😂 “ you’ve taken over my interview” you aren’t seen nothing yet.
😂😂😂😂😂 the way Bea u fear when portable come close to him 😂😂😂😂😂😂 I no go lie I too love zazu this man na werey 😂😂😂😂 but portable is very intelligent sha
First time wey I dey comment. "Some people hate us, dem still dey view our status" Portable 2024
😂😂😂😂😂 “You say you be superstar I no see you for fashion show” that’s a barrrr 🔥🔥
“E get the Kyn slap dem go slap you your frame go fall for house”😂😂😂😂😂 this interview was too funny
He was being real 😂😂😂
Which means all the stories we here in the music industry is valid. 🥲
Ygu
😂😂
Portable no even wait for the questions he just dey answer dey go 😅😂😂😂
With Portable, quotations are not needed.
Na so et suppose be
😂😂😂
😂😅
Walahi
He does not even have the patience to listen to any question😂, he just dey answer dey go
Lol
person wey don smoke tire before e commot for house 😂😂wetin u expect 😊
😂😂😂
Aswear 😂
They mention Charles okocha my man begin dey talk o. He no even wait for the question to finish 😂
Even when you curse zazzu he will still find something good in the curse and then thrive with it. Omor guy is full of wisdom.
“You go Dey use iPhone 15 oppress person we Dey build house” Chai. Burst my brain. This man get sense o
You can't deny it, Zazoo is a complete entertainer. The way he mocked Charles Okocha is mad🤣🤣🤣🤣
Bro u no Sabi talk ah swear 😮
😂😂😂
This guy dey really enter bae U...which one is you know Skepta, dem go open gate for you, ifoti a pa e 😂😂😂
😂😂😂😂😂
Zazuuu was the one that finally broke BaeU😂😂❤️
You just gotta love this guy’s energy and honesty 😂😂❤️
I swear..... he broke the record..neva tot anyone culd do it...... BaeU laughed on this show.... eeeewwwwooooo......... 😳😳😳😳😳
Nope it's not the first time BaeU laughed tho..
Phyna broke it
@@MrWise-m2i this laugh was more obvious than phyna own
@@lateefatlola2990God bless you for this comment o
Phyna’s own was cruise and na the end of the interview… you can’t compare 😂
No dey do fake life make your helper no turn you to mentor….Word😂
Quote of the year
I don screenshot this comment 😂😂
No be lie 😂❤
Words 💯!!!!
😂 Exactly ooo
I think Portable is the king of manifestation! Alot of positive affirmations
Honestly!
no such thing. he worked for it and was fortunate to get noticed. like he said, they help him he help himself
E no hear anything 😂😂
He dey wine portable, portable con dey give am back to sender😂😂😂
Omo. portable get energy shaaaa
E nor da wait bae.u asked the question finished
lol
One question fifty answers😂😂😂, funniest thing he no dey allow bae u ask the question complete😅
"you dey fight haberlist" guuuuuuy!!! Burst my oblangata 😂
"Oni j'eyan" got me roliing 😂😂
Portable swear for this guy 4real😂😂
I swear 😂😂😂, I don play am taya
Laugh wan kill me there
Aswear very funny
The swear hot 😂 😂 😂 😂
Better swear😂😂😂
“U want use iPhone 15 take oppress person wen dey build house “ 😅😅 E deep
So deep
@@olatundeoluyomi5682😢 DO f t a aza x a f. Fr fry try It Will
WE😅 U
Set your priorities straight
Olo far far😂😂
This made me laugh out loud
No dey use fake life make your helper no turn you to mentor😂😂😅😅
Like seriously 😂
O deep 😂
My talk dey reign. My lamba dey reign. My movement dey reign
He said once you’re a champion no go fight again make dem no beat you ooo😂😂😂😂he talk say e don retire 😂😂😂
😂
I swear 😂😂
😂😂😂😂😂
Kukuma go and RIP- Retire in peace 😂😂😂
"Some people hate US they still dey view our statUS" 😂 - Portable 2024
Big fact 😊
Man just dey drop punchline every minute😂😂😂
First man to do it 😂😂😂
"You say you be superstar, I no see you for fashion show o" 😂😂😂
My curiosity is the person that interpreted what portable said to make us understand, deserves an award.
Walahi😂😂😂
I bet Portable’s reaction will not let you read😂
The person no understand some things Baba dey talk self 😂
No lies🤣🤣
Portable na confirm Mara...😂😂😂😂😂
Bae u don taya 😂😂😂 dem don collect he show for he hand 😂😂😂😂
First time bae-u burst laugh for this show😂😂😂😂..portable the give us moments abeg😂😂😂
Not first joor him burst laugh for Toyin aimaku
Phyna & Portable were able to make him laugh
This is the first time am seeing bae_u wey go laugh for interview. Portable nah comedian abeg
@comforthZone 2 streets!
The way he switched the narrative of upcoming was top notch 🔥🔥🔥
The way Okiki dey talk is crazy one by one with kolos face 😂😂😂😂😂 love him❤ even Beau seff kno say na alejo Oran he get 😂😂😂😂 won gbami gbami gbami ara ntami 😂😂😂
😹😹😹😹
😂😂😂😂😂😂abeg no wound me with laugh
Bae U: “ You call yourself the new Baba fella “
Portable: “ No dey tell me say you call yourself” 😂😂😂😂
One of the best so far 😂😂😂. I just dey laugh 😂
I swear Portable is always good in answering questions. This guy gets sense pass some big artist. He no dey fuck up when he want to answer questions. Jah bless Omo Olalomi. Talking about question about Young Duu
Very true
He is street smart.
Let’s take a minute to actually appreciate this talent . 👏. All the singing he did amidst talking, all sounded so good. 🎉 . Portable is talented!
The man is possessed!
He's raw talent musician na upbringing turn to how he portrayed himself but he's a wise man and kind . God bless you Omo Ika meji
Portable dey speak oooo "that's my smell bro" 😭😂😂😂😂
Portable is street smart mehn! Bro’s a natural entertainer 💯😂😂💜 The way he turned that ringtone question, c’mon! That’s wisdom 👏🏾
"Stop living fake life make your helper no come dey turn you to mentor" 😂
😂😂😂😂😂😂
That word is deep.
Portable confesses what he wants and he won't allow you to put anything negative in his reality with your words.. ❤❤
Zazzu blow the whole world 😅😅😅😅 I too love dis guy. "You no see people way I dey blow?"😅😅😅😅
"if you win champion, retire straight" Potable wisdom 🤣🤣🤣🤣🤣
😂
Portable say, chalse come fight ritualist 😂😂😂😂
True.. But money must continually be made.
😂😂😂
If you watch more than once, gather here😂😂😂
Portable is a whole lot of vibe 😅😅😅😅
This is the funniest interview I’ve watched on this show😂😂
REAL
Aswear this is the most interesting show bae make sure u carry that my boy again 😂😂😂😂e is very lively
I swear
Bae I no fit dey curios again potable go make you incurious 😂😅
The fact that Bae U was scared all through the show was very interesting😂😂😂😂
Do anyhow see anyhow
😂😂😂😂😂😂 I laugh Taya when portable wanted to end the inter and say bye “ Bae u come drag am back
Charles okocha eni ti mo ti nah pa 😂😂😂
😂😂😂😂😂 the way he immediately made that statement was funny
😂😂😂
I don laugh tire 😹😹
Werey just dey drop quote back to back e no send anybody papa 😂😂😂😂😂
Na u find trouble for this one oh BEAU BARBIE😂😂😂
How u go say portable na upcoming 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Even with him high level of madness and too much talk it’s hard not to love portable ❤
Am telling u
Portable no dey understand the question, e just dey talk dey go 😂😂
Portable . Hahahahhahahha omo did i just hear well 😅😅😅 ,he saod he get some slap them go slap yoi and your portrait wey dey house go just fall down. God abeg 🤣🤣🤣
I swear this is de funniest of all.i dey laugh inside metro like person wer don high..zaa zooo
this portable guy dropped almost 50 quotes in less than 20 minutes Legend😂😂😂😂
Facts😂
I Dey tell you
Likeee guyy😂💔
Portable is filled with wisdom I swear and so funny
😂😂😂😂😂😂
Omo this guy na werey😂😂😂 he no dey wait for question to land first🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 did he even allow Baeu to finish his questions???😂😂
I doubt🤣🤣
Honestly
Lol he said even the street award no dey work alone for street😂😂😂😂
Isbae U, please do not forget to remind your viewers to subscribe. I have friends who are glued to your content and they only watch the curiosity series but forget to subscribe. The subscribe notification can pop up in between the interview. You are doing an amazing job, Well done
Exactly.... I have been watching the show back to back but I never remembered to subscribe until today.
👍
ITK 😂
That's the only content we're here for o😂
For this particular episode, na Portable be the host🤣🤣
Person wey they give street no dey Waka alone for street 😂
Aswear best quote here 😂😂
Your super star dey go mingle show😂😂😂
Here in this video he didn’t lie about his Benz o 😂, he said he get small balance to pay
I like am as he no dey follow them do fakelife
No be lie o
Nigga do spider man - far from station 😂
Can’t stop watching this video, definitely your best interview on this YT page😂
Charles o je ju meji 😂..... portable dey try
The ability to think fast and reply is a great talent 😂
Totally agree!
Person wey don high .......😂
You no de observe am? 😂
I like your write up ❤❤
@@convenant2276 thank you 🙏
"Na where we start from na him dem dey go back to" lol.
Omg😂😂😂😂😂😂I love this episode soooo much. Watched it like 3 times already. My best soooo far…💃🏻💃🏻💃🏻👏🏼👏🏼👏🏼👏🏼portable is a case walahi😂😂beginning to like him. Well done baeu… you are doing well
He said “e get some kain slap way dem go give u,ur frame for hus go fall”….mhen😭😂🤣
🤣🤣🤣 BaeU looks like he’s regretting this. It back fired soooo well!
, 😂😂😂😂
I'm telling you😂😂😂😂
Swrs 😂 this is the funniest interview I watch so far I was just smiling 😊My cheek dey pain me 😅I wish this show should not end 😂😂
😂😂😂omo oo, bt wait she this p guy get catarh ni, cos when e dey laugh shar, my ribss😅😅😅
It's true If he did not realease more music people we not know him again,heaven help those who help themself.
Portable just kept speaking positively about himself, loveet
😅😅😅😅😅😅😊😂😂😂😂😂😂😂😂😂 walahi no comment, portable na confirm as e dey hot e de dapada ni straight
The headline should have been. Bae U on Curiosity Made Me Ask! Na Portable dey interview Bae U😂😂😂 I too like this guy
Omo!
“Make your helper no go turn you to mentor.” word!!!😂
I still dey owe this goat slap
Ajee if I see portable, I go give am jara,plus 1 extra, ewu, ewure
This guy no dey calm at all😭😫😹
calm bawo you want to kill Portable🤣🤣🤣
Lmao....No dey do fake life make your helper no turn you to mentor...that one slap.
This guy and Dj chicken no differences.....just full of madness 😂😂
Bro infact I have been watching shows but this one.l😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 i really really love this guy from Ghana
This is the best interview I have watch so far I swear so funny lol 🤣🤣🤣🤣
Bidemi,
Ti e ba e, e ku alejo omo nla
Thanks Omo Ola-lomi for draining Bidemi😂 with your hyper energy, I love Zazu loads, with all his street talks.
Mr interviewer, you got more than you bargain for 😂😂 “ you’ve taken over my interview” you aren’t seen nothing yet.
This guy is too funny 😅😂😂😂😂
Omo! I laughed throughout the session oh even BaeU burst into laughter, you can’t be around portable and not laugh, he’s good
😂😂😂😂😂 the way Bea u fear when portable come close to him 😂😂😂😂😂😂
I no go lie I too love zazu this man na werey 😂😂😂😂 but portable is very intelligent sha
Portable just dey enter bae u 😂😂😭
Portable na werey.....😢😢😢zazu wey blow u,olamide nodey there, u no just dey grateful baba wereyy😅
I don cry tire watching this video😅😅😅...this is the best ive seen so far on your show
I'm not a fan but from what I can hear him speak, he just a product of Grace and a very straightforward person
Go check him out on Honest Bunch Podcast
😂😂 otida
Why you dey laugh?
Why you dey laugh?
You dey ask question you dey life
Egbami
Portable na just one kind werey wey nobody fit comprehend 😂😂
I don laugh tire😆😆😆😆
The moment isbae u said he's an upcoming artist, and portable reply got me laughing hard😂😂
Same here I swear 😂
Nah this comment I Dey find😂
Guy i laugh so tey i begin de cough 😂
Aswear
You don collect this interview from my hand 🤣🤣🤣🤣 got me !!
See as him dey do like dj chicken 😂😂😂😂... Very funny man
Who notice say this nah the first wey isbaeu go laugh be this 😂😂😂
Portable mad sehh 😂😂😂😂
BeaU dey always keep the laugh but this he no fit 😂
One things about portable. The guy na real man, he no dey fake anything nd he no dey lie
What about the Car story 😅😅
Bae u was forced to laugh😂😂😂😂... portable is something else 😂😂
Portable is definitely mad.....good show from beginning to the end to the extent that he hijack the program from Isbae u
This how needs more engagement than its getting. Is baeU thank you gor this masterpiece and as for zazu, wallahi you will always be loved😂😂😂😂
Na ifa priest portable suppose dey do 😂na wetin fit am be dat
One of the best interview so far 🎉
When you are in champion lane, retreat. Portable words always give sense ajeh
is the oni jeyan for me , portable be calming down ooo😂😂😂😂 he just dey collect the questions from the host ni.
This episode is so hilarious 🤣 Isbaeu ku alejo 🤣
I’m a superstar, I don’t answer calls 🤣🤣🤣
Protable once said "E get some slap, them go slap you for outside your frame go fall for house" WAAAAAAOOOOOO!!!!!!
11:24 🤣🤣🤣
:-$:-\(TT)( ꈍᴗꈍ)