I swear I never know that christans have good heart ❤️ until today that I see sabinus with this our brother I will never allow any one to insulte a Christans in my present long life and prosperity sir
If to say Sabinus know he 4 just dey him Lagos dey carry passenger. I no Sabi wetin make m relocate go dey carry passengers 4 where he no know 🤣🤣🤣🤣. Sabinus is the BEST ND FUNNIEST skit maker. Thank you for making us laugh
The guy them ask for direction of Lamba C na fool 🤣🤣🤣''he say make I call my brother to ask if that lamba c still de this area or them don move am i choke''😂
God bless Nigeria we have it all even in the midst of everything going on with us as a nation this guys can make us forget are problems for awhile good one guys
This is the funniest video I’ve seen in my life 😂😂😂😂 Cos I understand both languages You have no idea how much this cracked me up 😂😂😂😂 Lamba 6 Number 6
Gambia 🇬🇲 people like your comedy a lot ❤
Sabinus is the most hardworking and most funniest skit maker in Nigeria
I agree with you ✅
Funniest not most funniest📌
Agreed!❤
Honestly he is 👌
Factsssss
Seeing northern comedians being featured made me feel so so happy. Retired Mad Man and Sarkin Dariya. 🤣🤣🤣🤣 Hope Una don sha reach the Lamba C
Lol Sarkin Dariya is ibo.
It's hard to believe the Aboki man is not even from the North and he speaks and acts perfectly like a real Aboki man... Kudos Sarkin Dariya lol 😂😂🙌
Lol 😂
@@blockchain2534 He's not Igbo but Igala from kogi state
😂😂
This Sarkin Dariya is too funny. Most people dont even understand his English. He is too funny mahn😂😂
I swear.. He is very very funny effortlessly too o 😂😂😂
I Dey tell u 😂😂
I swear the guy funny heeenn
Too funny ah swr
True bro 😂😂
Omo, this Mallam deserves an award 🏅 he killed it
Lols na igbo guy oo
@@markaone76 really?
@@markaone76 not Igbo but igala from kogi state
Yes ohh
Is true😂😂
The ending part off me..😂😂The Aboki say "Dem no born me suffer like dt"😂😂😂😂😂
Put it for gulu gulu , I dey go lamba C
😂 😂 😂
When you think he's done he just comes up with something out of the blue ....💯💙
Na why Mr.Funny Na 001 of skit making 🔥
I swear ❤🎉
Na why he be blue chief
Na y he dey wear blue....sharp 💙💯
True talk big brother 😂😂
Seriously
😂2 mad persons 😅😂😂lol. Sarkin stop!!!! My rips dey crack😂😂😂😂😂😂
I swear I never know that christans have good heart ❤️ until today that I see sabinus with this our brother I will never allow any one to insulte a Christans in my present long life and prosperity sir
Sabinus - effortlessly funny, most consistent- back to back skit dropping 😂- addictive comedian. Sabinus - really SABI
No sabin us
Being consistent makes him the top comedian in Naija 🔥🔥🔥🔥
Yes u said it alll😂
Truth is the Mallam was more funnier. The mallam made 80% of this funny sabi only contributed 20% funny
The most funniest comedy i have ever seen 😀. Sarkin Dariya says na you born me you dey calli me yong man😁😁😁. Very funny.....!
This is a whole comedy movie 😂😂😂😂 a masterpiece
Omo that MALAM did his part so cool and this skit heen, Sabinu, ur head Dey there
Why do I feel like this sabi rides will soon become real in Nigeria 😂
me too
LoL ABA boys
Me too 😂😂 I have just been having de feeling as well
He should trademark that name ASAP
Sabi rides
Na una de give am the business awareness so ooo
E fit don de prepare him app Sha 😂
If to say Sabinus know he 4 just dey him Lagos dey carry passenger. I no Sabi wetin make m relocate go dey carry passengers 4 where he no know 🤣🤣🤣🤣. Sabinus is the BEST ND FUNNIEST skit maker. Thank you for making us laugh
From Today, God Will Put Us In A Position Where We Don't Have To Beg, Borrow, or Struggle To Survive......Amen 🙌🙏
Amen 🙏
Prayer no Dey tire una?
Amen
@@nwobodovictor4195 hahaha 😂😂 I tire oh
🙏🙏
So impressed 👍 my god continue gether our head between Muslim brother and christians brother no more tribalism in Nigeria one nahion sir sabinus
Tears were rolling from my eyes, this was too funny😂😂😂
Sabinus never dissappints with his back to back creative contents..RIDE ON SABINWA
So na number 6 him dey talk since morning 🤣🤣🤣🤣
The car no dey like hill 😂😂
Sabinus knows how to do it best😂
Hi
Nobody talking about the Mallam character he killed it 🔥
Sure 😃
😂
Lamba C😂
Ah swear😂🤣😂
U don't know he's a comedian ni
Oga return me
I no go return
That place wey you dey go we go must reach am today 🤗🤗🤗🤗
This is the funniest Episode 😂😂😂😂😂😂😂😂😂 Sabinus my best skit maker❤️❤️❤️
He is good
This Sarkin guy..
My oga she's a big man😀😀😀😀
The guy them ask for direction of Lamba C na fool 🤣🤣🤣''he say make I call my brother to ask if that lamba c still de this area or them don move am i choke''😂
Nice one from two comedy legends...Oga Sabinus and Sarkin Dariya 🤓🤓🙆 Hope una don locate Lambs C
Much love from Uganda 🤩🤩🤩
Sabinus my breathing Don dey cut ohh my eyes don full with tears I never yet watch half of the episode😂
Sariki dey deliver any time
The character in this comedy really makes my day, kudos to the Hausa Man tried to make me forget how I woke up this morning 🌄
He's not an hausa man, his from igala tribe, Kogi state. He's a comedian and his stage name is sarkin dariya.
This is too funny the aboki guy killed his role Sabinus made it worst 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 i was just hearing lamba C
I thought it is the name of a new country oh
F
😂😂😂
That guy is good 😂
Oga where we dey go where we dey go 😂😂😂😂😂😂😅😅
Honestly Sabinus and this Sarkin Dariya na best combo so far in dis year
💯😂😂😂
I dey tell you, very bad combination 😂😂😂
Wahala 😂😂😂i remembered the first day i entered Lagos!! Omo the way some ppl de pronounce street and places na die 😂😂😂😂
Sarkin Dariya killed it.....I love this episode 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
This mallam is really funny
He said u can’t order me
Na me go order u😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Accolades man. This was comedy goldddd😂😂🙌🏽🔥
Your number 1 fan in Ghana
I cant believe that I am tearing up because of laughter 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
i can relate, av teared up so hard my tears will fill a cup😂😂😂😂😂😂😂
No killing person abegg ooo 👏👏 two funny men "
I haven’t laughed so hard in ages 😂
My snr man that😂😂😂
God!!! I'm teary... wahala be like lamba C. The hausa guy is also very funny.
Just the second episode.....and I don laugh tired.😂😂😅😂😂😂😂, you guys are wonderful
Sabi you need to be calming down.
Cold no go catch you? or you want walking stick enough groundnut Dey inside oooo
😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣
As a driver I can relate 😂😂 some customers are just too much😂😂
Oohk 😂
Nice one sabinus and sarkin dariya, but please always wear your seat belt even if its a movie
This Aboki guy killed the act😂😂
I swear😊😂😂Lamba 6😂😂
Amen
He’s a great comedian
He has a lot of good comedies
@@gengstarsklodin Does he have a youtube channel?
Honestly
😂😂😂 this aboki killed it, sabi too funny he's the 001 of skit making
The Aboki na cruise,so hilarious," 🤣🤣
This should be a Tv series 😂😂😂
I swear down 😂😂😂😂
God bless Nigeria we have it all even in the midst of everything going on with us as a nation this guys can make us forget are problems for awhile good one guys
True bossu 😂
Hi
The Aboki get mind dey beg am money for bike 😂😂😂😂💔💔💔💔
Sabin why do you choose to do this too me you are killing me with so much laughter 😂can I concentrate I’m at work 😂😂😂pls….
Boss ❤❤❤😊😊 nice one make I watch am finish first
Lamber c and our house na same thing our house got me 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Thanks Nigerians watching from Cameroon 🇨🇲.
Where we Dey go, you still Dey drive Dey go! 😂
This is one of the funniest sabinus comedy I've watched plss🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Seriously 😂😂😂😂😂
The moment seriki mentioned agbero, I just tear up 😂😂😂😂
Good combo Sabi and sarki ....much love
I knew he was saying "Number 6" long ago. Hahahaha! Una well done oo
He wanted to say zone 6 wuse😂😂😂😂
This is the best sabi rides i have watch
Sabinus is too good my tongue has choke my throat with laugh,
Combination of Sabinus and Sarkin Dariya 🤣😅🤣😅🤣
Sarkin Dariya na werey. The guy is so hilarious 😄😄
“Here na the back shortcut through that mountain; highest 7 hours we don reach there” 😂😂😂
I don die for here oooo.
Lamba cee
Lamba fipe
Sariya Dariya the only Igala man that’s making us proud ❤❤❤
but he's not doing comedy in Igala language. your BP high just because people started to applaud him as a Hausa man😂
He's not an Igala man. He is an Ibo man
@@sandersonandrean-qj2vo sarkin dariya is from igala tribe Kogi state
"Dem no burn me suffer reach like that" killed me😭😭😂😂
This is the funniest video I’ve seen in my life 😂😂😂😂
Cos I understand both languages
You have no idea how much this cracked me up
😂😂😂😂
Lamba 6
Number 6
😂😂😂 two unwell people 😂😂 my belle ooo… 😭😭😭
This is the first time that Sabinus is the intelligent one and yet it’s still very funny 😂
True😂
😂😂😂😂😅 i can't stop laughing out loud 🤣🤣🤣🤣 Oga sabinus you too funny
Ghanaian’s we are here👍👏
Sabinus I beg oo make una wear seat belt. Thousands are watching you and learning. Much love 😂😂😂❤
This Hausa man saving act o 😂sabinus abeg go keep the car
Lamba c ooo 😂sabinwa will forever be my favorite 😂❤️
Kelvin Hart of Nigeria❤
Sarkin Dariya is too funny. Love you guys
I don laugh tire
This aboki and sabinus fit kill person together 😂😂😂
What a combination 😂😂😂
You be Animal husbandry😂😂😂😂 I’m in tears😂😂😂😂
Lamba C😂😂....maddd content 🤭🙌❤️
In aboki's voice "Why you put am por porward the thing dey reberse" 😂😂😂😂😂😂😂
Plus" I enter bicycle" 😅😅😅😅😅
I watched this while driving, I laughed so much, I became weak, this is three much 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
The Aboki do sabi Nwa bad oh 🤦♂️ 🤣 🤣 🤣
Sarkin Dariya 😂🎉😂😅
Abuja’s finest 😅😅
Tears of joy dey flow from my eyes omo 😂😂😂
Sarkin is goated. You too funny I swear
I doubt many people know Sarkin Dariya to be Igbo man.. I love his work of art.❤
Just can't stop loving oga sabi
Sabi Rides to de world!! Lols. But Sabi make u dey answer people comments oo
Whoever is reading this, God has a plan for you, just trust the process 🙏...Sabinus fans home 🏠 and abroad let's gather here for 🤳
Sabinus... U should open a comedy content creating institution....u too good
Never laughed dis hard oo! u gone kill me! much love from Kenya!
😂😂😂🤣🤣 Sabinus My Remedy To Laugher 😂😂🤣🤣🤣, I Too Love You 💋🥰.
Sarkin Dariya just the best 👌 👍
Olga Sabi, u get 1 fun from Ghana today,, I beg I won enter number C Abi lambacee, lol 😮
🤣😂🤣🤣 aboki has killed Sabinus with his pronunciation as he kept saying Lamba C 🤣🤣🤣😂😹 kudos to you guys 👏👏👏
Mallam nailed it😃 sabinus to d wrld