ขนาดวิดีโอ: 1280 X 720853 X 480640 X 360
แสดงแผงควบคุมโปรแกรมเล่น
เล่นอัตโนมัติ
เล่นใหม่
Some girls dey carry do. Rukky fans gather here ❤ let give him some love
boss u never collect money for malt oooh🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Who tell Nigeria girls say Dem nor dey wash hand b4 Dem eat Pizza
She dey use the two hands dey swallow shawarma 😂
Rukky my guy na so them Dey do 😂😂😂😂😂
Rukky you never collect money for Malt o 😂😂😂
You go soon dey go, why naw?😂😂😂
Rukky forget malt money First time rukky dey forget something
😂😂
I go lie 4 u 😂
I was searching for this comment he forgot to collect money for malt
How only the girl take finish that pizza😂People dey eat sha😂
Rukky "don put things for body" dey find person pikin him wan deposit am..😂
Rukky dey on things on things
I took like this guy I swear ,the way you dey do eyes ehh e dey burst my brain
Omo ehh some girls dey do anyhow oo 😂😂😂😊
Shey una dey purposely dey do Rukky this this 😂😂😂😂
Shuu you dey hungry before ooh, cuz the way you take chop am self, me I fear
bro u don forget o, she never pay for the cold malt🤣🤣
Rukky you no collect Moni for the malt oh 😂
Rukky eye dey fear me 😂😂😂
Person wey no fit sleep outside, no suppose eat outside 😂😂😂
I go lie for you 😅
She dey chop lau lau. 😂
U no dey sleep outside but u fit chew Outside Pizza for 15k 🤣🤣😂😂😂
😂😂😂😂😂Rukky Rukky! You no fit sleep outside but you fit chop outside
Na the way Rukki take de start him action slowly 😅😅😅
Dey park corn for mouth like grass cutter😅😅
U no de sleep outside but you de chop outside 💀😂😂😂
Rukky you forget ur malt money ooo 😂
You been don put "things" for body!! Ayaaaa😂😂😂😂😂😂
"You finish am oohhhh" you think that statement na complement. It reach to sleep you dey give excuse, taahh comot for here, OLE.
Rukky no day gree 4 anybody 😂😂😂😂
Your Daddy no d gree you sleep outside but you dey eat outside 😂😂😂
" u go soon dey go"" in lone toon burst my head
Rukky the smart guy 😂😂😂😂
U go soon dey go why nah? 😂😂😂😂😂
Ladys dey enter your Yard anyhow...
Rukky my manchi.. rugged you ,, wa you we portharcourt boys like your content.. this girl's them dey carry person play well well
Dem no dey eat Rukky Money for free o
Why your daddy no go allow you sleep outside but he go allow you eat outside abi?? Una go dey put rukky for anyhow talk o😂
Rukky 😂😂 she just dae chop like thief
Rukky too funny😂😂😂
This nonsense way this gal do here plenty of Dem dey do am well well, Rukky just use this opportunity dey deliver message
Ruky, u no add Malt money ooo😂😂
You not dey sleep outside but you dey chops from outside, you want use Rukky play 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Una too dey like put person for talk😂😂😂😂😂
E be lik ur house na restaurant wey she just com chop finish stand wan go house😂
Which one be first to comment, 2nd, 3rd dem dey give who now award? We're all here to support Him Bro.
Criminally-minded fellow....😂
Leave outside food for people wey ready to sleep outside 😅😅😅
Rukky tell you say he nor Sabi chew pizza...see as he dey admire the pizza for your hand.....he just want make you chop the pizza 🍕 so he go chop you later😅😂
When them say order 🍕 , that na big 🚩 kings
Some girls get this kind behaviour 😂😂
Omo the gal local sha... see how see hide nylon dey butcher pizza like thief.
Baby girl easy... Nah script she dey act oo😂
My man for life 💯💯💯💯
first time rukky don forgot to collect money for malt
You go leave outside food for people way ready to sleep outside nau 😂😂😂😂😂
Rukky I trust you, the girl will have to pay
Rukky oooo 😂😂😂😂😂
U go leave outside food for people when dem need to sleep outside nah 😂😂😂😂😂
Abeg no provoke Rukky oh. Transfer
But you forget the drink money 😂😂
See as rukky the look her hahaha 🤣🤣
But Rukky she no send money for malt 🥤 ooo 😮😢😂😂
E get as Rukky go take collect am
This girl is the same in "Cheating Husband" skit
U wan even chop the carton join😂😂
Rukky you don forget malt money 💔
Nice one bro
My mentor, you forget to collect money for malt And the girl don go
Some girls sha Na dem
This rukky, your matter too legit. E clear for her eyes.
your daddy no dey allow you dey sleep outside but he dey allow you dey chop pizza and drink malt outside. lol
this gal u self too do ohhhh madam off pant. U think say to eat 🍕 pizza na free from rukky de play 😂😂
Rukky no get time to dey nurse women
Nurse wetin! Nah who dey nurse woman abi nah relationship dz days...
@@chibuzoranaba4965 No be lie sha...one girl don do me this kind thing before
Rukky do part 2 go her house collect Malt money😅😅
I go lie for you 😅😅 thank you rukky say you post this video this morning I get joy 😊
Abeg surprise am 😂
Leave outside food for outsiders na 😂😂😂😂
But Rukky why she nor transfer the malt money join 😂
Na they way the girl take chop that pizza 🍕 the make me laugh 😂 😂
Lol i go surprise you oh 😂😂😂
Rukky looseguard, she nor pay for malt
You won chop free pizza 🍕 thank god say runky nor Dey loseguard but he be like say na only me see say runky forget malt money
No that malt na for visitor cola ....
Rukky the bad boy
Rukky you forget money for the Malt drink
I go surprise u o😂
Naso u like am 😂😂😂😂,
So funny 🤣🤣🤣
She didn't watch her hand before eating 😭😭
Ok real fans gets what's gonna happen last?😂😂😂😂😂
You no collect the money for malt oh.
😂😂😂😂😂 surprise her
e don quick me go put things for body😂......Legend talk
Good
Glade to see her back
Cho why you won put Rukky for talk 😂😂😂
Some people really too do true true
Rukky Kee dis one
Rukky don fine more o😊
I just know why girl get all those characters
Good for you
Ruky why did you stop posting videos, abeg dont stop bro. i like your videos
Rukky sabi spend sha but u don't need her to sleep over to do your work
😂😂😂😂😂😂😂😂
Some girls dey carry do. Rukky fans gather here ❤ let give him some love
boss u never collect money for malt oooh🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Who tell Nigeria girls say Dem nor dey wash hand b4 Dem eat Pizza
She dey use the two hands dey swallow shawarma 😂
Rukky my guy na so them Dey do 😂😂😂😂😂
Rukky you never collect money for Malt o 😂😂😂
You go soon dey go, why naw?😂😂😂
Rukky forget malt money
First time rukky dey forget something
😂😂
I go lie 4 u 😂
I was searching for this comment he forgot to collect money for malt
How only the girl take finish that pizza😂
People dey eat sha😂
Rukky "don put things for body" dey find person pikin him wan deposit am..😂
Rukky dey on things on things
I took like this guy I swear ,the way you dey do eyes ehh e dey burst my brain
Omo ehh some girls dey do anyhow oo 😂😂😂😊
Shey una dey purposely dey do Rukky this this 😂😂😂😂
Shuu you dey hungry before ooh, cuz the way you take chop am self, me I fear
bro u don forget o, she never pay for the cold malt🤣🤣
Rukky you no collect Moni for the malt oh 😂
Rukky eye dey fear me 😂😂😂
Person wey no fit sleep outside, no suppose eat outside 😂😂😂
I go lie for you 😅
She dey chop lau lau. 😂
U no dey sleep outside but u fit chew Outside Pizza for 15k 🤣🤣😂😂😂
😂😂😂😂😂Rukky Rukky! You no fit sleep outside but you fit chop outside
Na the way Rukki take de start him action slowly 😅😅😅
Dey park corn for mouth like grass cutter😅😅
U no de sleep outside but you de chop outside 💀😂😂😂
Rukky you forget ur malt money ooo 😂
You been don put "things" for body!! Ayaaaa😂😂😂😂😂😂
"You finish am oohhhh" you think that statement na complement. It reach to sleep you dey give excuse, taahh comot for here, OLE.
Rukky no day gree 4 anybody 😂😂😂😂
Your Daddy no d gree you sleep outside but you dey eat outside 😂😂😂
" u go soon dey go"" in lone toon burst my head
Rukky the smart guy 😂😂😂😂
U go soon dey go why nah? 😂😂😂😂😂
Ladys dey enter your Yard anyhow...
Rukky my manchi.. rugged you ,, wa you we portharcourt boys like your content.. this girl's them dey carry person play well well
Dem no dey eat Rukky Money for free o
Why your daddy no go allow you sleep outside but he go allow you eat outside abi?? Una go dey put rukky for anyhow talk o😂
Rukky 😂😂 she just dae chop like thief
Rukky too funny😂😂😂
This nonsense way this gal do here plenty of Dem dey do am well well, Rukky just use this opportunity dey deliver message
Ruky, u no add Malt money ooo😂😂
You not dey sleep outside but you dey chops from outside, you want use Rukky play 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Una too dey like put person for talk😂😂😂😂😂
E be lik ur house na restaurant wey she just com chop finish stand wan go house😂
Which one be first to comment, 2nd, 3rd dem dey give who now award? We're all here to support Him Bro.
Criminally-minded fellow....😂
Leave outside food for people wey ready to sleep outside 😅😅😅
Rukky tell you say he nor Sabi chew pizza...see as he dey admire the pizza for your hand.....he just want make you chop the pizza 🍕 so he go chop you later😅😂
When them say order 🍕 , that na big 🚩 kings
Some girls get this kind behaviour 😂😂
Omo the gal local sha... see how see hide nylon dey butcher pizza like thief.
Baby girl easy... Nah script she dey act oo😂
My man for life 💯💯💯💯
first time rukky don forgot to collect money for malt
You go leave outside food for people way ready to sleep outside nau 😂😂😂😂😂
Rukky I trust you, the girl will have to pay
Rukky oooo 😂😂😂😂😂
U go leave outside food for people when dem need to sleep outside nah 😂😂😂😂😂
Abeg no provoke Rukky oh. Transfer
But you forget the drink money 😂😂
See as rukky the look her hahaha 🤣🤣
But Rukky she no send money for malt 🥤 ooo 😮😢😂😂
E get as Rukky go take collect am
This girl is the same in "Cheating Husband" skit
U wan even chop the carton join😂😂
Rukky you don forget malt money 💔
Nice one bro
My mentor, you forget to collect money for malt
And the girl don go
Some girls sha
Na dem