She say you nor be gently man. Gentle man kill you dere. Wen you dey eat free food you nor know say una go knack later. Make she enter road dey go her house. Rukky you too much nice one
Rukky, this thing u dey do nuh good o, i don dey youtube for the past how many days, dey wait for videos. Abi u nuh want make we dey kaugh everyday for t pain era
The way rukky dey shine he eye's dey explain to camera man dey sweet me 😂😂😂
This girl dey use Rukky play for hotel way in lodge she go do refund oooooo
Rukky dey burst my head 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
I never even finish watch I don already know Waity Rukky go do at the end😂😂😂
Pay for the food weh you order madam 😂😂
I wan be like RUKKY so baddddd😂😂😂😂
No be real life
I just love rukky smile 😊😊
One thing with Rukky is that he is always Right
Lol... normally rukky no normal 😂😂😂😂
First time wey rukky no parra him guy join
Abeg make una allow Rukky hand touch that girl 😂😂😂
This two combo sharp. Thanks for watching 😅😅
Rukky don dey carry fine fine girls 😂😅
Dis combo😂♥️
For hotel wey I lodge 😅😂😂
But rukky na forming she dey do for you na😂😂.. na style you for use comot that pillow in the night, nothing go sup😂😂
😂😂😂😂😂😂 you no the see the way she black 😂😂😂😂😂😂😂
She say you nor be gently man. Gentle man kill you dere. Wen you dey eat free food you nor know say una go knack later. Make she enter road dey go her house. Rukky you too much nice one
Rukky is our secretary general of brotherhood
Rukky where you they run go again last last la 😂😂, u wan still go touch her again 😅
We see at all
Why dey girl go eat bone like dis nah 😂😂😂
Rukky I love you 😂😂😂
Rukky no dey use toto play o
I no be gentle man ohh😂😂😂
Rukky crak me open everytime... I wanna be like rukky 😅
“Which one be say you nor fit make am again nah??”
See as she break bone any how😂😂😂😂😂
Rukky, this thing u dey do nuh good o, i don dey youtube for the past how many days, dey wait for videos. Abi u nuh want make we dey kaugh everyday for t pain era
Rukky❤❤❤❤❤❤
Rukky u're my toppest man😅
Just imagine, Break the bone anyhow self mtcewww 😂😂
I tell you say i be gentleman 😂😂
Nice one bro
You no see the way she black like who them swear for😂 com break bone anyhow 🤣🤣
What's the insult in you paying for what you ordered? These girls though 😂
Rukky hand suppose touch that girl😂
I swears 😅
I swear
@@raphaeljerry7401 bruh I no wetin I write o, 'swears' na our slang for warri here.
It is just like saying " I believe you die"
Hahaha 😅😅 you share bed in hotel room 😅😅😅
No gentle man hahaha
Rukky 😂😂
Me and you do meeting and I tell you say I be gentleman?😂
Bro no be gentle man 😂
I tell you say i be gentle man?😂😂
Normally ur hand suppose touch the girl bro 😂😅😂
I trust SK
Abeg bro you go do the money enter my account 😂😂😂
😅😅😅😅😅
Better privacy 😅
You suppose get toto payment ooo. Why she go order rice and chicken?
My gee ❤
Bad guy😅
This guy don collab with rukky wow❤❤
You know the guy???
@israeloyiborume1782 yes na ekpoma
😂😂
😂😂😂😊
You no dey see the way she black 😂
😂😂😂😂🎉
Mr Refund you do this one finish.
You no see the way she black 😂😂😂
She break the bone like biscuits Bone
U na man Way saby
Lol 😂 😊
Rulky nah sabi boi
You are my man always, these girls don't get it.
😂😂😂
😂😂😂😂😂😂
Girls sabi mumu, if na me be rukky na the same way I go react o
Who gentleman help😅😅😅😅
Rukky you kept us waiting for the last 24 hours you no upload any new videos you need apologise ooo
Hahaha
Big pass waiting 😅
Me and you do meeting i tell you sey i be gentleman?
First here rukky
First comment 😂
😂😂😂😂
Rukky 😂😂😂😂
😂😂
😂😂😂
😂😂😂😂😂😂
😂😂😂
😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂