I no support Rukky for this one at all...!!! Why she no go make hair? So because of Hair, Rukky wan starve her??? 🏃♂️🏃♂️🏃♂️🏃♂️🏃♂️🏃♂️🏃♂️🏃♂️ Jesus.... who slap me for eye..??
Na film dem act. My woman use money for food take do hair, she come still dey get mouth dey ask me for money for food and on top that come pour water for my body. Her mind go dey..
As a woman try to be understanding how you go get children instead of you to cook you carry the money go do hair if na my brother wife do this one I go just carry the children go my house make them eat the parent go find their way
But who notice say Rukky is always right na them dey find he's trouble 😅😅😂😂
Correct
He's always right
Exactly 💯
Correct 😅😅
Rukky is always right. How she go use food money take do hair? Who does that? Some ladies self one single sense dem no get😂😂😂😂😂😂
Rukky you be man abeg 😂 😂 na you fit most of this girls
Na only this time rukky no dey guilty 😂😂😂
Rukky say "other people dey marry naim I marry" 😂😂😂
Rukky I support you for this one 😂😂😂
Ona too like to dey find Rukky trouble 😅😂
Rukky nor dey ever carry last sha😅😂
Happiness give your children hair to eat.
Rukky you are the best comedian of the decade.
Keep it up.
You dey use food money go do hair,who does that 😅, where rukky dey carry see all this kind wife😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Yeye wife them... I hope he won't end up with the wrong patner😊
Rukky I too love your skitts
Make una try dey obey rukky..why Una choose to dey stress am all the time😂😂😂
Na hunger make rukky Dey sleep like this 😂😂
Happiness na wahala oooo
Obob, marriage with peace of mind is very very necessary. Only dis 1 wen ar dey watch so, heart don dey cut me 😢
you too dey make me laugh ooooooo
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 I support you Rekevwe
Rukky is always right 😂
The moment Ruckky entered the kitchen I started laughing 😂
You are doing good Rukky 🥰🥰🤣🤣
This guy too funny aswear 🤣🤣🤣 my best ❤
My Abk connect you are the best ❤
Happiness u go chop hairgusi😅😅😅
You too much guy, please keep it up the Lord is your strength
you come my community yesterday i really miss you 🤩🤩🤩🤩🤩🤩
Some women don't understand we men at all. Rukky you are on point.
Rukky you Sha calm for here o, wetin happen? By this time you don suppose change am for her now
😅😅😅😅😅😅😅 my man 💪 rukky
He dey right 💯
I too like this guy😂😂😂😂😂
Rulky can never be wrong 😂
My sister chop ur hair abeg😂😂😂😂😂😂
Rukky I support you 100% on this
Funny Rukky 😂❤
Rukky you go run by force
I no support Rukky for this one at all...!!! Why she no go make hair? So because of Hair, Rukky wan starve her???
🏃♂️🏃♂️🏃♂️🏃♂️🏃♂️🏃♂️🏃♂️🏃♂️
Jesus.... who slap me for eye..??
Na film dem act. My woman use money for food take do hair, she come still dey get mouth dey ask me for money for food and on top that come pour water for my body. Her mind go dey..
Funny guy man 😂😂😂
Rukky speak English nice 😊
If nah me ,if I oose you ,your brain go reset
Social media 😂😂😂😂😂❤❤❤
No better money for inside self
And I warned Rukky not to marry this woman that year o him no listen to my advice
Women self with their emekpe character God forbid bad thing
That's why women have to also be independent
Yes he is right
Them swear give you with waving? Nor be the same waving you do so?
Madam go find work. 😂😂
Wow really
rukky have never been wrong
Woman i hope say una day learn because of many of una nor get home training
As a woman try to be understanding how you go get children instead of you to cook you carry the money go do hair if na my brother wife do this one I go just carry the children go my house make them eat the parent go find their way
❤
but rukky is right oo
Omohh 😂😂
Madam try eat Ur hair oh 😂
She is really wicked
No woman go try that rubbish
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂
😂😂😂😂😂
😂😂😂
First to comment
She no well
U use feeding money to make hair what else do you expect from him
Marriage Na scam
this girl will be annoying in real life oh😅
😂
Useless woman
Bad wife
Nne, go find job
Rukky is always right. How she go use food money take do hair? Who does that? Some ladies self one single sense dem no get😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂
😂😂😂
😂😂😂😂😂