ขนาดวิดีโอ: 1280 X 720853 X 480640 X 360
แสดงแผงควบคุมโปรแกรมเล่น
เล่นอัตโนมัติ
เล่นใหม่
Akatakpo!!!The only gods wen dey do the one wen em power reach🤣🤣🤣🤣🤣😂
who dey find solution no dey try only one place 👋😇🫡
I get solution na im I dey inside bush😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂
I love the way Rukky Funny normally does his thing.He is so creative.He usually perform like Broda Shaggy.Too funny.Guy keep it up.
Abeg drop the JuJu eee 😂 Native doctor dey use OPay 😂
native doctor way dey wear earrings,nice content bro
Nothing is wrong with the earrings 😂na new generation baba lawo pro max be dat😂😂😂😂
Fully forget to comot am
😂😂🤣😅😁 crazy rukky
Who dey find solution no dey try only one place 😅
Rukky no let them whine you because you don do your work 😂😂😂
Akatakpo dey collect transfer 😂
😂😂😂😂😂😂
native doctor with opay level 😂😂😂😂 your husband is secure 😂
Na only this urhobo man shrine, dey real for all skit native doctor... ifatall😂😂
Rukky u know say all power na God hand e dey why u come still collect her money nahh😂😂 😂😂😂
Rukky be like you don do babalawo work before
Nice one, all power na God hand e dey.
I beg drop the juju😂😂😂😂😂
The only juju wey deh do wetin e power reach 😂😊
Rukky say make you drop the juju 😂😂😂
Omo this work fit rukky ooo😂😂😂😂😂😂
Rukky Aswear U Go Baba Side Before No Lie😂😂😂
Akatakper way de connect transfer and being drinking Heineken no be lie 🤣🤣🤣
Drop the juju 😠
Native doctor with earring so funny😂😂😂😂😂
Na two thousand you see drop?😂😂
I wish say nah Rukky b the husband 😂
Your husband womanizing spirit e pass my charm 😅( police Dey judge juju case) lol
Nah 2k u see drop with the side eye 😂😂😂😂
Babalawo don dey wear earrings now🤔😂😂😂
This baba go get anger issue oo😂😂
The only god's wey they do the one wey he power reach.😂😂😂😂
😂😂😂😂😂abeg drop the juju😂😂😂😂😂
Nice one bro, am from South South,am proud of u
Police dey judge juju case? 😂
Native doctor dey drink beer inside shrine 🤣🤣🤣
The way rikky do eye when he pick the 2k na something elseoo
Who dey find solution no dey try only one place. Sharp and deep!!!❤
Native doctor way get OPay 😂😂 go and come back with testimony😂😂💔
This rukky is so talented. You are really a great actor. Please join nollywood
Baba were d collect transfer 🤣🤣🤣
All power dey God hand bro 😆
Dis akatakpoi na pink gods ohh😂😂😂
😂😂😂😂😂😂🎉
Thank God Rukky don change dress 😂😂😂
Rukky native doctor fit you o the great akatakpoi😂
Baba when get opay😅😂 just day play
Which kin human being be this Rukky sef 😳🙄😂😂😂😂😂
Juju nor dey work for warri men..
Rukky you suppose to ask her how do she use the charm you give to her then when she explain finish, you tell her that she misused it then u tell her to bring another money
I get solution nai I dey inside bush 😂
Digital native Doctor the Gods is collecting money from Opay
More grace brother
Na 2k you see drop 😂😂😂
Your husband dey sleep for house once in a year' omo you be the real wife nah side chick you be oo.
Make AKATAPOI use dis two thousand sey for the now😂
I will really love working for u sir
Native doctor dey collect transfer
Na so so laugh i day laugh 😂 😂 😂 😂 😂 😂
Rukky you need a land for your native Doctor work
Juju wen dey quarrel 😂😂😂
I get solution nai I dey inside bush. I felt that part..
the name of this content should' have been Rukky the native doctor 👌😅😅
Rukky don see who pass am 😂😂😂
Rukky don mad 😂😂😂
Great 👍
Rukky they use enter space for ur acting, tree has their gods but if you are spiritually continue using trees and mask of juju for ur content
Stubborn baba lawo😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 I don laugh tire
Baba self d use earrings 🤣🤣🤣
You good bro✌🏼
Ricky will not kill me
Too much zooming from the cameraman
Rukku na ogbanje I sware
So funny 🤣😂😂
Sharppppp❤
Lol😂
Put am for opay 😅
😂❤😂❤
Akata weti?
This guy is from where?
Akakpo get two head
😂😂😂
😂😂😂😂😂
I know fit lounge🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Lol
Rukky and his OPAY ACCOUNT IS 5&6
First to comment 🎉❤
Boss I for like colab with you o.
Oghenemebiko
The gods dey collect transfer nau.. put am for opay fast!🫵🏻💀😂😂
😂😂😂😂
Akatakpo!!!
The only gods wen dey do the one wen em power reach🤣🤣🤣🤣🤣😂
who dey find solution no dey try only one place 👋😇🫡
I get solution na im I dey inside bush😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂
I love the way Rukky Funny normally does his thing.
He is so creative.
He usually perform like Broda Shaggy.
Too funny.
Guy keep it up.
Abeg drop the JuJu eee 😂 Native doctor dey use OPay 😂
native doctor way dey wear earrings,nice content bro
Nothing is wrong with the earrings 😂na new generation baba lawo pro max be dat😂😂😂😂
Fully forget to comot am
😂😂🤣😅😁 crazy rukky
Who dey find solution no dey try only one place 😅
Rukky no let them whine you because you don do your work 😂😂😂
Akatakpo dey collect transfer 😂
😂😂😂😂😂😂
native doctor with opay level 😂😂😂😂 your husband is secure 😂
Na only this urhobo man shrine, dey real for all skit native doctor... ifatall😂😂
Rukky u know say all power na God hand e dey why u come still collect her money nahh😂😂 😂😂😂
Rukky be like you don do babalawo work before
Nice one, all power na God hand e dey.
I beg drop the juju😂😂😂😂😂
The only juju wey deh do wetin e power reach 😂😊
Rukky say make you drop the juju 😂😂😂
Omo this work fit rukky ooo😂😂😂😂😂😂
Rukky Aswear U Go Baba Side Before No Lie😂😂😂
Akatakper way de connect transfer and being drinking Heineken no be lie 🤣🤣🤣
Drop the juju 😠
Native doctor with earring so funny😂😂😂😂😂
Na two thousand you see drop?😂😂
I wish say nah Rukky b the husband 😂
Your husband womanizing spirit e pass my charm 😅( police Dey judge juju case) lol
Nah 2k u see drop with the side eye 😂😂😂😂
Babalawo don dey wear earrings now🤔😂😂😂
This baba go get anger issue oo😂😂
The only god's wey they do the one wey he power reach.😂😂😂😂
😂😂😂😂😂abeg drop the juju😂😂😂😂😂
Nice one bro, am from South South,am proud of u
Police dey judge juju case? 😂
Native doctor dey drink beer inside shrine 🤣🤣🤣
The way rikky do eye when he pick the 2k na something elseoo
Who dey find solution no dey try only one place. Sharp and deep!!!❤
Native doctor way get OPay 😂😂 go and come back with testimony😂😂💔
This rukky is so talented. You are really a great actor. Please join nollywood
Baba were d collect transfer 🤣🤣🤣
All power dey God hand bro 😆
Dis akatakpoi na pink gods ohh😂😂😂
😂😂😂😂😂😂🎉
Thank God Rukky don change dress 😂😂😂
Rukky native doctor fit you o the great akatakpoi😂
Baba when get opay😅😂 just day play
Which kin human being be this Rukky sef 😳🙄😂😂😂😂😂
Juju nor dey work for warri men..
Rukky you suppose to ask her how do she use the charm you give to her then when she explain finish, you tell her that she misused it then u tell her to bring another money
I get solution nai I dey inside bush 😂
Digital native Doctor the Gods is collecting money from Opay
More grace brother
Na 2k you see drop 😂😂😂
Your husband dey sleep for house once in a year' omo you be the real wife nah side chick you be oo.
Make AKATAPOI use dis two thousand sey for the now😂
I will really love working for u sir
Native doctor dey collect transfer
Na so so laugh i day laugh 😂 😂 😂 😂 😂 😂
Rukky you need a land for your native Doctor work
Juju wen dey quarrel 😂😂😂
I get solution nai I dey inside bush.
I felt that part..