You dey learn how to talk to rukky?? Una go dey misbehave dey talk anyhow give rukky o..the phone no be swimming equipment na no dey worry rukky na...we no dey craze o😂😂❤😂😂
Rukky dey ask if the phone na MammyWater, who does that, because they said its water resistance no mean say na water equipment na. Rukky you are right.
I am also a victim of this when I got an s8 years ago for safety purchases any device you did not get brand new from the manufacturer should not be inserted into water especially uk used and Also you cannot get brand new of any device after 1 year of it been released.
But, this can be a serious issue. This is also due to lack of information from both the buyer and seller. Phones that are water resistant have limits, some are about 1.5m for 5mins, anything more than this, the phone will surely get damaged. So the seller is supposed to know this and tell the customer so that anything that happens won't be his problem
😂😂😂... that water resistant thing apple does is misleading and false. They mean waterproof bcos of how they seal the phone. It happens even with Samsung.
When dem tell you say na water resistant dem tell you say na swimming equipment😂😂
🤣😂🤣 dat rukky side eye dey always make me laugh 😂
She carry dy phone go swim 😂😂😂😂 na fish 😂😂😂
Rukky always dey dey on guide 😂
Na water resistance no be water equipment 😂😂
You dey learn how to talk to rukky?? Una go dey misbehave dey talk anyhow give rukky o..the phone no be swimming equipment na no dey worry rukky na...we no dey craze o😂😂❤😂😂
I can't stop laughing when ever I'm watching ur video
Rukky change dey phone nah 😂😂😂 for peace to reign because u saw na water resistant 😂😂😂😂
Who swims with phone?😂😂😂
“You go know say before we start dy sell phone we do things first “😂
Rukky your guy dey learn to talk 😅😅😅
Rukky dey ask if the phone na MammyWater, who does that, because they said its water resistance no mean say na water equipment na. Rukky you are right.
You be Mami water, nar under water you day stay? 😂😂😂🎉
This girl and rukky na perfect match
Dis guy de always give me joy with him talk... 😂😂😂 U no shame as u de talk like that!!!
Rukky relex na u say na water resistant water na water 😂😂 which b swimming pool 😂😂😂
Dem won put you for talk abi Dem no know say na Nigeria we dey
Rukky you are always right and not your customer.
😂😂😂
The phone nah fish 😂😂
Na content shall, but if na me I nor go gree oo 😂
But Rukky say na water resistance so water no suppose spoil am.
Rukky abeg change the phone fast.
U dey wrong this time.
It's hard to miss Rukky videos 😂
Rukky nobody fit to lose guard you 😅
Rukky de game i swear 😂😂😂😂😂
Water resistance
Na water equipment😂😂😂😂
Chia Rukky too much😂😂😂😂😂
Is like you dey learn how to talk. Rukky my guy. They just dey play
The phone na mami water😂😂😂
Where dem take day see that one 😂😂😂 Rukky day always day right ❤
You where talk am so you no shame 😂😂😂😂
😂😂😂I always wait that last line
Rukky comedy is topnotch, very educative and highly entertaining.
I agree with Rukky nor be swimming equipment😂
Why he go change am when dem tell
You say na water resistant shey dem tell you to swim with inside the deep pool
Make Ona no put rukky for talk abeg 😂🤲🏻🙂
The phone na fish 😂😂
Chairman yu de learn how to talk 😅😅😅
Abeg do part 2 😂
But normally ip68 doesn't mean you have to swim with it, rather it means sprinkles or light rain resistance
Lol things can not work that way business is business 😂
Rukky yeye man
I am also a victim of this when I got an s8 years ago for safety purchases any device you did not get brand new from the manufacturer should not be inserted into water especially uk used and Also you cannot get brand new of any device after 1 year of it been released.
But, this can be a serious issue. This is also due to lack of information from both the buyer and seller. Phones that are water resistant have limits, some are about 1.5m for 5mins, anything more than this, the phone will surely get damaged. So the seller is supposed to know this and tell the customer so that anything that happens won't be his problem
Shey na tilapear fish you buy ?😂
Normal alignment 👹
Mamaiy water no de stay de water
No be me be apple 😂😂😂
i nor dey put my iPhone 13 for water no matter d water resistance
Naso women take de put their man for wahala. See as this one mouth de sharp like chosen member wey de share testimony
Nah fish??? 😂😂😂
😂😂😂... that water resistant thing apple does is misleading and false. They mean waterproof bcos of how they seal the phone. It happens even with Samsung.
The phone na fish?😂
First to comment ❤😂
U dey learn how to talk 😂😂😂😂😂
Nor be swimming equipment😂😂😂
Rukky gadget
Rukky no dey loose guard ooooo
Always making sense ❤
Rukky gadgets 😂
Usually 😂😂😂😂
Rukky is always right, you guys just wan stress am.
Na Fish 😂😂
Champ 🏆
😂😂😂😂
I like checking out for your jokes but it gets boring when you over stay on a single issue.
Wetin this one dey talk?
You dey learn how to talk?😂
Na fish
😂😂😂
😂😂
Wahala 🤣
😅😅😂😂
😂😳
You dey learn how to talk😂😂😂😂😂😂
😂😂
😂😂😂😂
😂😂😂😂
🤣🤣
😂😂😂😂