Hahaha low key,rukky dey open guys eyes o. Men nor suppose dey lose guard for girls anyhow. They just dey open office for guys head as if Dem be their ATM
I just love that response. Wait until after the marriage you get a phone. Some women with this their attitude, they think we don't have sense , we have sense oo we only decide to spend.
Rukky get the most dangerous bombastic side eye in Africa😂😂😂😂😂😂
Swears 😹😂😹
Hahaha low key,rukky dey open guys eyes o. Men nor suppose dey lose guard for girls anyhow. They just dey open office for guys head as if Dem be their ATM
This guy don upgrade I swear, your skit is the bomb
Him dey upgrade since 😊
Rukky this your eyes wey you dey roll dey finish me😹😹😹😹
I just love that response. Wait until after the marriage you get a phone. Some women with this their attitude, they think we don't have sense , we have sense oo we only decide to spend.
Nasoso phone wen dem nor fit buy with there money na dem dey call
Wait oo who dey tell you all man are this same ahh make i no swear for you oooooo 😆😆😆😆
I love the way rukky is giving us videos back to back ❤❤
Rukky say immediately after the marriage... Like it is what it is ooo
Rukky no go kill me with laugh 😂🤣
Once Rukky don change face just know say wahala don burst cuz Rukky no dey loose guard
Badt man Rukky , especially the way u dey do ur face 😅
😂😂Rukky say every body need assurance 😜😜
Rukky no be mumu I beg!!!😂😂😂
😂😂
"Immediately after our marriage"
😂😂😂 Rukky na case…
My best and funniest skits 😅😅😅😅😅😅
The babe sef laff when she ask about the phone 😂😂😂😂😂😂
System don change 😂
Rukky youre a chosen boy 😂
The one wey you talk so... You believe say you deh doam?😂😂😂😂
Everybody need assurance, my guy u too gud I swear
Rukky no mind her Dem say understanding matters a lot but she no won understand
Rukky never disappoint
Hahaha this guy de represent 😂😂😂😂 phone for my property and it will be after marriage 😂😂❤
You no dey gree 😅
Mumu say all men are the same🤣🤣🤣
Rukky my man keep going 😂😂😂
Una dey craze omo urhobo gele....wetin you dey really talk for the end?
Rukky you deserve 5bottles of Heineken
we're proud of you bro,, you are really representing us
Rukky you be bad guy sure 😄😄😄
Immediately after our marriage 😂😂😂😂
Abeg Rukky show us BTS because i wonder how u keep a straight face without laughing in all these videos
I love this guy
E reach rukky turn make he come see ur pipo abi 😅😅
What happen to after marriage and you get phone 😂😂😂
Rukky which one be this again 😂
Rukky I love u so much ❤❤❤ 😘😘 o
meself one join you for skits ooo brr I sabi act 😢😢
Nobody fit be like rukky
Rukk y you too good
Women that think like this are so funny😅
😝😝🤣🤣✌🤣✌🤣🤣🤣🤣🤣
Ruky u too much
Understand
This gal and 15 nah 5 & 6
😂😂😂😂😂😂😂
Watching
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😅😅😅😅
😂
🎉😂😂
😂😂😂
😂😂😂😂😂😂
😅😅😅😅😅😅
😂😅
😂😂first to view
Stop using Jesus God for skit
Rukky self need assurance too ooo
😂😂😂😂😂