I just dey understand why dem dey always beat my department. We no dey get formation, na the day weh we wan play we go just choose ourselves based on people weh dey available. It was fun while it lasted though 😂
"Who sign your permit?" "Na we first reach field.... Where pple wey una wan follow play dey 🤦♂" This is giving premium Maracana stadium for better by far 😂😂😂😂
You get it my brother 😂😂😂😂 I just dey laugh as I dey remember maracana days 😅😅some department go carrry prof come field so that they can use the opportunity to play and no one will dare to go against them… sometimes it’ll be lecturer vs lecturer or president vs president or sport sec vs sport sec 😂😂😂 e depends on who get level pass 😅
Well for clarity. Some people go Dey think say dem suppose don light (blow) Ogumeps for face as e Dey disrupt the game.. it’s not like that in a sch environment… no fighting and if you fight, na who first hit be the culprit 😀
Lol. This is actually even better We had match at 4pm. Was later postponed to 6:30 started 7. Didn't finish cause of security. Continued the match next morning 😂 Can only be Unilag
Bro for uniben synthetic fiekd dat year you fit reach fiekd by 6am make coach onome coke talk say tournament dey till 4 say either you wait or you go play for hockey pitch 😂😂😂😂😂😂
Rep your uni in the chat Guys ! ⬇️
Unilag for me
National open university of Nigeria
Federal University Oye Ekiti (Fuoye)
University of Abuja
Uniben dey here
Fishery and twerking department bawo! 😂😂😂
This guy has lived every type of life😂😂
Everybody go just dey shout dey claim level😂
That Zobo guy sabi act
Bro big kudos to you
I swear that guy sabi act wella
Na that guy wey wan go sleep back dey off me😂😂🤎
Nothing concern my guy with ball 😂
This is what happens when your Uni has one pitch
That man city guy nailed his role 😂😂😂😂
Omo Naso the guy be real life I am very sure
Phones and bags go still miss 😂😂😂
Ajeh seh 😂
🤣🤣🤣🤣🤣
The coach no dey always Sabi play ball😭😭😂
And it's realll
Not always
I be my team's coach and I Sabi play pass some of my players 😭😭
@dhareymu omo why
Aveiro don suppose dey dis episode of uni football 😂😂😂
😂😂😂😂. “No ball for here” dey always triggers me 😂
that man city guy acting was too real, I dey fear for gilmore😂
Lmaooo bro this thing dey pain ehn 😂😂😂
Omo that Guy wey wear mancity shirt giran gaan oo😂😂😂😂
Na eksu be this, we go fight for 1 hr before we see ball play😂😂😂😂
With that una red Sea pitch lol..I enjoyed playing there when we came for NAPSS SOUTHWEST convention last year Sha ❤
I just dey understand why dem dey always beat my department. We no dey get formation, na the day weh we wan play we go just choose ourselves based on people weh dey available. It was fun while it lasted though 😂
Na wetin de do my dept like dis😂😂
Omo, formation nor dey work pa. My department dey do formation for 3 days before every match. But we dey collect 😂😂😂
Shey una sure sey this Gilmore na Human being, like broo man is just Soo good, he cin dey be like sey he don live like 1 million lives 😂❤
This Zobo guy no be acting hin do, na past experience hin dey perform in front of camera 😂
Hin too good!
Who be that fool wey wear lace😂😂😂😂
Ogunmeps
"How i wan score the triplet make i wan score na" 😂
Zobo na natural
We dey wait ❤
Entertaining content Gilmore ❤
😂😂😂😂 where zobo dey ohhhh
Bed bugs go too dey that room😂😂
"Who sign your permit?"
"Na we first reach field.... Where pple wey una wan follow play dey 🤦♂"
This is giving premium Maracana stadium for better by far 😂😂😂😂
Nor be lie brother😂 Edu students go con dy feel like say na them get pitch
You get it my brother 😂😂😂😂 I just dey laugh as I dey remember maracana days 😅😅some department go carrry prof come field so that they can use the opportunity to play and no one will dare to go against them… sometimes it’ll be lecturer vs lecturer or president vs president or sport sec vs sport sec 😂😂😂 e depends on who get level pass 😅
Omoh for Ilorin
@@TosinAkinola-ki1fe Bunch of entitled mfs 😂
Maracana Stadium dey Lautech too sha 😂
Bruh😂😂
School days😂
School go give different team approval to play ball, na una go know una wan do am😂😂 Na you play my role😂😂
Gracechild😂😂Too active!
0:39 Una Get Door😂😂
Gilmore ,dezny , nasboi and layi . Na only dem dey suppose give permit to dey shoot skit for 9ja
Well for clarity. Some people go Dey think say dem suppose don light (blow) Ogumeps for face as e Dey disrupt the game.. it’s not like that in a sch environment… no fighting and if you fight, na who first hit be the culprit 😀
Lol.
Abii
Lol.
Abi
Ogunmepan no dey okay 😂😂dem suppose let you play make them con use you play for field, all that mouth wey you Dey make😂😅
Proudly the first person to comment after watching it to the end🔥🔥
Gracechild na wereyyy😂 Gilmore self feel his part, he acted it well!
I fit relate kpa....e get one time wey we wan play friendly for 100level....match was fixed for 9:30...na 3 we play am😂😂
Real😂
I dey relate kpa 😂😂😂. Person go just lie down for field talk say I rather die than comot for field 😹😹😹
Bro!! Na the coach shoes for me😹😹. E be like Fuoye school field drama
Coach wear suits?….this baba na werey🤣🤣
Na school Dey alway cos the wahalah they go give different team approval to play at the same time 😂😂
Gba bayi😂
You're the best bro. I've laughed and laughed 😂😂😂😂😂
This skit dey gimme ptsd 😅
Na team wey una dey follow play 😂😂😂
Omo this thing dey happen wella
All of una too funny abeg 😂😂
I de wait ooo
See as Coach just dey safe distance 😂
That guy that always wants to spoil the match , them dey always dey
You sabi this thing seh 🙌🏽😹
The least threatening nickname : zobo 😂😂😂
😂😂and he was supposed to be gangster
this guy don live all our lives 😂😂😂
5 am we await
6:55 triplet bawo😂😂
Werey plenty for field Ajeh 😂
Una no go fit relate for 2030😂😂
Ogunmepon abeg now😂😂 yiu no real 😭
Ogunmekpon why you no face zobo talk 😂😂😂😂
Omo they don move am ooo😅😅😅
This coach ehnn😂😂😂😂
Wahala for who no go OAU 😂. I no fit relate to all this field struggles 😅😅
Normally na who no sabi dem dey always make coach😅😅
Una get door 😂😅😅😅😅😅
Bro your accuracy is top notch 💯😂
That guy wey wear Arsenal jersey for back Dey Overdo joor 😂
The struggle to play at sports center that year.. can relate like mad 😂😂😂😂😂
After fighting 😂 that settlement so sweet
"you wey your course near gate. If them push una una don comot from school" Ogunmenpon o😭😂
😂😂😂
No ball for here😂
Gilmore dey wear CORTEIZ SABI!!
You dey use style abuse education abi😂😂😂😂
So real damn,back then in uni abuja mini campus pitch gwagwalada 😅
Ogun mope 😂😂🎉
Zobo leg go far o😂😂
😂😂😂😂😂😂tf
That 'no ball for here' always crease me😅😅.
One werey go just fly come from nowhere
Real😂😂😂😂
Guy that bro wey come with Man U jersey dey shout no ball no ball too real 😂 dem no dey get strength
Lol. This is actually even better
We had match at 4pm. Was later postponed to 6:30 started 7. Didn't finish cause of security. Continued the match next morning 😂
Can only be Unilag
This guy is the best❤
And they reach field since morning oo😂😂
Great Ladokite 🎉
Ogunmepon 😂😂😂
Too real, this is how friends are made😂❤️🏆
Jake Paul wey black...... Lmao😂😂😭😭
Bro for uniben synthetic fiekd dat year you fit reach fiekd by 6am make coach onome coke talk say tournament dey till 4 say either you wait or you go play for hockey pitch 😂😂😂😂😂😂
I go give you blow if they release us😭😭 nobody hold you oh😂😂😂
Ogums sabi boy🫡❤️
Gilmore to the world 🎉
I love your content ❤
7:50
😂😂😂
See zobo bow legs
😂😂😂😂
BIG UPS ! MY GREATNESS IS NEAR
I’m loving this Gilmore give us more abeg 😂
No be trenchboy boot dey dat coach leg so 😂😂😂😂
Yes 😅 😅 😅
@ I knew it 😂😂
Bro I dey busy oo
Buh once na your vid
I can't miss man ❤
7:08 from fear to voltage😂😂😂
That sleep talking part was crazy funny
Fishery and twerking 😂
Small time go reach now Dem go say school team (female)wan do training 😅😅.
We wait my hro❤
So chaotic and realistic😂😂😂😭
Werey wan score triplet 😭😭😭😂😂😂
Asinnn 😂😂
8:18 them dey repeat class for university??🤣🤣🤣
Na fresher na 😂
Fishery and twerking department as as how😂😂😂😂😂😂
10th comment oo 😮❤ no drag my sit oo
On point
Brooo😂😂 you too much....