ขนาดวิดีโอ: 1280 X 720853 X 480640 X 360
แสดงแผงควบคุมโปรแกรมเล่น
เล่นอัตโนมัติ
เล่นใหม่
Na waa o,mumu wey ripe😂😂How he take know yaa act number,abi u dey beg am for money before?
😂😂
See person papa 😂
You know wise, we don know your kind of person already 😂😂
You need to replace the tiger head battery wey your brain de use. 0.001% left
Broda Mike even devil go dey shock how u take sabi lie like ds😂😂😂
The best way to speak Chinese"Her shoe shall shine", now read it backward.
Mugu don start again 😮😮😮
I like this guy😂.. Una go cry
Show us proof mumu man😂😂
Nor be dis mumu say he's now living in Canada?
Show your payments slip
na fake for sure
Mike sometimes u dey mumu ehh
How did he know your phone number lie lie say the amount vdm say how much talk your own
Mad man
Mumu
Oga u too de lie we know your type na person way no no u go fall for u
You are lieing how did he know you account number
Lets see the evidence
Broda mike don start again
U day lie my guy 😏😏😏
You no just get sense at your age
😅
nawa o.credit khee u there
When don jazzy credit VDM your very own enemy him no put name so how come him credit you and you see him name. Dry skit dirty guy he say instagrand you too munu mike..
Na waa o,mumu wey ripe😂😂
How he take know yaa act number,abi u dey beg am for money before?