ขนาดวิดีโอ: 1280 X 720853 X 480640 X 360
แสดงแผงควบคุมโปรแกรมเล่น
เล่นอัตโนมัติ
เล่นใหม่
Broda mike, I don dey watch your videos more than before bcos u don become one of the Ratels. Thumbs up.
Bro Mike you are beginning to talk sense 😂
I swear I come dey like d guy lately wella😂
Finally hallelujah 😂 e don dey get sense
WORDS..👍🏿YOU'VE EARNED MY "LIKE "TODAY.THANKS FOR THE VIDEO MIKE.K. IRE
Brother Mike potable na very big mumu ooo
Portable how many times did I call you obedience is better than sacrifice
Na wetin dey push bobrisky dey na hinm dey push portable😂😂😂
Brother Mike you are doing the right thing by joining the youth across Nigeria to see wrong as wrong and the right as right God bless ur effort.
Portable dey learn
Portable na big mumu
God bless you
Portable a good way to send yourself to kirikiri
SO, PORTABLE SHOULD GET AWAY WITH ALL THESE ABUSES? NAAA, HE MUST BE ARRESTED
Portable na big mumn
Portable na biggest mumu
That guy portable is just confused the way he's behaving, he might not be on the same level in next 10 years
Portable must learn
Leave portable alone him matter be like flies wey no dey hear word dey follow dead body enter grave
Who dey advice this potable sellf 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Bro you are now on line
Portable is dramatic
Mike na you dey talk better like this. Thank God say you don learn .
Very dark man Na big boy port are unless
Potable na mumu
Thank you.
Yes ooooooo
They should forgive and ignore portable because it's not ur family member they beat up ba?
Who tell you say portable no go school, abeg find something else to do bro
This boy done kill maney people o.this guy is mad
1:55
Person way want thief you fresh pass you.. you no the see him expensive watch. Pure acting with no good finish script writer
1:53 1:53
Please bro ur for hive
1:53
Broda mike, I don dey watch your videos more than before bcos u don become one of the Ratels. Thumbs up.
Bro Mike you are beginning to talk sense 😂
I swear I come dey like d guy lately wella😂
Finally hallelujah 😂 e don dey get sense
WORDS..👍🏿YOU'VE EARNED MY "LIKE "TODAY.THANKS FOR THE VIDEO MIKE.
K. IRE