Na hungry Dey catch Una brother Mike. Him Dey see traffic wey vdm Dey create now he wants to act as if he has sense. Fake guy with 2 face. The success key 🔑 no open doors of wealth for you Mike? Abi na only soap you buy😂😂😂😂😂 mumu people
But bro, why you dey beg on portable's behalf without any serious thout to the seriously injured guy? I am not against your pleading on his behalf but what about the injured guy? Shouldn't portable take responsibility??
You have gotten new fans brother Mike because your on truth now
VDM to the world 🌍🌍
Broda mike na mafia. Him and portable self i nor no which one better pass mike no waiting he do
We like you Mike, cuz you like VDM. Good one bro
Nothing should happen to very black man we are Benin
I’m worried about him
It’s a good time to leave Nigeria a bit worried about him
Portable is just a senseless street boy 😤
More than useless and worthless
This country full of online drama 😂😂😂😅
let vdm talk about Jeremiah omoto if broda mike nor go do u turn. The madness go increase
Broda mike na mafia he just dey use vdm they gathered followers he no say many people hate am before
I'm one of them that hate him
Which mafia , una no get sense ni, person wey dey mad , your broda Mike Na nuisance , go check the meaning for dictionary
If portable papa educated him those days portable for be a better person
Na mike post this video 😂😂😂😂😂 nawa ooooooo
I can't believe say Mike post this video... mad man mike
Am with VDM on this that portable guy needs to be put straight.
Yes portable must be charged for assault. Oloriburuku omo,
All this going on potable should come out
Portable please calm down,vdm is not fighting you,he is correcting you for your wrong did.
Brode Mike I will be watching your video because of the love you said you have for VDM
Fake love bro run oooo
Him no get any love for Vdm😂😂
This Mike dey shout on the back of VDM to get noticed
Mumu man getat out of here
Vdm🎉🎉🎉🎉
Brother don vdm paddi oh lol
His excesses don dey too much.If he is sick he needs to consult for psychiatry treatment
Na hungry Dey catch Una brother Mike. Him Dey see traffic wey vdm Dey create now he wants to act as if he has sense. Fake guy with 2 face. The success key 🔑 no open doors of wealth for you Mike? Abi na only soap you buy😂😂😂😂😂 mumu people
If is here in uk potable will be behind by now that is an Asult is no acceptable.
Iron red pant man
But bro, why you dey beg on portable's behalf without any serious thout to the seriously injured guy? I am not against your pleading on his behalf but what about the injured guy? Shouldn't portable take responsibility??
Normally I hate that guy called mike
Vdm vs portable
Na so man tak dey mak money?
E think say Vdm na bobriski
Mak he com fine me abeg
Real nonsense portable stop smoking daddy portable pls tske of him.....
I still no like you
U have somehow mastered the art of doing nothing and riding on other people’s content. Wetin u dey actually do? 😆
Vdm na mumu man hi bi
Vdm think he is gods portable get leg pass u, u just de jealous of portable, for mike his just a front and back person no destination