Come OAU na. But no con dey ask burna boy question here ooooo😂😂. That question is too odd for real. Burna boy na burna boy, wizkid na wizkid, portable na portable, that's how each artist is recognized. Abi shey make we con dey goan search artists full name upandown ni😂?? Ko necestri now 😂😂
I sabi book, I sabi book… shey na Paul fish swallow for inside Bible🤣🤣🤣? These crops of students break my heart, though. Only few of them focus on equipping themselves with knowledge, knowing fully well Nigeria doesn’t reward excellence.
@jojo falani Please try avoid questions with that Buna boy answer, no offense intended but understand that not everyone was brought up to listen to secular music. You see none had an idea that's even close to the response. Thanks for all giving us back to back. I always look forward to Fridays. Well done!
This episode is too funny. Paul Smith was swallowed by Fish in the bible H20 stands for Hydrogen Oxygen I’m not from here I’m a Yoruba boy 😅 The medical condition of being short sighted is called Blind 😅😅 There are 21 letters in the alphabet 😅
This guy on yellow na his ancestors dey give am answer nothing wey u wan tell me 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂cos if not
I am shocked seeing this statement
I felt the same way
The medical condition of being shortsighted is called blind 😂😂😂😂😂 o God 🙆🏼
The management of this school supposed to be arrested and question ed😢😢😢😢😢😢 Very shameful
Infact the first guy just blew me out of the world. 😂😂😂😂😂😂😂That Paul Smith errh 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂👏
Swrs bro🤣🤣🤣🤣
Lol😂 true true the girl disgrace her family people...
She say blind for short sighted 😂😂
This girl doing assignment na mad person😂😂😂
😂😂😅
Girls erh, that part killed me 😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂This is called exposition contents creation. I believe the staffs of ministry of education are watching
Very disturbing how these students can't answer such basic questions in this era of knowledge.
And with all the smartphones in their hands.
Amazing!
They all busy cramming musicians lyrics while current affairs is far from their brain.
What will this generation pass on to their kids??
Paul Smith 😅😅
E go for talk Sam Smith na
Come UNIBEN na
Come FUNAAB 😂😂😂
Na to dey collect cool cash😅😅
Make e sha carry plenty money come
Jojo, pls catch them young too. Try enter secondary schools as well so that dem go awaken their brains to general knowledge questions.
Hahahahahah 😂🤣 NDU students of Bayelsa na just to dey drink ogogoro and f.....k.. dey sabi
Please I'm not from here, am a Yoruba boy😂😂😂😂😂😂😂😂
That answer shocked me.
That's how olodos answer and run away from questions. 😂
You go dey explain tire😂😂😂😂
😂😂😂😂😂
But na him go rep Burna pass. 😅
I seriously think you should start going out with some guys(Bouncers) just to scare some stubborn folks away
Love your teachings Jojo
I don't know how many times I watched the part where the guy said 'quiet' and Mrs. Jonathan said, 'will you keep quiet?'😂😂😂😂😂😂😂😂.
Paul no go shey nah Paul Smith go go😂😂😂
😂🤣😂
Come OAU na.
But no con dey ask burna boy question here ooooo😂😂.
That question is too odd for real.
Burna boy na burna boy, wizkid na wizkid, portable na portable, that's how each artist is recognized.
Abi shey make we con dey goan search artists full name upandown ni😂?? Ko necestri now 😂😂
"I'm not a medical student"😂😂😂😂
"No option"😅😅😂
From the way people are running away after just one thousand it's can really tell that Nigerians are suffering
@jojo come to Lagos state university dey will finish your money
Did I hear that guy say" his not from here his yourba" 🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂😂😂
Animal wey na only plant dem Dey chop is called plantivore 😂…some students dense Sha 😂😂😂😂…
Paul Smith 😂😂😂. Olodorapater 😅😅😅
Go to my Alma mater, UNN
Them sabi book die
I trust the lions and lionesses there😊
I dey shame for the school sef
I sabi book, I sabi book… shey na Paul fish swallow for inside Bible🤣🤣🤣? These crops of students break my heart, though. Only few of them focus on equipping themselves with knowledge, knowing fully well Nigeria doesn’t reward excellence.
Learning alot, abeg come Absu nah
Thanks for teaching me a lot like am learning no need of forming at least I could use my data for something educational nd nt TikTok videos always 😌
Student for dis school dey hungry.. any small question na cash out 👀😂😂😂
Hi,Jojo come south west,this Yoruba guys dey feel you.
Oyo state is the location.
The medical condition for being short sided is blind 😂😂😂😂😂😂
I was speechless....they r seeing
Ekiti state university ... Sabi book.... Please try there...
That burna boy question no enter at all
But people know his name...
That fair guy dey hurry say e know book! Na "obob" e take start! 😂😂😂
Omo,some students dey shock person ooo,later them go come back say them go school 😢
Oh lala😂😂😂....please come to Ghana wai , we sabi book 😊
Jojo.. come Godfrey Okoye, students wey sabi book dey here...
GO UNN NSUKKA... ALL YOUR MONEY GO FINISH...THE BEST SCHOOL IN NIGERIA BY FAR
No Cap JoJo come FUT MINNA - Niger State
Them sabi book die
University of Ibadan dem go collect your money. Try out.
Come to kenule Beeson Saro-Wiwa Polytechnic Bori
Come AAUA, Ondo State. Students brain dey catch fire for here.
Carry plenty money come o
I'm not from here, I'm a Yoruba boy😂
That guy was funny😂😂
Abeg come University of benin ekenwa campus 😂 we sabi book.
Come FUTMINNA even your transport fare no go remain 🤣
OMO this girl doing assignment 🤣🤣🤣🤣I know say she go fail
Werey boy,.Paul Smith😂
How can a man not know Alex Ferguson omoh thank God na old generation i be🤣
Even me wey done graduate for more than 15years even fit answer some of the questions pass they. Na wa o!
Jojo….. go novena university ogume, delta state
Sire Jojo, AAU Ekp for nor bahd ooh.
Try Obafemi Awolowo University, University of Ibadan, LAUTECH, FUTA, University of Agriculture, Abeokuta and schools in the South West
Come oko me personally dey wait for u federal polytechnic oko anambra state come by January when school resume
Jojo go Abia Poly for Aba.
Dem fit sabi book for there.
Abeg go Uniben the best in Nigeria
Jojo na 21 naaa KLM air plane de come out na biko de CD i take am😂😂😂😂😂
Come Fut Minna we too Sabi book for here
Paul the apostle was swallowed by the big fish😅😅😂
I’m a yoruba boy 😂😂😂😂😂 oh Chim bro come EBSU
I go dy expect you for Ekiti next year January we sabi book ooo
Go Micheal okpara University of agriculture in umuahia dem go run ur pocket down.
Come to Obafemi Awolowo University
Paul Smith
Na yahoo full the werey head
This people funny sha 🤣🤣🤣
😂😂no mind them, dem just dey tuketuke
All this student na God 4bid shuuuu 😀😀 abeg come auchi next year
Who be that Paul smith for bible wey all of them they call😂
You just gather paper full everywhere you nor no book😂😂😂😂
Edo State university uzairue jojo come we know book for this school na be play
The person who edit your video is a mad genius. The Ajasa dey match the situations wella
@jojo falani Please try avoid questions with that Buna boy answer, no offense intended but understand that not everyone was brought up to listen to secular music.
You see none had an idea that's even close to the response.
Thanks for all giving us back to back. I always look forward to Fridays.
Well done!
My thought exactly.
This general knowledge, if you know you know, if you no know you no know. QED
Come to COE Gindiri plateau state.
Go FCE Osiele, dem no sabi book too. They sabi book for Federal Polytechnic, Ilaro.
This episode is too funny.
Paul Smith was swallowed by Fish in the bible
H20 stands for Hydrogen Oxygen
I’m not from here I’m a Yoruba boy 😅
The medical condition of being short sighted is called Blind 😅😅
There are 21 letters in the alphabet 😅
Definition of olodos 😂😂
One girl said octotrust 😂😂😂
@@j_optiprime2602she said *autotrophs... she was still wrong though
😅😅😅😅😅
The fact that the one that said Hydrogen, Oxygen was called a Chemical Engineering student is sickening. Like, what are these people doing in school?
The other nearly scattered my ribs...So Fish swallowed Paul Smith, e get things we know no sha😂😂😂😂😂😂😂😂😂💔💔💔💔😂🤲🤲
This Jojo na confam werey aswear. See the way he says that "you're wrong!!!"😅😅
Jojo come uniAbuja come do this show make we finish your money for you
Abeg kom EDO State we spoil and we Sabi book, Aswear u no go regret ahm❤❤❤
Please Mr. Jojo, come to FUTO. SAAT faculty precisely.
Jojo, please come to Federal University Otuoke, Bayelsa State.
Come biu for Benin edo state still try all this side na schools like uniben omoh book gum dem here
Can I go??
The girl no get una strength sef😂
@@PraisegodAnn lol 😂 i swear
😂😂😂the YORUBA BOY😂😂😂is from Ghana 🇬🇭 not Nigeria 😂 omo people dey ooo😂😂😂
Jojo abeg come Benue State Uni
Umagbae grammar school. Edo state, Egba
Jojo come uniben make ur mind dey
Unilag
Unilag
Unilag
Jojo come to unilag
Come to unizik school Awka Anambra state
Must it be school we way no go university still Sabi book 😂😂😂
Thanks u brother are doing a great job 👍 🙌
You can visit Caritas, Emene, Enugu and also, Godfrey Okoye University, thinker's corner, Enugu.
Come lasustech for Ikorodu Lagos
This Timi na Iti 😂😂😂
I Sabi book talk say na Paul Smith😂😂😂
Paul was swallowed by big fish? He even said Paul Smith 😂
This school truly na olodos full there o.
How these guys no go know manchester united Coach nawaooooo
😂 who carry me in this school in Jojo's voice 😂😂
I HAVE TOLD YOU MANY TIMES COME IMUS OR FUTO HERE IN OWERRI, your money go finish 😂😂😂😂😂….yhu da go village uni 😂😂😂😂
Chaiii😂😂😂I sabi book Paul Smith😂
Chop chop chop chop chop, for consistency JoJo
go BELLS na is in lagos