Bro,I see you a lot in these comment section ranting,las las you go still fuck up if Dem ask you some of these questions without prior notice,don't make it sound like they are all dumb
Hi Jojo,i have a suggestion. After cashing out,still ask them the next question to see if they would have doubled it or made a good decision cashing out
JoJo come Unizik medical campus Okofia Nnewi Mek dem chop your jackpot money. No dey go all these polytechnic and college of education. Come medical school Mek we show u😅😅😅
The primary source of energy is "the SUN"or "Sunlight." But the primary source of energy in "the human body" is glucose. That should have been the right question. Be specific next time.... So do the needful
E reach say Jojo don dey share money now, everybody comment na, Come our school, come our House, come our shop, na only Una sapa hold ni😂😂😂😂. Abeg even if he come una backyard, una go still miss some questions😂😂😂DEY PLAY
You're doing a great job bro, I have a knack for general knowledge myself. You de ginger me to continue encouraging younger Nigerians on being general knowledge smart and intelligent. More grace brother.
Jojo, the primary source of energy in human being is the sun buh when you say the simplest form of energy in the body then the answer is glucose so don't confuse us again abeg. GLUCOSE IS THE SIMPLEST FORM OF ENERGY IN THE BODY BUT THE SUN IS A PRIMARY SOURCE OF ENERGY. QED.
If you're not only watching this video for fun but learning from it. Click the like button
For fun and learn though ❤
Jojo's channel is actually a school on its own 😂
A baby Goat is called a House help, no be only Nanny😂😂
Nanny is a female goat
@@thebardguy7487 I know man. Calm down
Bro,I see you a lot in these comment section ranting,las las you go still fuck up if Dem ask you some of these questions without prior notice,don't make it sound like they are all dumb
@@greatogunu1890 seer, wehdone sir. Allow me catch jokes and laugh man. It's not that serious
@@Daniel_Jmoss😂😂😂
😅😅😅1963😂 JoJo say "you say"
Na only God know how this guy take Dey edit him videos 😂😂bad boy😂😂
It's always the "give us our money back" that gets me😅
That's the beauty in the game ,why them no know book, simple question
Great video bro. Enjoying the double it Friday. Keep it up!
I'm a graduate and I'm just knowing now that pizza is from Italy. No one is the Island of Knowledge
Baba ,go University college hospital ibadan, all your money go enter drain .don't play .you will learn .😅
Hi Jojo,i have a suggestion.
After cashing out,still ask them the next question to see if they would have doubled it or made a good decision cashing out
100 💯✍️✍️✍️✍️💯✅
That's mad
Shey Na who wants to be a thousand-naire 😂😂
Yeah good suggestion like Who wants to be a millionaire
Absolutely!✅✅✔️✅
Blood of Zachariah 😂
I told you guys wherever you see Jojo run oh... ❤❤❤
😂😂😂 I'm innocent o
@@jojofalani come unn or unec your money go finishd
That guy when call baby goat a nanny, him mind nor go ever tounch ground😂😂
Most of this thing's I sha no know😂 I just learnt somethings as well
The sweetest parts about this video is the editing (meme) 😂
Aswear
E Dey sweet me ee😂😂
I swear...those memes dey knock me out😂😂😂
The meme dey finish work 😂😂
I love the second guy 😂😂. Baba no wan take risk 😂😂
I swear 😂😂😂Baba Gbaga😂
JoJo come Unizik medical campus Okofia Nnewi Mek dem chop your jackpot money. No dey go all these polytechnic and college of education. Come medical school Mek we show u😅😅😅
Dat one way wear black senator, get mind disgrace him village traditional council 😂
The primary source of energy is "the SUN"or "Sunlight."
But the primary source of energy in "the human body" is glucose. That should have been the right question.
Be specific next time.... So do the needful
I like your consideration and telling them to try again
That guy that got 4k was very smart i would do the same too 😂
Exactly
Jojo abeg dey announce the school when you wan go,make we know when you dey around na
Jojo! UniBen should be having their convocation next month. You should comeeeee!😂
E reach say Jojo don dey share money now, everybody comment na, Come our school, come our House, come our shop, na only Una sapa hold ni😂😂😂😂. Abeg even if he come una backyard, una go still miss some questions😂😂😂DEY PLAY
University of benin, Ekenwa campus. 😂😂
That guy that said he didn't do biology in secondary school. Tomorrow he'll come and run for presidency.
😢😅😅😅.
Come futo and go home broke 😂😂😂😂😂 the most brilliant student in Africa ❤
Na so una dae talk 😒. If them come now , una nor go answer pass 1 😂
@@Fynboicherishcome first you mind go dey am😂😂even yahoo boy go answer that question 😂😂
Dem Dey tell una where dem invent pizza and wetin PlayStation Dey do?
Just come with your ATM CARD, Futo students go drain JOJo falani
Dey play 😂
5:59 ah ahhh, you wicked ooo, which country invented pizza kehh, nobody taught us that one in school naa
Since this week I've been binge watching this jojo's channel, it's so therapeutic. Woe betide any viewer that doesn't learn from this.
Na d way dat girl take shout april dey make me laff 😂😂
5:51 just too funny 😄😄😄
Come to Excellent Kiddies Montessori Academy in Abuja specifically bwari please try to come
Go Yabatech, Dem go finish your money for you Aje 😂
This guy no try at all,a baby goat is called a nanny. Chaii😂😂😂😂😂😂
1960 then 3 come land😂😂😂😂
That one shock me, I almost gave it to her o, then I heard 3 😂😂😂
@@jojofalaniI Dey throwaway school fees I nor know !! Lasisi on that one 💔😂😂
@@jojofalanibro try to they tag the name of the school ok location.
@@jojofalani come crown polythenic Ado Ekiti
We go chop ur money 😄
U go run 🏃🏃
Aswear😅😅
Man aswear I really enjoyed this video. Thanks for making my day 😂🎉😂😂
Infant, ahhhhhhhhhhhhhhh 😭
One no even touch u 😂😹😭
Oga come asaba make people for start to read again, and make The jackpot money 10k make them for dey motivated 😂
You're doing a great job bro, I have a knack for general knowledge myself. You de ginger me to continue encouraging younger Nigerians on being general knowledge smart and intelligent. More grace brother.
This your “Yaaa wrong” is very funny😂🤣🤣🤣
That first girl sey na "abob"😂😂
E don tight o🤣
Jojo please keep making more of these videos I'm dying here with laughter 😂😂
Jojo abeg come enugu state University of science and technology we too sabi book for there
Una de on session?
If e sure for you ....abeg come University of Ibadan....if your money no finish make I bend 😂😂😂
The fact that he whispers the answer in their ears after they fail😂😂
God abeg oo. Jojo won finish us oo. Baby goat and nanny. Laugh yaff finish me
A baby goat being called a Nanny got me real hard... 😮😂😂😅
Kindly pay a visit to the west, come OAU to be precise.❤
Come Delta state polytechnic Otefe Oghara
We're ready to play!!!
This school don almost finish your moneyyyyyyyy....... Just walking away🏃🏃🏃🏃
The first girl say na cattle, for a baby goat. People dey try oo 🤣🤣🤣🤣
Jojo, please go to a northern university next. ABU Zaria, Keffi, Unimaid or BUK
JoJo Da boy with the Mic 🎤 🎙
By God grace..
I reptiles
Bravo jojo falani
Your videos has been one of the source of my happiness , continue to keep it up
Come to UI (University of Ibadan) Jojo
No worry go UNN, dem go clear your doubts.. Jojo
Swrzz
Imsu go chop ur money ooo
No even go there😅
I follow Mr Ibu open mouth when the babe said that baby goat was cattle 😂😂😂😂
I missed my school 🥰
That first girl will never understand 😂😂😂...
He said baby goat is infant 😂😂😂 wetin com be newborn human baby🤣🤣
Infantina 😂😂😂😂
Come federal, come unn na you go run
It really fun 🤩 but also educating 😊
Come to FUTA please
Come to Enugu come ugbo-owa tra
1960 (frii)😂😂😂
Guyyy😂😂
I see what u did there😂😂
The last girl really made her school proud
Lol...thick sarcasm here 🤣
Come to Micheal okpara university Jojo
Come
Come to absu ooo Jojo 🎉🎉
Try UNIVERSITY OF NIGERIA, ENUGU CAMPUS next
😢😢😢😢 laugh wan kill me here,the guy said is nanny na infact see your head
Bro if you wan loose monwy come UNEC 😂
Baby goat i nor know that one o😂😂😂. But i don know am now.
A nanny ko a caregiver ni…No be infant na outfant 😂😂😂
Nah only one girl sabi book for this school 😂
That Guy Get plenty teeth 🦷 Aswear ✍️✍️✍️💯✅ I no do biology for Secondary School 🏫 🧬 🧫🧪 Ewoooh🙆🏿♂️🙆🏿♂️🙆🏿♂️
Jojo come to unilag.. we are resuming month end .... I go like answer your questions
Come uniport na Jojo...
We go chop your money 😅😅
No be only nanny, na midwife 😂.. One even said infant.. Hahaha I don die
I love your videos, i am learning new things in every video❤
jojo did you have to put sinzu money? 🤣🤣🤣🤣🤣 "what have i done with myself"🤣🤣🤣🤣🤣🤣.
Na only the pizza question I no sabi sha😅😅this questions are cheap
"You no even get one, one no even touch you" Jojo you be cruise😂
Hey!!😂😂bby goat!nanny🙆🏻♀️😂😂
E nor shock u 😂😂😂
JoJo, come to college of Nursing Science Nkpor Anambra State, they will answer all your questions
Igbinedion university sabi book.
6:26 this geh fuck up, greed killed her game🤯🙄😤
#Kano, we'll make sure say we collect all your money, sotey even TP you no go see then we go give SUG bus to drop you for your hometown
Abeg come delsu this November abeg 😂😂
The second guy no want story😂😂
Giving the money back 😂😂😂😂pains
Come lasustech for lagos we dey wait
Try Heritage Polytechnic, Eket. Especially mass communication department
Jojo, the primary source of energy in human being is the sun buh when you say the simplest form of energy in the body then the answer is glucose so don't confuse us again abeg. GLUCOSE IS THE SIMPLEST FORM OF ENERGY IN THE BODY BUT THE SUN IS A PRIMARY SOURCE OF ENERGY. QED.
Oya na come AAU for ekpoma Edo state
Jojo go OOU in Ogun state ooo
Omo come FUTO oooo.
ENG boys are waiting for you.
JoJo Folani I want you to come IMSU oo, we Sabi book
I dey throw way school fees I know 😂father what have a done to myself 😂
Officer Abeg arrest her.
How can she not know answer PlayStation?