ขนาดวิดีโอ: 1280 X 720853 X 480640 X 360
แสดงแผงควบคุมโปรแกรมเล่น
เล่นอัตโนมัติ
เล่นใหม่
I know say that wig must go😂😂😂
Wow you post all most everyday day God bless your hustle bro... You all like and share ❤
Rukky na craze 😂😂😂 my belle dey pain me abeg
Rukky you de do well everyday you de update and you de gimme joy bro,,,,,nice moves
The eyes dey make me laugh😂😂
Rukky no just be like who dey build house sef😂😂 see as he sit down for granite like labourer
I swear guyy😂😂😂😂
Na because e never happened to you, na why you no understand.
Funny rukky my favorite no dull moment 😅
See wahala b4 Rukky go match person papa head 😅😅😅
The wig thing na sure banker na. Wig must go
Hahaha Rukky much love from Cameroon
Rukky just dey give us back to back this day's much love to Rukky❤
Rukky you and wig na 5 and 6😂😂😂😂😂
My guy xup bro 🖤
Rukky no dull moment
Rukky abeg Dey drop am back 2 back 😅😂
You will soon carry food inside cell for your pa😅😅😅😅😅😅
World people everywhere! 😂
God bless Rukky❤❤❤
Always updating nice one
Rukky you won chop the cement
😂😂2.5 million cement,why e no go chop am😅😅😅
I don die for lol 😂
My sweet baby ❤😂😂
Rukky no go kill person papa oo😂😂😂😂😂
Lol😂 cement otilo
I love you bro
Afa boss
Keep family and friends far from your business or projects especially in-laws, their entitlements no be here
My Gee😂 you dey deliver on a platter 😂😂😂
Chooooi 😅😅😅😅😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Hahahah.dont Play with rukky cement money o
😂😂😂 are u like this for real life?
🤣 🤣 🤣 🤣 🤣 🤣
Normally wig first go
😂😂😂
❤😅😅
Rukky I comment first o
Go pack your things 😂
😅😅😅😅😅
Na Rukky inlaw wan use play
I know say dis thing na skit o but it was so annoying to watch!
U knw absolutely nothing..At least support him and stop saying rubbish😞

U knw absolutely nothing..
At least support him and stop saying rubbish😞
😂😂😂
😂😂😂