ขนาดวิดีโอ: 1280 X 720853 X 480640 X 360
แสดงแผงควบคุมโปรแกรมเล่น
เล่นอัตโนมัติ
เล่นใหม่
You get cramps, you dey answer call. Werey! 😂
Na so every guy suppose dey be. U mess up you go refund 2 secomds😂😂😂
😂😂😂 rukky no dey ever loose guard
I love rukky facial expression when she say she get cramps😂
All this girl go whyne you but you no go Panic , I too love Rukky e no dey loose guard ooooo in dey always dey on guard make e no go be lord lugard
Rukky will never disappoint.I always know how every of his video will end.Smooth beginning and rough ending always.No lady can play on his intelligence.Nice one.Keep it up Rukky.
Rukky, collect her wig
Dis Rukky nr go kill me one day oh 😂😂😂😂😂😂😂 💯 for u Rukky u too much
Who get cramps deh chop turkey like thi😂😂😂😂
You do chop Turkey you one run😂😂😂
😂😂😂😂😂😂 and normally she no send you order turkey 🦃🦃 😂😂😂😂😂😂
Na so e be😂u won come chop free turkey 😂
No pain no gain😂😂😂
I too love this guy 😂😂😂
This guy na top g I like am
Cramps kill you there! 😂
You wey come hotel with cramps na the real theif shey na Bible study you wan con do abi wetin
Na true Yu talk bruh' no pain no gain
Why she go dey order turkey meat when she Dey cramps (period)
No pay no gain
I too love this guy
I like dis guy 😂😂
I too love you rukky
😂😂😂😂😂😂 Rukky!!!!
This girl is good
You post video I dey watch am , you remove am ehn rukky.... THE MARRIAGE NIGHT
Nah so e be you too good 😮
Na really THIEF. 😂
I love rucky
Rukky..y na
Una no dey watch video before Una Dey Comment???
This one sweet me
Then no sabi wetin men dey face ..she still dey argue say malt na 500 …men dey try oooo
😂😂😂
Mumu cramps
😂😂😂😂😂😂😂😂😊😊
😂😂😂😂
Rukky no mi mind am na the Turkey dey pain am
😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂
😂
I am the first guys ❤❤❤🎉
Some girls are too funny honestly how can you be on your period and you go to see a guy in a hotel .doesn't she know wat they do in a hotel
U get cramps and u go meet guyman for hotel de order turkey. Thief 😂
u must mumu urself
😂😂😂😂😅
😂😂😂😂😂
You get cramps, you dey answer call. Werey! 😂
Na so every guy suppose dey be. U mess up you go refund 2 secomds😂😂😂
😂😂😂 rukky no dey ever loose guard
I love rukky facial expression when she say she get cramps😂
All this girl go whyne you but you no go Panic , I too love Rukky e no dey loose guard ooooo in dey always dey on guard make e no go be lord lugard
Rukky will never disappoint.
I always know how every of his video will end.
Smooth beginning and rough ending always.
No lady can play on his intelligence.
Nice one.
Keep it up Rukky.