Skits aside Rukky nailed it I love the intensity ❤❤❤❤❤ uncle talk were him heart dey money talks I feel your pain your time go come just a matter of time Henry relax 4 your brother person way no get today fit get tomorrow 😢😢 .
Rukky agidi too much abeg lol money is speaking rukky dey talk what’s your name Everyone wey poor that I know there argument always much with louder voice 😂
Nah person weh get leaves goat 🐐 de follow 😂😂😂😂😂😂and Rukky is asking who’s the goat 🐐 … of course nah you Rukky be de goat 🐐 nah 😂😂😂😂😂😂😂😂poverty nah your mate 😂😂😂😂😂😂😂weti them de take do with poor man respect 😂😂😂😂😂😂
Rukky just passed a message, this is what we suffer in some families today, any money wey ụ make, we go make u disrespect Ur elders no be better money, But rukky y ụ sell Ur papa land nah 😅😅😅
Rukky blood, u don grow well we'll I believe say e don reach time time dey use normal camera instead of phone since u don dey calabo with nollywood... I greet you more grace to ur able u too much
Bruh, this is what is happening in our society these days, people now respect the money more than the person now. So sad and true reality of life these days 😊😊😊
Rukky facial expression always giving me joy...😂😂
I swear
This is what educational skit and comedy is all about, keep it up rukky much love 😘
The message is clear and I commend the efforts invested into this work. May God bless all the first child of the family
The hand movement and not looking at who you dey hala for eeeeehn🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Pesi wey carry leafs, nay hi goat dey follow 😅😂😂
The funniest thing is how rukky dey bend his head dey complain
Rukky is trying to pass important message here not only skit 😏😔
I like the guy videos well well 🤘🏿
Excellent
I swear down ❤❤❤❤
😢I swear e pain me reach kidney...
😢I swear e pain me reach kidney...
Rukky go dey look us dey hala em family members. Lol
This guy's energy is top-notch. Too good for the acts.
Omoh! That going & come back ehh na another level to laugh hard 😂
The burial no go go 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😒😂😂😂 fr where me senior brother dey 😂😂😂
Skits aside Rukky nailed it I love the intensity ❤❤❤❤❤ uncle talk were him heart dey money talks I feel your pain your time go come just a matter of time Henry relax 4 your brother person way no get today fit get tomorrow 😢😢 .
this is a man that respect money than his integrity 😂😂
I no say na this rukky friend go be the junior brother 😂
I burst into tears immediately they threaten rukky with police cell. Rukky stop respecting this your bad uncle period!
This guy just passed a strong message. . 99.9 families are like this.na who get money dem no
😂😂😂😂the way rukky dey paraa naim dey burst my head
Rukky agidi too much abeg lol money is speaking rukky dey talk what’s your name
Everyone wey poor that I know there argument always much with louder voice 😂
Oh Rukky you really toch my heart with this skit , I must make this money
the acting is so real😂😂😂 and d way rukky is doing his face is what is making me to laugh more and more
This is interesting love you guys all una deliver....the uncle na Nollywood standard o😂😂
God bless my younger one before me doesn’t mean mine will not come.
Thank you my namesake 👏👏👏👏
Rukky nor go fet kill me with laugh 😂😂
Rukky I pray you go places with your skit. I love this guy.
Omo try get money ooo, before them go ignore you and deny you seat for family meeting. 😂😂😂😂😂
That chair get technology oooo😂😂😂😂
😂😂😂is a bad money 😂😂😂you too funny and serious
Make una no dey Stress my Guy Rukky
See the way rukky serious lol
😂 is the eyeing for me rukky lol😅
The brother say rukky no go witness the burial say him go sleep for cell 😂😂😂😂😂😂😂😂
I never watch am i dey laugh 😂
Same here😂
If age is just a number than I go disrespect you 😂😂😂😂😂😂😂
Rukky no worry, one day you go make us proud. 😂
The burial no go hold 😂
Is the chair for me 😂😂😂 😂 😂
Why una dey like make Rukky talk too much 😂😂
😂😂😂😂
Omo this one pain rukky o
SK and RUKKY na the same pattern them get😂😅❤.
Na wetin dey work
True true any money wey go make you disrespect your senior Na bloodmoney
Rukky I need part2 of this 😂😂😂😂
That's a very nice message to the junior ones, Rukky thank you 😂
Rukky my favorite ggeeeee
Truth be told, if you no get money no loud😂
Rukky! Rukky!! Para dey body 😂
Nah person weh get leaves goat 🐐 de follow 😂😂😂😂😂😂and Rukky is asking who’s the goat 🐐 … of course nah you Rukky be de goat 🐐 nah 😂😂😂😂😂😂😂😂poverty nah your mate 😂😂😂😂😂😂😂weti them de take do with poor man respect 😂😂😂😂😂😂
😅😅😅😅😅 bless you Rukky
Rukky😂😂 Kudos on point
Rukky just passed a message, this is what we suffer in some families today, any money wey ụ make, we go make u disrespect Ur elders no be better money,
But rukky y ụ sell Ur papa land nah 😅😅😅
No mind rukky😅😅😅😅, e sell papa land chop the money alone
Rukky you na correct guy. I love your courage
Rukky this one u look me they shout ... My hand no they amooo
To everyone watching this particular video, dont just watch and laugh, rather learn from it. ❤
Nice one boy rukky
Rukky is a good actor..... I'm his number one fan
If Rukky truly sold a family land, he suppose sleep cell.
This man comot for chair give this boy oo.... moneeey 😅😢
Rulky violence activated.
When he is angry, that's Wen i love him.
Rukky I always support you when it comes to the removing of the lady’s wigs but this one and this day and age everything is about money please 😂😂😂
Them suppose arrest that e uncle 😂
Rukky blood, u don grow well we'll I believe say e don reach time time dey use normal camera instead of phone since u don dey calabo with nollywood... I greet you more grace to ur able u too much
This man is a good actor...very talented ❤
Hustle ooo attest get small money dem go do yu wenty pass this one
Na rukky Sk look sha , make we nor lie
Is a bad money 😂😂😂😂😂
Love your content bro Rukky to the world
Na money be senior brother, my guy. Nor too reason am. 😂
This is a very good skit.
I swear rukky😂😂😂😮
good lesson,but this ur uncle is a good actor...Let him join nollywood the man is good
The man dey act film nAAh
Na nollywood actor he be naa.
Bruh, this is what is happening in our society these days, people now respect the money more than the person now. So sad and true reality of life these days 😊😊😊
Elder brother sell Land chop money you no hear that one
Rukky waa potrayed as an irresponsible elder brother.
This video is more than a comedy skit
The epal too, is good in acting.
I wish if Rukky can continue using him to act similar roles
You drink malta now 🤣🤣🤣💔
Na 28th we dey wait for rukky
Ladies and gentlemen,in regardless of all money is the essential thing in this life 😢😅😅😅😅
Forget that burial go hold. Na so e dey be.
We should try to have regards for everyone because age is not just a number and also thank rukky fun for this skit a big lesson to learn
I love the energy 💖💖💖
Rukky 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
But who noticed that Rukky hit his tole to that chair and truly e pain am
Please Rukky do continuenation of this Our Father's burial please
Rukky na professional actor
You will think it’s real
Uk 🇬🇧
I think say Rukky go comot that him uncle beards.
why Rukky nor dey fit look person wen him dey talk to? lol
I love this guy so much ❤
best comedian of the year
Nice one dear 😂😂😂😂
Ooh better pikin 😂😂😂😂😂
In Nigeria most people respect money more than integrity and tradition
E be like say na the brother kill they father ooo
😂😂one or 2 weity ma guy
Ndi uncle de spoil family depends on brother wa lusgard his brother
This skit really touched my soul😢
Na the guy eyes for me. You are good my guy
What rukky is saying is the fact oooo 😏 😏😏
This is someday I call Uncle... Is that English for me 😂😂😂😂😂
But why he's always looking for another place and not looking at the person he's talking with 😂😂
Poverty is a sin😂😂😂😂
True talk bro rukky
Very educational 😅
Abeg do part two of this video looking forward to watching it thanks.
Rukky dey face camera