ATALANTA 0-0 ARSENAL ( Psalm - NIGERIAN FAN REACTION ) - CHAMPIONS LEAGUE HIGHLIGHTS 2024-2025
ฝัง
- เผยแพร่เมื่อ 20 ก.ย. 2024
- BECOME an FFT MEMBER and enjoy EXCLUSIVE CONTENT + PERKS HERE 👇🏼😁
/ @fanstribehq
Match reaction from a viewing center in Nigeria from Psalm as e say Arteta dey stress me.
Proposed next Game 👇🏽
PLEASE SUBSCRIBE!!!
Business Email - FansTribeinfo@gmail.com
CONNECT WITH US ON SOCIALS 👇🏽
/ fanstribehq
/ fanstribehq
/ fanstribehq
vm.tiktok.com/...
#nigeria #naija #supereagles #soarsupereagles #football #soccer #nigerianFans #nigerianFootball #nigerian #arsenalfc #championsleague #bayernmunich
I can't remember how many yimes i watched this video, abeg dey interview this guy everytime
Abeg with time party no dey injury when arteta no dey play am
Only one player when get injured from the starting lineup, see ball when den dy play, and one team had almost 6 injuries starters last season and was criticized
Arteta must not play his best players in every game bro, you saying Arteta should be playing the young players it is still the same you that will still come here and complain if Arsenal did not win with the young players.. So it is high time we allow Arteta to do his job as the manager
Abeg make ona leave arteta ,he dey manage the players minutes well
We are unlucky this season,,partey is not suppose to be starting our games,,if we had merino and odegard,,,you guys should calm down.
Good one
No worry una go carry the cup 😅😅
Arsenal never ready for champions league
Honestly oo sometimes football look scripted😅😂 like Gallagher, Enzo, caicedo with Poch last season😅😂
I don't know why partey have not gone for injury by now because i don't understand when he was good last 2 years ago he's already injured by then
😂😂😂werey no dey wish person dt kind tin
@@adoraransom476I just tire dey wish your player injury
Arsenal fans!!!!! Una go explain tire, small boy no dey Play champions league ooo, up blues the pride of London
Partet is like 45 yrs old
You cant expect him to keep performing to the height he normally does
You guys are the ones thinking he's in his 30's😅😅😅
When Mikel Obi dey pass ball backwards, Nigerians said he was good he hv to play for Chelsea midfield. Partey make mistake, he's a bad player. Pure Nigerian hatred.
Arsenal wan win UCL 😂😂😂😂
Arteta has trust issues . . 😂😂 I pity im wife o.
If you like - you like!
If you like - you comment!
I don go! 🫡