Never put people in a position to choose between you and someone else. The fact you have to make them choose between you and someone else means you have lost already.
@@Abby_fx You have no idea whatn those so called rich men have done to this country and its citizens. I remember one ex minister who stripped female workers in his hotel naked in abuja some years back and made his teenage child snap then and laugh at their nudes
@@angel_cee I have been supporting very dark man right from the day one. But this issue of calling people after party invited is what I don't like, it doesn't make sense. he had an issues with iyabo for over month now . I think VDM should be matured enough to know that has gone
@@giftedchild9490 Na to make peace u no dey use sense talk , so if you collect beating outside you go carry your husband or wife to go fight no pray for bad thing because dem go beat the two of una to the pop , that Paulo dey foolish. , your comment dey foolish like the Paul
Taa dem dia,dem no fit arrest am my paddy,no level vdm nah that juju leaf way even d gods no dey play with.No levels vdm we stand,mouthpiece of d people stand gidigbam.
Please what important is the so call Paolo in Nigeria, let him come and tell us poor person he has ever help, even when God give ma, opportunity to that he allow the boy life to end, because of his selfish. But VDM is more important to us than so call number one person in the Country, if you know, you know
Choose btwn me and VDM.. Kindergarten statements and tantrums 😅😅😅.. dem get money, zero sense, no steeze. 😂😂😂 VDM jeje o abeg.. these guys no get sense
I wonder why most celebrity's like Pablo's. don't have Good adviser. what a shame. VDM. is your junior brother. or even your son. You should have used your inference to me make peace reign. that's my own take on this.
Wat Paulo did is just too childish caouz I don't understand he should be able to settle the fight not this Se tunde ednut be like person wey dey for control
Am just beginning to like you for what you stand for, And it exceptional don't lose it, Your doing a good job, But less some of the unnecessary hat you get your way, You are more of a fighter who stand for what is right, The amount of courage you possessed is out of this world, Had set the time limit of meeting you in real life but, and it subconscious motion has already bgan,
VDM I STAND WITH YOU THRY NEED TO APOLOGISE FOR INSULTING YOUR DEAR MOTHER JUST BECAUSE YOU TOO WERE HAVING BEEF. TO HELL WITH IYABO, PAULO BETTER RESPECT YOUR GRAY HAIR MAKE YOU NON USE AM PACK PORTO PORTO. WHAT KIND OF INTIMIDATION DO WE CALL THIS?? IF YOU PEOPLE DO NOT APOLOGISE TO VDM , WE GO CONTINUE TO DEY LIKE DIS. DON'T PLAY! THE RATEL GANG.
Boss I be graduate from nasarawa state university for 5 years now no job abeg if e get how you fit hell me abeg help me I no need money just help me make I get job pls boss
If anyone want to drink water and drop cup, stay away from vdm and portable. 😂🤣 😂🤣 To be honest, some people are are just the god create them. Can you imagine person that just come from detention.
Never put people in a position to choose between you and someone else. The fact you have to make them choose between you and someone else means you have lost already.
Nobody can bring you down bro. God is with you, dey are just jealous of you 😂 God is taking you high bro
My guy i so much love your courage nice one bro👏👏❤
Old men don't respect themselves in this country. Can you imagine. We need more VDMs in this country
Honestly!!!!
For what? Abi na una no get sense
U pple will push him to a point of No ?????
@@Abby_fx You have no idea whatn those so called rich men have done to this country and its citizens. I remember one ex minister who stripped female workers in his hotel naked in abuja some years back and made his teenage child snap then and laugh at their nudes
@@angel_cee I have been supporting very dark man right from the day one. But this issue of calling people after party invited is what I don't like, it doesn't make sense. he had an issues with iyabo for over month now .
I think VDM should be matured enough to know that has gone
70YEARS OLD IYABO MAN OHHH...LEAVE OUR SPEAK OUT VDM FOR US OHH😂
Fearless VDM. I Dey feel your vibes , all the way from Kano ❤️
#VDM do collabo with your wife Blessing CEO and finish Paulo and iyabo ojo😂😂
😂😂😂
😅
Regardless of Paulo's relationship with iyabo , he is supposed to be a mediator of peace and not taking sides.
Dey play ...make them insult your husband and be negotiating
@@giftedchild9490 Na to make peace u no dey use sense talk , so if you collect beating outside you go carry your husband or wife to go fight no pray for bad thing because dem go beat the two of una to the pop , that Paulo dey foolish. , your comment dey foolish like the Paul
Exactly
Exactly
Exactly my thoughts
Na setup oh VDM leave these people ignore biko before them arrest you again I beg oo🤲🙏
Taa dem dia,dem no fit arrest am my paddy,no level vdm nah that juju leaf way even d gods no dey play with.No levels vdm we stand,mouthpiece of d people stand gidigbam.
VDM no d scared of arrest dear. No shaking
@@anuforohenyinna5088you need sense bro
Please what important is the so call Paolo in Nigeria, let him come and tell us poor person he has ever help, even when God give ma, opportunity to that he allow the boy life to end, because of his selfish.
But VDM is more important to us than so call number one person in the Country, if you know, you know
u don't know peoples he help genz dey worry u sha. most of those celeb u are worshiping today he follow bring them and put them on map
Is the choose btw me and vdm for me 😂😂😂😂😂
And they will choose. There’s levels. Na very simple thing.
Choose btwn me and VDM.. Kindergarten statements and tantrums 😅😅😅.. dem get money, zero sense, no steeze. 😂😂😂 VDM jeje o abeg.. these guys no get sense
War don start😂😂😂😂😂😂😂, Paulo sef no too get sense, why e wahn involve himself for this matter
😂😂😂😂
Omo almost everybody dey support VDM for here. Now i see say na only Instagram no dey understand am. Chee ✌️ peace and love
NA MUMU DEY INSTAGRAM
DEM NO UNDERSTAND CONTEXT DEM JUST DEY SHOUT QUEEN MOTHER😹😹
Omo! No b small wahalah 😂😂😂😂
😂😂😂 vdm so iyabo ojo dey hide wan go meet David ....abeg abeg i no fit laugh
Dem go learn the hard way normal.. 😂😂
The world and his people. For be like this is not ordinary.
Paulo with your okpolo eyes 👀 😂 abeg go sitdon 😂
#VDM..... PAULO TAG TINUBU 😂😂
😂😂😂😂😂😂
No mind them VDM drag their papa 😏
I wonder why most celebrity's like Pablo's. don't have Good adviser. what a shame. VDM. is your junior brother. or even your son. You should have used your inference to me make peace reign. that's my own take on this.
Correct, my guy, you make a lot of sense, my Edo brother ,na so they take spoil Nigeria.....
Wat Paulo did is just too childish caouz I don't understand he should be able to settle the fight not this
Se tunde ednut be like person wey dey for control
No be about control but a line has to be drawn.
Confuse man is always confused compelling people to choose between him and others VDM abeg no reason day old man ❤💯
VDM or nothing ❤
Am just beginning to like you for what you stand for,
And it exceptional don't lose it,
Your doing a good job,
But less some of the unnecessary hat you get your way,
You are more of a fighter who stand for what is right,
The amount of courage you possessed is out of this world,
Had set the time limit of meeting you in real life but, and it subconscious motion has already bgan,
Dis bini bouy nor dey fall my hand at all. Oviedo kpataki!
VDM God dey with you bruhh😂Dem gonna learnnnnnn
VDM 2pac of our time . Take it or leave it .
Nice one bro
I watch all your video from the beginning.
Small wedding wey dem do, everywhere don burst. Na war o. Abeg who get rizla? I want to use it and praise da lord 🛫☠️
VDM for Paulo to go this far Omo if him continue finish am.
😂😂😂
I love you so much vdm … you act so mature❤ for real for real you are a Good person and God will keep protecting you ❤❤
Defined VDM...... originality plus street credibility 💯❤️
Lmao the mumu man say make dem choose....old man looool.
Kudos to you Bro❤️❤️❤️💯💯💯💯💕💕💕♥️
VDM I STAND WITH YOU THRY NEED TO APOLOGISE FOR INSULTING YOUR DEAR MOTHER JUST BECAUSE YOU TOO WERE HAVING BEEF.
TO HELL WITH IYABO, PAULO BETTER RESPECT YOUR GRAY HAIR MAKE YOU NON USE AM PACK PORTO PORTO.
WHAT KIND OF INTIMIDATION DO WE CALL THIS??
IF YOU PEOPLE DO NOT APOLOGISE TO VDM , WE GO CONTINUE TO DEY LIKE DIS. DON'T PLAY! THE RATEL GANG.
This guy is something else o shuo😂😂
God bless you for fighting for the poor.
God will keep u safe ❤❤❤
Paulo don buy market 😂
That’s true, Paulo should v stayed silent and ignored.
More grace to VDM
Abeg vdm how you take know all this things, we all are leaning the hard way bro. Keep it up
Oga you rest kwanu everytime you dey find problem wetting concern you concern who enter wedding or not nawao
Wetin these mean old men dey do youths no be small thing. They are very wicked. VDM giving him woto woto.
Some ppl are still kids ooooh, haba! abeg give them mak them collect. gaskiya kam kutuma bura uba
Iyabo ojo has lost her self-respect long ago
Well done my guy🎉🎉
I am enjoying your way don't dipped on anybody learn from this very dark man greetings from I T
He should tag Victor Osime
I've never heard about this paulo, VDM you're the one publicizing him. Who is he?. Who else knew Paulo before this video?.
Na VDM or VDBM... Na brand oh
I love this guy!!! 😂😂😂😂
Kai...😂😂😂😂
Omo 😂😂😂
VDM.
Our mama na no go area.
Love u very dack man, from jos
See as oga Paul let waka waka with yeye people stain him white😢😢. Because of one pass around iyabo, oga P, why nah?
Honestly we need more VDMs
VDM you are mouthed, spray them more pepper😅😅😅😅
❤❤❤❤❤love u my bro
Give him back2back
One thing people don't know about Edo people is that they don't joke with Thier mom😢 iyabo insulted his mom and that was so bad and VDM is hurt
Normally...
Even the poorest edo man if you joke near him mother side u go surprise the hand wey go touch you...
Very correct
Nobody gives a fuck about his mum.
Na so!!!!
He go soon pack up and go back to his Edo.
I like you very dark man you are hero
Edo no dey fear anybody or send anybody.
He will still have to pack up and go back to his Edo and leave Lagos
@@Horlah19you miss Roda for sure ✌️
Boss I be graduate from nasarawa state university for 5 years now no job abeg if e get how you fit hell me abeg help me I no need money just help me make I get job pls boss
100% truth ❤
Paulo na old fool... No mind am bro. We gat your back bro
No you don’t 😂
You are a bigger fool
Goat
Now a fan❤
Show dem pepper Baba
You sef try dey calm down.
Straight to the point....
😂😂😂😂 vdm you mean say na for inside car you the give us gist from? Normally this thing supposed no concern him but love strong 😂😂😂
The man mumu, your are correct guy
When Lizzy was calling him bending roller waist, why did he not call her out then, old man needs to grow up!
Nice one
Eyaaa too much talk nor Dey full basket. Go fine work
Abeg give us gist boss
I don do night sub oo 😂
Bro don't listen to those people there are try to distract you please don't give room for that okay?
Greetings
Our very dark man ❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤
you for go alone make u see if you go enter, na because of Osimeh na him make them allow
Tell them to go and learn and they will learn in a heard way guys 😂! He him to tag tinubu and d all Nigerians.
Some people just like your voice, ignore some fools, make your point with silence ❤.
No worry i de your TH-cam steady 😂😂😂😂😂
Gbam!
Gbamer!!
Gbamest!!!
I said before, VDM has come to stay!..❤
For social media everybody get opinions sha……
Being old is Grace not a crime Paulo should have put it the way he did
But you sef no easy my son
Just be careful though.Paulo is not your regular guy.It wont cost him much to ensure that you are relegated for life.
He can’t do anything for get. This people are evil soul they try to cancel people who don’t worship them. VDM❤❤❤❤❤
I understand VDM ! What I have to say is ride one 🎉
Just forget about those people abeg let them know you’re more than whatever they think you’re abeg let them be.
Who is Pablo? Do I need to google him now or what?
😂😂😂
A grown ass man wrote that?? Really???!! Most of this men are money miss road
Iyabo dey use toto control am nah why him be mumu. He no sabi dey think
Give am again, when he hear vdm e go relocate
He will learn in the hard way 😀😉
Interesting
Make una settle ham abeg
If anyone want to drink water and drop cup, stay away from vdm and portable. 😂🤣 😂🤣
To be honest, some people are are just the god create them. Can you imagine person that just come from detention.
VDM to the world 🌎