Pls make I ask self.. the man wey be Paulo him no fit control him wife na a boy wey him no sabi he d raise shoulder for. I just lol. Who no know say na Paulo contact iyabo use arrest VDM ??
Point of Correction: Paulo has NEVER ever been married to Iyabo Ojo, Iyabo Ojo is a divorcee, Paulo is also a divorcee, so their two just dey date dey enjoy themselves! 😂😂 No marriage nothing.
If you want asiri... you go stay off social media. Iyabo... Paulo... mushy... even cabana. All of them foolish. Wetin adults dey do dey fight up and down unto social media still com dey ask for respect! You don't play in the mud and request respect. Be wise, you too!
If you know say you no even sabi this Pauloo like me abeg gather here make we ask questions. Who be this Paulo sef
My person, me too I don't know that guy Paulo iyabo husband.. na wa ooo
PAULO na one Nigerian mumu man😂😂😂😂😂
Who is him
Same here oh
I no😂know Paulo true o
VDM we love u pass all of them. One girl manipulate Una when call Una self billionaire how Una take even take make money self when Una nor get sense?
Akpi nice one 👍🏽 stay in the side of truth 😂😂😂😂
Pls ooh. Where is that pauloo from? Is he igbo or yoruba?
If he is igbo then he need to ask his mother a question.
Pls make I ask self.. the man wey be Paulo him no fit control him wife na a boy wey him no sabi he d raise shoulder for. I just lol. Who no know say na Paulo contact iyabo use arrest VDM ??
I LOVE VDM
I dey with u nwanne
Akpi get double voice, who dey observe am?
Point of Correction: Paulo has NEVER ever been married to Iyabo Ojo,
Iyabo Ojo is a divorcee, Paulo is also a divorcee, so their two just dey date dey enjoy themselves! 😂😂
No marriage nothing.
He is not married to him THEY are boyfriend girlfriend thing
Vdm to the world 🌎 😊
Na better eyesss cream😂😂 (I scream)
Akpi one and only naija warrior I too love your ways o please be your self stay in the ways of truth like you always do o 😂😂😂😂
l love vdm
Yes I love ❤VDM, I don't even know that Paulo of a man iyabo husband. This is serious
Not husband but man friend
@@amakaizu6007yes ,, na man friend
Respect ❤
Akpi say na iya agborjur 😂😂😂
😂😂😂
Iyabo Ojo don suffer. Even Akpi dey price Iyabo Ojo😂😂😂
😅😂
My best friend, apki nwamama
Otedola inlaw has resurrected from the grave😂😂😂
Akpi😂😂😂😂
Your head dey there bro. Peace ✌️
Ear ring on the nose.. big time gay
🤦🏾♂️ I sorry for you.
We Love very dark man ❤
The guy Paulo na kerenge guy, very stingy, hurtful, mean guy.
We Love very dark man ❤❤❤❤❤❤❤,
VDM OVER AKPI ANYDAY ANY YEAR. 😂
😂😂😂😂😂
Akpi sometimes asiri is necessary. E get why.
If you want asiri... you go stay off social media.
Iyabo... Paulo... mushy... even cabana. All of them foolish.
Wetin adults dey do dey fight up and down unto social media still com dey ask for respect! You don't play in the mud and request respect.
Be wise, you too!
THIS MAN
My guy 😂
😊 handsome Akpi
She said she is 46years old
Na her futball age be that. She is at least 53. Na packaging dey help her... Tins for don fall apart.
VDM ❤❤❤
You dey always dey for werey side
If you don't make money you don't make sense 💯 nwannem nwoke
If it don't make money *
Akpị 🦂 nwa mama my man, leave chọ chọ chọọ for VDM, your a very busy guy💁build your mansion finish make we dey party and clubbing in your house 😂😂