ขนาดวิดีโอ: 1280 X 720853 X 480640 X 360
แสดงแผงควบคุมโปรแกรมเล่น
เล่นอัตโนมัติ
เล่นใหม่
Wetin I dey see go put food for my table😂😂😂😂
Brotherhood we always proud of you 😂😂😂😂
I know say Rukky no dey ever dey gree for all these kind parole. Rukky, the brotherhood is proud of you 💯
"Abeg put am for Opay!" 😂
Transfer the money na this one u were net like who wan go catch fish.... una go dey put rukky for talk.. we no dey craze o😅
See as I just dey wait for that thief!😅
Na una dey find rukky problem oooo😅😅😅😅😅😅
Lock up wetin i dey see 😂😂😂
Rukky and OPay 😂😂😂😂
My guy rukky we are proud of you,she wan put u 4 temptation but u strong to succumb
Oga receive alert oo b4 you go begin like wetin you dey see😂😂😂😂
That's d code bro😅 no mix business with pleasure 😂😂
This my baby dey speak igbo oooo
😂😂😂 I don send am, I go send you slap 😂😂...mama don dey frustrated
Rukky you again you want kill me with laugh I dey learn oo brother man 😂😂😂❤❤
Opay ambassador.....put am for Opay!
Carry your opportunity go😂😂😂😂😂 wear net like who wan go catch fish😂😂😂😂😂😂. Rukky don kolo finally
Opay be the sure plug na 😂
Mama give rukky e money 😂😂😂😂 nahh
Rukki no like wetin you dey see Because na hunger you go see later
Rukky na u be man of the year no jokes😅
Who’s watching with power bank?😂
Sir me oo!😅
Me my phone is 4% still on power bank 😊
We plenty😂
Me but no be iPhone 6 ooo😂😂
Ha
Rukkys sigma is unmatched 💀💀
This girl fine oo 🖤👸🏽
Rukky is always straightforward 😅😂
You sure say Rukky no be Opay ambassador?😂
Which one be you no like wetin I dey see ...come wear net you wan catch fish
Rukky and transaction issues 😂😂
Wahala ...na igbo girl too igbo girls too hot
Is this comment necessary?
Me and rully said thief together 😂😂
Rukky u too funny oo I one learn video with u oo
Back to sender 😂
She must be my Mbaise sister 😂….
Who else noticed the girl can act as in she's good.
You wan go catch fish 😅😮😂😂
I like the way the girl de mix am with Igbo dialect
This is so creative.
Always proud of u bro
Na only Musa dey dey for gate?
My guy Rukky😂😂
Na me say Make u go wear net , u won go catch fish 🐟 lmao
Na because of you she wear net sir...😂😂
kaiii......Igbo women😢😢
This is not a skit, this is a live show🤣🤣🤣
rukky na your babe bag you carry come work?😂😂
Bro u good aswear, na Because of i come TH-cam
Madam pay ur money 😂😂😂
Hahaha 😂😂😅🎉
Carry money come out 😂
😂😂😂😂❤❤❤
This girl nai i like pass for Rukky video
Who opportunity help?, if person work for you finish pay him nah
I don send am before I send you slap 😂😂😂
Pay the money
Rukky so last last you done dey hookup
❤❤❤❤❤
Brotherhood dishonor you
😅😅😅
😂😂😂😂😢😢❤
Put am for opay 😹
The girl no sabi
I wonder how Musa receives his salary too
U wer net 🥅 like person were wan go catch 🪝 fish 🐟🐟😅😅😅
Put am for the Opay!!
Yup! 😂
😂😂😂
Wahala 🤣
😂😂😂😂
😂😂😂😂🎉
Hello Rukky this chick na my sis for real bro
Okay na ur blood sis wan give rukky opportunity,😂
@victoropurum9254 I dey tell you ooo
Rukky na fish?
Who’s holding phone with one hand?😂
she wear net to catch fish
Hahahah love u die dis guy
Ngl, i dont like want i see😅
Ladies will not like this guy
Pretty girl
Oga madam don see fish to catch come wear net
😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂
😂😂😅
😂
😂😂😂😂😅
😂😂
Wetin I dey see go put food for my table😂😂😂😂
Brotherhood we always proud of you 😂😂😂😂
I know say Rukky no dey ever dey gree for all these kind parole. Rukky, the brotherhood is proud of you 💯
"Abeg put am for Opay!" 😂
Transfer the money na this one u were net like who wan go catch fish.... una go dey put rukky for talk.. we no dey craze o😅
See as I just dey wait for that thief!😅
Na una dey find rukky problem oooo😅😅😅😅😅😅
Lock up wetin i dey see 😂😂😂
Rukky and OPay 😂😂😂😂
My guy rukky we are proud of you,she wan put u 4 temptation but u strong to succumb
Oga receive alert oo b4 you go begin like wetin you dey see😂😂😂😂
That's d code bro😅 no mix business with pleasure 😂😂
This my baby dey speak igbo oooo
😂😂😂 I don send am, I go send you slap 😂😂...mama don dey frustrated
Rukky you again you want kill me with laugh I dey learn oo brother man 😂😂😂❤❤
Opay ambassador.....put am for Opay!
Carry your opportunity go😂😂😂😂😂 wear net like who wan go catch fish😂😂😂😂😂😂. Rukky don kolo finally
Opay be the sure plug na 😂
Mama give rukky e money 😂😂😂😂 nahh
Rukki no like wetin you dey see
Because na hunger you go see later
Rukky na u be man of the year no jokes😅
Who’s watching with power bank?😂
Sir me oo!😅
Me my phone is 4% still on power bank 😊
We plenty😂
Me but no be iPhone 6 ooo😂😂
Ha
Rukkys sigma is unmatched 💀💀
This girl fine oo 🖤👸🏽
Rukky is always straightforward 😅😂
You sure say Rukky no be Opay ambassador?😂
Which one be you no like wetin I dey see ...come wear net you wan catch fish
Rukky and transaction issues 😂😂
Wahala ...na igbo girl too igbo girls too hot
Is this comment necessary?
Me and rully said thief together 😂😂
Rukky u too funny oo
I one learn video with u oo