Your are right brother. ✅ Na wetin I dey tell some people. Them just act like they are not thinking. What I understand in Nigeria is that all this people doing video online dey always help us to think
This is the second time on different social media influencers page i am seeing you making comments that makes me wonder if you go ........I beg nor de comment just de watch video make u waka pass
B lord nah god ,why e go call am private, if person say your service no good no matter where e talk am or how so long e get prove and you the owner of that service no defend am and provide it mean it is true that the service is bad
Am not saying people are not complaining what I mean is that people are pointing hands 🙌 on him that he is the one that is scamming people The fault might be from the app which he needs to fix
You sef dey reason? Abi you want use the situation chase clout? Police dey kill person? Police is for him to clear himself according to your braided viewpoint! Do better in your contents bro❤
Your are right brother. ✅
Na wetin I dey tell some people. Them just act like they are not thinking.
What I understand in Nigeria is that all this people doing video online dey always help us to think
This is the second time on different social media influencers page i am seeing you making comments that makes me wonder if you go ........I beg nor de comment just de watch video make u waka pass
Which kind of illiterate statement be this?
B lord nah god ,why e go call am private, if person say your service no good no matter where e talk am or how so long e get prove and you the owner of that service no defend am and provide it mean it is true that the service is bad
I feel say dis fool get point sef.
Oga you no well. Go use en app. Den you go understand, if he is innocent en go comot.
Am not saying people are not complaining what I mean is that people are pointing hands 🙌 on him that he is the one that is scamming people
The fault might be from the app which he needs to fix
You dull sha!!!
Sharaap, u nor get point at all
Like u
You sef dey reason?
Abi you want use the situation chase clout?
Police dey kill person?
Police is for him to clear himself according to your braided viewpoint!
Do better in your contents bro❤
Your voice nor loud, u for join am de jail there. U Don even indict urself, u say people Don use dia parents, u get proof?
He is scammer u no get talk
He is not a scammer
@@Abiscoverifiedcomedy he is a full blown scammer