ขนาดวิดีโอ: 1280 X 720853 X 480640 X 360
แสดงแผงควบคุมโปรแกรมเล่น
เล่นอัตโนมัติ
เล่นใหม่
Oga Wolves dey press Una neck oooo with Bruno Fernandez red card😂😂😂
They for carry this boy go check ooo
Hahaha 🤣😂 na you I dey laf 😢😅😮 check man u livescore😅😢😅
😂😂😂😂😂
You were complaining that the EPL refused to update the table after Man U matches. Dem don refresh the page o. Go and confirm.
Joy still dey. Abeg help me check EPL table I wan see Ratchester United 😂😂
I don set my Chair, sit down 4 here dey wait 4u tomorrow morning 4 MAN UTD news....
Wolves knack una raw 😂😂
Oya, you too come out oo!!!
We still dey top passun
Yeye man u fanWhere una dey for table now😂😂
Oga we dey wait for your Wolves Vs Man Utd video oooo..... Oga come outside ooo
You no lost😂
U dey talk man u dey play oo
Your team Man U dey near RELEGATION oooo.. ur next three matches.. New Castle, Liverpool en Arsenal😂😂😂.. relegation you dey go be dat ooooo😂😂😂😂
😂😂😂😂
Drop video for Wol 2 - 0 Man U 😂😂😂😂
Please someone should tell me where man united is in the table? I can't find them in the epl table
Let's wait for man u game first naw😂
Let wait till end of the season and see who have the last laugh
Man u dey 14 for premier league table 😂
Check Wetin Utd play
Chelsea no be man u oooo Che 6:2 wol, man u 0:2 wol. my guy drink water
Hw was man u game today😂
OLODO…….Manchester lost honourably to wolves 2-0 Mumu
We’re angry bcos we supposed to win the game and collect our 3 points bcos we’re not in the tittle race 😢
U still dey lose bro
Buh still we dey 2nd position ! Oh where is man u?Not even in top 10 hahahahahahhaha
How far now wey man u loose
You win your own match?
Where is Man United in the table 😂😂😂 14. Wolves wey I beat 6:2 beat you 2:0😂
Boss please don’t shout our players are playing nonsense
I hope u have taken something else 😊🎉
You don't see your own 2 0
Man united loos too
Ur club no fit beat Fulham like this ode
Wolf 2 v Chelsea 6 and Wolf come back and beat man u 2 v 0
Mumu na u dey no born well because u dey go relegation and still dey owe EPL goals I pity ur generation
...your team loose again today 2-0
You talk as if they have won the cup. The road is still very far. Man U is already 0:1.
Na so wolves press man u neck and chest
Oga Wolves dey press Una neck oooo with Bruno Fernandez red card😂😂😂
They for carry this boy go check ooo
Hahaha 🤣😂 na you I dey laf 😢😅😮 check man u livescore😅😢😅
😂😂😂😂😂
You were complaining that the EPL refused to update the table after Man U matches. Dem don refresh the page o. Go and confirm.
Joy still dey. Abeg help me check EPL table I wan see Ratchester United 😂😂
I don set my Chair, sit down 4 here dey wait 4u tomorrow morning 4 MAN UTD news....
Wolves knack una raw 😂😂
Oya, you too come out oo!!!
We still dey top passun
Yeye man u fan
Where una dey for table now😂😂
Oga we dey wait for your Wolves Vs Man Utd video oooo..... Oga come outside ooo
You no lost😂
U dey talk man u dey play oo
Your team Man U dey near RELEGATION oooo.. ur next three matches.. New Castle, Liverpool en Arsenal😂😂😂.. relegation you dey go be dat ooooo😂😂😂😂
😂😂😂😂
Drop video for Wol 2 - 0 Man U 😂😂😂😂
Please someone should tell me where man united is in the table? I can't find them in the epl table
Let's wait for man u game first naw😂
Let wait till end of the season and see who have the last laugh
Man u dey 14 for premier league table 😂
Check Wetin Utd play
Chelsea no be man u oooo Che 6:2 wol, man u 0:2 wol. my guy drink water
Hw was man u game today😂
OLODO…….Manchester lost honourably to wolves 2-0 Mumu
We’re angry bcos we supposed to win the game and collect our 3 points bcos we’re not in the tittle race 😢
U still dey lose bro
Buh still we dey 2nd position ! Oh where is man u?
Not even in top 10 hahahahahahhaha