It is like this guy has a little typhoid. All other clubs are to drop while man united will come up and carry the premier league title. Malaria really.
Chelsea gave u mata, matic did very well for u guys Chelsea gave ansenal joginho, cech n others doing well... The ones una day give Chelsea wen day flop we no day shout o
Return who kai watin 😂😂 dey play
I like watching him because is very funny 🤣😂😂
Big time brothers😂😂💙 and ❤ perfect match
Come buy Chilwell and Disasi Man U need them 😂
Even if Chelsea sell cole palmer to united he will still flop because man united is a flop already so even if you bring messi quaraaa, he will flop
Chelsea sold guehi,hall ake see their careers
😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Oga you no say una still Dey own us mason mount money 😅😅😅
🤣🤣🤣😃 this boy. One love man from Darlington Onyekachi Ekweogu in Johannesburg South Africa.
You will not pray bad but you no fit pray good 🤣🤣🤣🤣
Wetin Chelsea do u na 😂😂😂😂
You go explain taya 😅😂😂😂
Mount win FA Cup for una 😂😂😂😂😂
We no give you mata ?? Talk that one too
This Guy is funny 🤣💙
We no give you mata
Ipswich no sign omari Hutchinson
Stanley nah Chelsea kill Stanley,Stanley finished his carrier in man city
😂😂😂😂😂😂😂
what about Nemanja Matić and Juan Mata
How we take be brother how Manchester and London take become brothers😂😂😂😂
It is like this guy has a little typhoid. All other clubs are to drop while man united will come up and carry the premier league title. Malaria really.
Chelsea drew with Bournemouth ,so man u go loose
You no well o😅😅😂😂
Let's see how you guys next match will be like 😢
😂😂
Chelsea drew so man u go loose as e concern uoo
u be mumu na over sabi na him dey worry u now ... jst see waiting u dey do ur self Salah na u give am Liverpool abi mumu. deburne who give them
See your mouth like Cole palmer and Enzo
Matic mata.
Chelsea gave u mata, matic did very well for u guys
Chelsea gave ansenal joginho, cech n others doing well...
The ones una day give Chelsea wen day flop we no day shout o
😂😂😂😂