ขนาดวิดีโอ: 1280 X 720853 X 480640 X 360
แสดงแผงควบคุมโปรแกรมเล่น
เล่นอัตโนมัติ
เล่นใหม่
0 - 3For Old Trashford!😂😂😂
U wey dey 14th position dey mock who dey 4th Shame no dey this guy eye? 😂😂
Na 15th abeg😂😂
Watin dey beat man u
Oga play your own game now
Oga no they make mouth this same borune mouth beat you for your home, play your own first.
But them flog una 3 na
You win them 🤔🤔
This mouth ehn
U they 13 and 14 still they talk trash
0 - 3
For Old Trashford!😂😂😂
U wey dey 14th position dey mock who dey 4th
Shame no dey this guy eye? 😂😂
Na 15th abeg😂😂
Watin dey beat man u
Oga play your own game now
Oga no they make mouth this same borune mouth beat you for your home, play your own first.
But them flog una 3 na
You win them 🤔🤔
This mouth ehn
U they 13 and 14 still they talk trash