This has to be the funniest thing ave ever seen.... Am going to tell my Caucasian husband to tie wrapper this night😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 This lily is a comedian.... "Daddym i want to use you"😂😂😂😂
Lily dear this was a similar thing my husband did lol😅😅😅 wearing cloth upandan.... i talked and talked oga no gree When i joined him to wear cloth na, na sooo he begin dey complain😂😂😂😂😂😂
Lilly tie wrapper! Which kind new format be this? Please you guys should not kill me with laughter.
Chief na Lolo this channel made my day actually took my time to watch lots of the cruise videos here ..
..don laugh tire 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
This has to be the funniest thing ave ever seen.... Am going to tell my Caucasian husband to tie wrapper this night😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 This lily is a comedian.... "Daddym i want to use you"😂😂😂😂
To be honest, you are a real content creator, this is so funny. i hardly comment but this cracked me up
Awe thanks Babe
She is so good honestly
Dadim tie wrapper o…😂😂😂😂
Daddym abeg tie wrapper no dey starve her oooo
😂😂since the beginning of this year single people never rest😂😂me sef Dey here Dey laugh😂God when
Let’s fight 🤣🤣🤣
Daddym no dey fear you o
He will wear timberland and suit
😂🤣
Lily has decided to be kpaing people with laugh l can't resist not laughing from beginning to the end both of them are very funny
You can it again so funny
Na smile all tru here 😂
I don confess , I don confess …na me do Lily this thing😂 😂😂😂😂
Lolzzzzzzz my belle o….your hubby is effortlessly so hilarious
Lily dear this was a similar thing my husband did lol😅😅😅 wearing cloth upandan.... i talked and talked oga no gree
When i joined him to wear cloth na, na sooo he begin dey complain😂😂😂😂😂😂
Lily is very violent this night😂😂😂😂😂
She say she wan do her thing 😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂I don laugh wee for my body oo😂😂
Wish one be tie rapper again 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂this woman
Mama lily please don't use Daddym 🤣🤣🤣🤣🤣 oh my God, you guys make my day. lovely family ❤ keep it up
Cruise with Lily you wan use daddy do ritual 😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂 God bless you dear, for putting smile on our face 🙏
Oga say na format 😂
You wan use the man for ritual 😂
Lily why are u disturbing this man for God sake 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 which one be tie wrapper again naa😂😂😂😂 oga say shout naa😅😅
Please daddy beauty give our mummy her right o😅
But mummy beauty you for Dey small romantic na 😂
Mama m oh😂igbugo m😂😂😂
This is so funny 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 good job sis
You are a born actress and comedian 😂😂😂
I won do my thing 😢😭🤣🤣🤣🏃♀️🏃♀️🏃♀️🏃♀️
Wetin the happen my Queen😂😂😂😂😂😂😂 literally one minutes into the videoI don burst laugh😂🤣🤣🤣🤣🤣😂😅
😂😂😂lilypope1, lilypope2, lilypope3 how many times did I call you lolzzzzzz😅 abeg leave daddym alone I don laugh and cry at d same time😅😅😅😂😂😂
I don dey learn make I get man fess, oga tie wrapper na scope 😂
The man is tried 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 you are so funny 😅😅😅😅😅😅😅😅
"I will beat you o" God abeg😂😂
Chaiii daddym said he will wear timberland😂😂
Ma'am Lily u are the realest content creator I've ever come across
Confirm 👍👍
Nwam you will not kill me with laugh 😂😂😂😂😂😂👍👍👍
Mummy abeg laugh, life is hard o jarri
👏👏👏👍👍👍💕💕💕💕
🤣🤣.ooh my lily don’t kill Me here 🤣🤣 by fire by force . Daddym., please give lily her right 😂😂😂😂
You wan use a whole chief no na Awka❤❤❤❤❤😂😂😂😂😂😂
Daddym abeg tie wrapper o
Love this🔥🔥🔥🔥🔥
😂😂😂😂😂 mama u are a comedian I'm dead... im not ur sister
Tie wrapper format.
Lily you both have made me laugh😂😂
😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂Lily Lily let this man be😅😂😂😂
Lily dakpuo ya🤣🤣🤣🤣
This couple ehh😂😂
😂
Give me my right😂😂😂😂😂😂😂😂, you don talk like my husband😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Lily tie wrapper you won kill me here with laugh 😂😂😂🤣🤣🤣
I love you lily from Cameroon
I can’t stop laughing at these two😂
Linda 😂won’t kill us oo
You want to use me and do ritual 😂😂😂😂 the Pope himself 🎉🎉🎉
Lily u no well😂. You say u go beat him😂😂😂. Dunsiology na by force? Leave him to rest.
Beat him wella na 🏃♀️ 😝
@
😂😂😂
Daddym tie wrapper biko
Mama, you are shouting nah😂😂😂😂
Daddym said just imagine 😂
Don't use Daddym 😂😂😂
Hahahaha inukwa we need to be naked oo live meooo 😅
Please 🙏 you are best drama doll
🤣🤣🤣 is do my thing for me😂😂😂
OMG lily pope you are so funny 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Daddym give Lily her conjugal rights! 😂😂😂
Daddym biko this is not the regular her😂😂😂.
She go blow uoooo😮.
Laugh wan kill me.
Something dey do u for body
Aww lily you too much dear❤😅
Tie wrapper now like my papa 😂😂😂😂
Which comedy pass this one ooo?
Lily allow this man to rest😂
See men only when he is in the mood 😢😂😂😂ooo
Chim ooo
I don laugh tire😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂 tie wraper ooo
Lol 😆 🤣 😂 lily it's not good to be seeing it all the time the thing go ture daddym...biko
Daddym is so funny. Where did you get the format Aunty Lily?
Lily nollywood showmax has got nothing on u😅😅😅😂😂😂😊😊😊
Hahahahah Lily biko, don’t use daddym for rituals ooo. This woman will not kill me with laugh hahahahaha. Drama queen.
Lily you are looking for trouble ooo if that man tie that rapper na four baby you go carry for belle. Hahahahahah. You no go kill me my name sake .
Lily you are crazy 😂
😂😂😂😂😂😂😂😂
Una still dey do tata for this Tpain regime. Lol
Lilly you are really disturbing our Daddym 😂😂😂😂😂
Give her oooo😂😂😂😂😂😂
❤❤❤❤❤❤❤❤
God abeg ooo! Wetin be this?
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂mama ooooooooo
Daddy tie wrapper naa😂
No be small thing ooooo 🤣💕💕💕
Okwaunuafugo bikonu , osi I will wound you 🤣🤣🤣🤣🤣
I dey vex na
I NO BE UR SISTER OO 😂😂
How can i drop this comment with voice note😂
😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂Lily leave him alone
😂😂😂😂😂😂 please leave daddym alone, allow him to sleep 😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂❤
😂😂😂😂😂
Lily u wan deyy use emotional blackmail for daddym
Do what mama twins 😂🤣
😂😂😂😂😂😂❤
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
You want to use daddym 😂
"For ritual abi for wetin "
😂😂😂😂😂😂❤❤❤
Devil where are you 😂😂😂
Tell me why daddym no go say you don join society 😂
😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Is it by force 😂😂😂😂
Canvas on top bed 😂
🏃♀️🏃♀️🏃♀️🏃♀️
lily, you are a drama queen 😂😂😂
wetin be this😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Daddym biko giver her her right😂😂😂😂😂.
No dey cover cover body😂😂😂