ขนาดวิดีโอ: 1280 X 720853 X 480640 X 360
แสดงแผงควบคุมโปรแกรมเล่น
เล่นอัตโนมัติ
เล่นใหม่
I like how he clears you straight up 😂😂😂😂😂💔💔🤣🤣Mr pope we are sorry 😂
My sister any time I am angry...watching your videos makes me laugh and happy thank you.but my sister please take it easy with daddym biko😂😂😂😂😂😂😂😂
See the way the man was just eyeing you 😂
😂
Lily you're very wicked 😂😂😂😂😂aswear😅😅😅😅but who is this caller sef😂😂😂
This babe will not kill me with 😂😂😂😂😂😂😂😂 Lily why???? I can’t stop laughing 🤣😂😂😂
Lily your husband will give you a hot slap one day with this kind of prank 😂😂😂😂
I go give him back o
😂😂😂😂😂💔Lily abeg 😩😩😂
😂😂😂make una help me eh, my belle don dey pain me ooo, don’t watch while eating pepper 😂😂😂
Momma can you let Daddym to rest🤣🤣🤣🤣🤣🤣I don piss for pant where I dey laugh 😂😂😂😂
😂😂😂😂
😂🤣😂🤣
@@ukamakanwadikeCan u see those bombastic side eyes 😂😂😂
This is just the beginning 😂
I was stressed !! This your video just made me laugh and laugh !!! Lily stop😂😂😂😂😂😂😂😂
Awe am glad
Mama twins, thank you for this video 😂🤣, you made my evening, well done ma 👍
Awe my pleasure
Immediately I saw this title 😂😂 I knew there was fire on the mountain 😂😂😂😂
I dey tell u
Yesooooo na two of them mouth dey smell 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😝😝😝😝she wan use you console demNo gree ooo🤣🤣🤣🤣🤣
My Bella oooooooooo 😂😂😂😂mama please leave me alone nah 😂😂😂😂
I cannot o
Make I first start to laff as I dey watch because I trust una😂😂😂😂
😂😂😂😂😂 laugh no go kill me. The caller is equally funny😂😂. Daddy'm say "na two of Una get mouth odour"🤣🤣🤣
Nnem abeg laugh
I don laugh tire 😂😂How do you keep a straight face while making this video 😅Great video
Honestly laugh won finish me oh
😂😂😂 Sis lily you will not kill us with laugh
😂😂😂😂 cruise with Lily no kpai person with laugh o 🤣🤣
It’s not possible 😂
Mama you too funny 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😂😂😂😂 best prankster of the year goes to you oo😆
💃
Lily pls take my life😂😂😂😂😂Because i don tire😂😂😂😂.I don laugh tire😂😂😂😂
I can’t oAm only a joy giver not a life taker o
Ooh my word.😂😂🥱🥱 lily please don’t kill me ooh 😂😂
I will not my Love
🤣🤣🤣 Lord have mercy oooh
Daddym i gat you 😂😂
Lily Pope your mind no go touch ground oooo😂😂😂😂😂whaaaaaat
😂😂😂😂😂😂😂😂😂 that eye daddy gave you 😂😂😂
Aunty Lily oooo!!! 😂😂😂😂 This one off me ooo!!! It is well ooo!!! Lolz!!!
Abeg laugh
😂😂😂😂😂 lilyp no Christmas money for you
I don buy everything 😂
@cruisewithlily5590 hahahaha
This caller is not normal 😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅
She is clown 🤡
I will share thus video to many people
😂😂😂😂😂😂😂 Mama, Abeg my belle dey pain me.
No vex
The caller is a comedian, which one be tiper wey carry sand 😂😂😂😂.
I weak
Lily pls stop disturbing my brother biko. 😂😂😂😂😂
I can’t o
🤣🤣🤣🤣🤣see daddy gi eye, look at the way he's looking at u😂😂😂😂😂😂😂
😂🤣
I for collect slap o
Lily nwa , you want to kill me today with laughter ooooo 😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄
I cannot my Love
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 yes nah two them 😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 I love you Lily
Awe love u more Babe
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 God abeg oooo what is this 😂😂😂😂😂
Mama the way DADDYM is looking at you eehhh you get luck he no slap you ….. Na you Dey find trouble oo😂😂😂
I honestly don’t know how you get DADDYM all the time , he doesn’t know it’s a prank 😂😂😂
His always tired, d last tin his thinking is prank 😂. Nna ehn i for collect slap no be lie
Lily I don taya to defend you 😅😅😅. Daddym pls forgive her😅
Haha 😂 Another one loading so better never beg o
Sister abeg😢😢😢😢
😂😂😂😂 chai lily take your time ohhh
Haha 😂 Another hot one loading selfI can never take time o
This is really funny ❤❤❤❤😂😂😂
Lily isi adiro gi nma 😂😂😂😂😂😂😂😂. One day ebupuru gi akpa outside 🤣🤣🤣🤣🤣
Haha 😂, Nnem egbuwam mgbuwa ya too simple 👌🏼 all go be play play 😆
Chai you are so good loooool
That caller nah real gossip oooo,lol
I swear
5:41 got me rolling on the floor 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Oya get up o
I don laugh tire❤❤❤
The way wives will switch after first looking for trouble or cause trouble 😂😂Na all of Una wey talk say my mouth dey smell dey smell😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 I won sir for laugh Odur na odur 😂😂😂😂
Odour na odour😂😂😂😂😂😂😂
Lily the CONSOLER 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Haha 😂 no mind me
Hahahaha. This lady will kill me with laugh.pls leave my brother alone.stop picking on him.
Mammi laugh abeg
Sis you are in trouble 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Omoh i laugh tire
😂😂😂😂😂😂😂😂lily :: u mean now say i get body odour ? Daddy gi :: I no know oh🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
No mind him
Pls no dey use daddym to console her😂😂😂😂
But i don use him na
Lily at this point I give up on your matter😢😂
Haha 😂 We never even start
2 minutes into this video I'm already laughing like a goat oo🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣Oh my God!!!
@@ngoziolisaudogu3413 i thought is only me lily won finish person with laugh
Am so glad am making my sweethearts to laugh o
🤣🤣🤣🤣🤣🤣Daddym abeg forgive and forget 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣Who be this colour sef 😂😂😂😂😂You wan use daddy m console her ni 🤣🤣🤣🤣🤣
Am not begging self coz another one is loading
😂😂😂😂😂 lily as you dey lie abeg be shifting oo maka aka nti😂😂😂😂
Haha 😂
Hahahahahahaha😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Stop itttt already 🤣🤣🤣 YT we need voice notes bikonu
Honestly voice note for make sense
This lady o😂😂😂😂😂😂❤❤❤❤
Run ooo 😂😂😂😂😂 your husband go give you upper cut
I go collect daddym for hand😂😂
So funny 😂😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣🏃🏃🏃🏃🏃
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂🎉🎉🎉❤❤❤
Lilly na you find trouble expect your body odor😂😂😂😂
😅😅😅😅
Na two of una mouth dey smell 😅
If i hear 👂
You want to use me and console her😃😃Please leave daddym alone o
😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅
Lily who do you this i don laugh tire oo leave daddym alone oo
I don’t know who do me this o
😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 i which i know how to share on my community 😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣 who do you this thing 😅
Am lost at this point
🤣🤣🤣🤣
😂😆
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
🤣🤣🤣🤣atokwam taaa
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂my belle ooooo
Chai sorry Asam
😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
I don laugh tire indeed you have a good husband, is not every man you can prank like this and still post that video.
Lily oooo
You use spray to cover body odour, hahahahaha
Chai e enter
Laugh want to kill me here
It cannot kii u o
Another banga
First here 🥇
🤗
lily Abeg leave daddym alone I know want laugh piss for pant abeg
Pls go piss for toilet 😂
Two of na whona mouth 👄👄 di simle
Reporting for viewership 😊
Lily who send you to console her oo daddym fire back
Haha 😂 Him really fire me o
I like how he clears you straight up 😂😂😂😂😂💔💔🤣🤣
Mr pope we are sorry 😂
My sister any time I am angry...watching your videos makes me laugh and happy thank you.but my sister please take it easy with daddym biko😂😂😂😂😂😂😂😂
See the way the man was just eyeing you 😂
😂
Lily you're very wicked 😂😂😂😂😂aswear😅😅😅😅but who is this caller sef😂😂😂
This babe will not kill me with 😂😂😂😂😂😂😂😂 Lily why???? I can’t stop laughing 🤣😂😂😂
Lily your husband will give you a hot slap one day with this kind of prank 😂😂😂😂
I go give him back o
😂😂😂😂😂💔Lily abeg 😩😩😂
😂😂😂make una help me eh, my belle don dey pain me ooo, don’t watch while eating pepper 😂😂😂
Momma can you let Daddym to rest🤣🤣🤣🤣🤣🤣
I don piss for pant where I dey laugh 😂😂😂😂
😂😂😂😂
😂🤣😂🤣
@@ukamakanwadikeCan u see those bombastic side eyes 😂😂😂
This is just the beginning 😂
I was stressed !! This your video just made me laugh and laugh !!! Lily stop😂😂😂😂😂😂😂😂
Awe am glad
Mama twins, thank you for this video 😂🤣, you made my evening, well done ma 👍
Awe my pleasure
Immediately I saw this title 😂😂 I knew there was fire on the mountain 😂😂😂😂
I dey tell u
Yesooooo na two of them mouth dey smell 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😝😝😝😝she wan use you console dem
No gree ooo🤣🤣🤣🤣🤣
My Bella oooooooooo 😂😂😂😂mama please leave me alone nah 😂😂😂😂
I cannot o
Make I first start to laff as I dey watch because I trust una😂😂😂😂
😂😂😂😂😂 laugh no go kill me. The caller is equally funny😂😂. Daddy'm say "na two of Una get mouth odour"🤣🤣🤣
Nnem abeg laugh
I don laugh tire 😂😂
How do you keep a straight face while making this video 😅
Great video
Honestly laugh won finish me oh
😂😂😂 Sis lily you will not kill us with laugh
😂😂😂😂 cruise with Lily no kpai person with laugh o 🤣🤣
It’s not possible 😂
Mama you too funny 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😂😂😂😂 best prankster of the year goes to you oo😆
💃
Lily pls take my life😂😂😂😂😂
Because i don tire😂😂😂😂.
I don laugh tire😂😂😂😂
I can’t o
Am only a joy giver not a life taker o
Ooh my word.😂😂🥱🥱 lily please don’t kill me ooh 😂😂
I will not my Love
🤣🤣🤣 Lord have mercy oooh
Daddym i gat you 😂😂
Lily Pope your mind no go touch ground oooo😂😂😂😂😂whaaaaaat
😂😂😂😂😂😂😂😂😂 that eye daddy gave you 😂😂😂
Aunty Lily oooo!!! 😂😂😂😂 This one off me ooo!!! It is well ooo!!! Lolz!!!
Abeg laugh
😂😂😂😂😂 lilyp no Christmas money for you
I don buy everything 😂
@cruisewithlily5590 hahahaha
This caller is not normal 😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅
She is clown 🤡
I will share thus video to many people
😂😂😂😂😂😂😂 Mama, Abeg my belle dey pain me.
No vex
The caller is a comedian, which one be tiper wey carry sand 😂😂😂😂.
I weak
Lily pls stop disturbing my brother biko. 😂😂😂😂😂
I can’t o
🤣🤣🤣🤣🤣see daddy gi eye, look at the way he's looking at u😂😂😂😂😂😂😂
😂🤣
I for collect slap o
Lily nwa , you want to kill me today with laughter ooooo 😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄
I cannot my Love
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 yes nah two them 😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 I love you Lily
Awe love u more Babe
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 God abeg oooo what is this 😂😂😂😂😂
Mama the way DADDYM is looking at you eehhh you get luck he no slap you ….. Na you Dey find trouble oo😂😂😂
I honestly don’t know how you get DADDYM all the time , he doesn’t know it’s a prank 😂😂😂
His always tired, d last tin his thinking is prank 😂. Nna ehn i for collect slap no be lie
Lily I don taya to defend you 😅😅😅. Daddym pls forgive her😅
Haha 😂
Another one loading so better never beg o
Sister abeg😢😢😢😢
😂😂😂😂 chai lily take your time ohhh
Haha 😂
Another hot one loading self
I can never take time o
This is really funny ❤❤❤❤😂😂😂
Lily isi adiro gi nma 😂😂😂😂😂😂😂😂. One day ebupuru gi akpa outside 🤣🤣🤣🤣🤣
Haha 😂, Nnem egbuwam mgbuwa ya too simple 👌🏼 all go be play play 😆
Chai you are so good loooool
That caller nah real gossip oooo,lol
I swear
5:41 got me rolling on the floor 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Oya get up o
I don laugh tire❤❤❤
The way wives will switch after first looking for trouble or cause trouble 😂😂
Na all of Una wey talk say my mouth dey smell dey smell😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 I won sir for laugh Odur na odur 😂😂😂😂
Odour na odour😂😂😂😂😂😂😂
Lily the CONSOLER 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Haha 😂 no mind me
Hahahaha. This lady will kill me with laugh.pls leave my brother alone.stop picking on him.
Mammi laugh abeg
Sis you are in trouble 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Omoh i laugh tire
😂😂😂😂😂😂😂😂lily :: u mean now say i get body odour ?
Daddy gi :: I no know oh🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
No mind him
Pls no dey use daddym to console her😂😂😂😂
But i don use him na
Lily at this point I give up on your matter😢😂
Haha 😂
We never even start
2 minutes into this video I'm already laughing like a goat oo🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Oh my God!!!
@@ngoziolisaudogu3413 i thought is only me lily won finish person with laugh
Am so glad am making my sweethearts to laugh o
🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Daddym abeg forgive and forget
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Who be this colour sef 😂😂😂😂😂
You wan use daddy m console her ni 🤣🤣🤣🤣🤣
Am not begging self coz another one is loading
😂😂😂😂😂 lily as you dey lie abeg be shifting oo maka aka nti😂😂😂😂
Haha 😂
Hahahahahahaha😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Stop itttt already 🤣🤣🤣 YT we need voice notes bikonu
Honestly voice note for make sense
This lady o😂😂😂😂😂😂❤❤❤❤
😂
Run ooo 😂😂😂😂😂 your husband go give you upper cut
I go collect daddym for hand😂😂
So funny 😂😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣🏃🏃🏃🏃🏃
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂🎉🎉🎉❤❤❤
Lilly na you find trouble expect your body odor😂😂😂😂
😅😅😅😅
Na two of una mouth dey smell 😅
If i hear 👂
You want to use me and console her😃😃
Please leave daddym alone o
😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅
Lily who do you this i don laugh tire oo leave daddym alone oo
I don’t know who do me this o
😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 i which i know how to share on my community 😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣 who do you this thing 😅
Am lost at this point
🤣🤣🤣🤣
😂😆
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
🤣🤣🤣🤣atokwam taaa
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂my belle ooooo
Chai sorry Asam
😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄😄
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
I don laugh tire indeed you have a good husband, is not every man you can prank like this and still post that video.
😂😂😂😂
😂
Lily oooo
You use spray to cover body odour, hahahahaha
Chai e enter
Laugh want to kill me here
It cannot kii u o
Another banga
First here 🥇
🤗
lily Abeg leave daddym alone I know want laugh piss for pant abeg
Pls go piss for toilet 😂
Two of na whona mouth 👄👄 di simle
Reporting for viewership 😊
Lily who send you to console her oo daddym fire back
Haha 😂
Him really fire me o