How she take finish potable... only one thing among all waiting potable talk don finish her life...saidaboj##saida boboje, the boj na boboje to potable base on rhymes 😅😅😅
It’s a pity. Saida is fighting for women while she is still a child. Where did she get her own experience from? How many kids did she get? Womanhood experience is different from sisterhood,bruh.
But guys honestly I no know watin consign portable with saidaboj matter oh Portable just dey gather plenty enemies to him self First Zlatan Davido Saidaboj In just one day haba na WA for portable oh I 😅😂
Portable na alabosi(Hypocrite) shebi him say e no fit live for lekki, now him don dey run mouth since wey e buy house for island. Mtchewwww, na only broke man go tell you say garri na him favourite 😂
Shut up there wetin you know, broke nigga leave portable make he finish all this useless people wey no fit respect there self, you no fit friend guy wey no get 20 million for account, the born you rich, how much your dad get before he marry your mama, stupid girls go still Dey listen fuck you all,portable all the way 🍾🍾
THANKS FOR WATCHING ❤️
LIKE ❤
SHARE ❤️
COMMENT ❤️
SUBSCRIBE ❤️
I stand up with you portable,, this Saida just de scatter young ladies mindset... Awon oloriburuku.. people go support Saida werey.
Saida finished portable.😂😂😂😂😂
Shut up
One toto, 67 users. Make this girl leave portable alone oo
😂😂😂😂Saida will not kill me ooo
She get PhD for Roasting🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥
🤣🤣🤣😭😭😭😭😭😭😭😭🤣🤣😭😭😭
Portable go and beg her. Any time you vex any man I go report you to Saidaboj
Portable finish talk😂
How she take finish potable... only one thing among all waiting potable talk don finish her life...saidaboj##saida boboje, the boj na boboje to potable base on rhymes 😅😅😅
I think Saida should be an advertisement for unknown estate.... Portable go finish you
I just love this girl saidaboj! Saidaboj don finish potable! Potable please go and sleep
Portable don finally meet him match way shame no dey catch 🤣🤣🤣😂
You be idiot
I laughed tired…. Naija is a cruise….
madness dey learn . abeg the lady is sound joor
Saida Queen 👑 👸
❤️❤️
Portable is causing a lot of problems in. The entertainment. The guy need sanction. Illiteracy is baad
Is Portable from a rich family? Why mocking her family background! Thanks to this young girl doing everything to say bye bye to poverty.
Portable should go and face his house,
Saida just dey talk rubbish, portable was more direct and him yab made more sense. This Mugu is just ranting
Saida b'obo jé😂
😂😂😂🤣🤣 she really finish Portable
Portable make sure you collect money from saida be you do James give himoooo
Facts 'woman way da spoil woman"...
Saida talks off point.
who be Saidaboj
Portable scattering industry left right
Correct 😅
Saida is crazy ......
This girl supoose marry portable
😂😂Now she will come for you ooo
It’s a pity. Saida is fighting for women while she is still a child. Where did she get her own experience from? How many kids did she get? Womanhood experience is different from sisterhood,bruh.
infections kwa
Portable level is bigger than your whole generation Saida so shut up.😂😂😂😂😂
madam go and listen to brotherhood
Potable own too much, na every week hin de get enemy
Is SHE A Poet?
But guys honestly I no know watin consign portable with saidaboj matter oh
Portable just dey gather plenty enemies to him self
First
Zlatan
Davido
Saidaboj
In just one day haba na WA for portable oh I 😅😂
Na clout chaser
Portable na alabosi(Hypocrite) shebi him say e no fit live for lekki, now him don dey run mouth since wey e buy house for island. Mtchewwww, na only broke man go tell you say garri na him favourite 😂
Shut up there wetin you know, broke nigga leave portable make he finish all this useless people wey no fit respect there self, you no fit friend guy wey no get 20 million for account, the born you rich, how much your dad get before he marry your mama, stupid girls go still Dey listen fuck you all,portable all the way 🍾🍾
This girl is just shameless you advocate for who stop corrupting our young girls .
I can't even speak English properly 😂😂😂😂😂 Nigeria
Post your daddy 😂😂😂😂
The girl just day talk rubbish nii... she no even get point
You must have been laughing and missed many points
I support portable
Post your daddy and mummy first, I wan see something 😅😅😅
Wifi
Who is this lady ,saida i don't know her ,But i just knew her now because He talk too much, i don't understand what is saying
I swear
To be honest, potable own is too much haba, you are not only celeb now
i don laugh oooooooooooooooooooooooooooo
Street takeover
Which level this girl get😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Mad man don rubbish you
This guy is psychotic, obviously
Yeeeeeee
Mo fo oh
Portable
Oh por
Alao akala
I swear