El Corizo - OH LORD (Official Music Video)
ฝัง
- เผยแพร่เมื่อ 13 มี.ค. 2020
- Nigerian Fast Act ” Corizo ” Unleash another inspirational song for all good music lovers to vibe on and he title this lovely tune ” Oh Lord ” . Although they are a lot more about this song that we would really love to talk about, but due to the fact that we know how urgent a listen is important at this point, we’ll let you take a listen and do the talking yourself.
Download Audio Here : www.afronaija.com.ng/download...
Instagram - / el_corizo_
Music in this video
Song Oh Lord
Artist El Corizo - เพลง
Who's here 2024?
I'm here 😂😂
I pin
I'm here ma Niga! I miss this boy making music sm
We dey😊
We here
still listening 2024 ❤💫
ESAN people gather here ❤❤🎉
Uromi show love 💓
Abeg wetin be em IG name?
@@ozorchimaobi663 el_corizo_
Na uromi I dey like this 😂😂
Love 💘 always
We are here for him full time ❤️❤️❤️❤️uromi
Uromi blood show love 💓
Uromi to the world one love
When you hear the name Carrizo 🔥🔥🔥
Here we are again listening 15 MAY 2024
52K views OH LORD I pray this reach 1billion views. This song is a hit.🙏🔥🔥🔥🔥
Almost 1 million views
Presently over 1M views
No be say we nor know the shortcut but we nor wan ball for 2 years, that's d spirit
Bomb not ball
@@9INETI9INEit’s ball oga
Uromi boys dey with you bro 🙏
I swear, I don dey find your music tire, I no know how u use burst out for my TH-cam today, didn't know you have TH-cam already, I'm proud and happy man
Uromi boyz gather here to show love 💘 ❤
We dey with you
Nah we da here
I no b uromi boy but two sidon near me hear like this wafftown to the world
@@ebohson5312 0:27
@@ebohson5312 0:33
Vasa Moni No fit Buy Benz....🤩🤩😎 Who get Office for Accra Still Dey Bomb ooo**😎😆
God bless you bro from Russia 🇷🇺
Brother man you the best bro ✅✅💯💯💯
Take my question paper now, begin answer my prayers, Drop your blessings like bomb make e begin scatter my area!!
this punchline na🔥
How's here again after watching multiple times?
I'm still here 2024💜
Waiting u believe go favour u ( highest)
Na we Edo boys dey stream this jam 🌀⚛️☀️🎤❤️🤘
Boys dey vex, See the way uromi boys dey worry ooh, their money long u go think say na lorry ooh
i swear..dat line burst my head
Uromi oyeee 💥💥
@@ohonsiowalengba9831 high star
th-cam.com/video/j7Ad5IT90No/w-d-xo.html
I swear
If you are hearing listen to this .you are a legend elevated 🙏
Oh lord Corizon don talk my mind ooo 😢
That year for HK 😢. Well, thank God.
Edo disturbing the music world 🌎❤🎉
More heights ♥️
Corizo ohh u dey bust my Head with this game🎶
Alaye I Dey wait for more video oo
OG keep winning bro 🏆. Grace 💯
You're the best 👌 👍 😍 🥰 watching from Italia auguri
Just sipping some cognac while listening to ur songs. I have never been connected with a Nigerian artist like before l. Expecting more songs from you
CORIZO ❤
IT'S YOUR TINE TO SHINE BRO 🎉
TAKE OVER THE WORLD
I BE YORUBA BOY BUT I ENJOY YOUR VIBES WELLA ❤
Good and motivated you are my fan forever
Elcorizo to the world
I call this one the street Lord’s Prayer sent to us through corizo,dis na fire 🔥🔥Jam also looking forward to work with you bro 👍💯
Can't wait for you to go mainstream, Simply awesome
One love Corizo
Im kontrolla ,,carizo nah gee...ichala guys dey vex... Im greeting from Italy with my guys ✔️✔️✔️
This Young souls are amazing , I'm so proud of this guys fr fr 💎💎💎💎💎💎💎💎💎💎💎💎💎👑🐴
Nice one 🤝💚💛🖤💜❤🤝🖤
Na man you be bro
This guy is very good god please let him get a lot of people who is going to help him
Bro. Me no know about corizo before. I swear down. Na one of your song.. run am For us. .. carry me come reach here. Na God go bless u Blood. Your lyrics they enter head.. you dey go far.. I don see am bro.. I go follow you now. For all your platforms... You dey talk person mind.
Paul Asem like seriously brother him Dey talk person mind I Dey tell u boss 😅😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
th-cam.com/video/j7Ad5IT90No/w-d-xo.html
Corizo n.a. best rapper so far
Me too oooo lol
@@ekosprecious2984 Oga Erigga dey oo, and i sure say Erigga na e mentor for the game self
I never slept.....listening to your songs since 11pm
I don too bomb like a terriorst ❣️🔥🔥🔥highest motivation
My real man 4life
Grace go carry you reach the end 🔥🔥💯❤️
Uromi to d world
Uromi boys da worry oh 🔥🔥🔥🔥
No be say We no know shortcut, but we no wan ball for 2 Years, Papa giving us wisdom....
Came back for this classic
The best I have seen so far👌👌
Benin to d world
dont give up bro the street is with you. Edo Boy
take my question paper now, begin answer my prayers, Drop your blessings like bomb make e begin scatter my area!!
this punchline na🔥
God bless you brother forever 🦸♂️👑
Up Uromi for life, up up we go ,guys momce Don Try abeg show love to mother's
This guy is heading somewhere more wave bro 👊 higher you I pray
You're going platinum ✊
Uromi boys we never give up
Normal level Bros coast clear
She drop one she go drop again....wetin you believe go favour you❤👑🤟🏻
Na Tradition 👌
A men
Tradition na must
This man 🔥🔥🔥🔥🔥
Na only you fit make me listen to 9ja jams
More grace
UROMI boys deey para🔥🔥🔥 🔥
Uromi boys da vex oh dope lyrics
You're the best Bro i really love this song
Uromi dey here so wey my brother sss
El corizo💥💥
❤
Respect
Oboy long time Corizo
This your song na head burster
El Corizo! I like your punch line! it make sense. I'm still expecting more songs from you
Benin 2024
Na the Uromi blood go make you go far blood
Corizo my gee😊😊
Daddy God help us oooooh 🥰 l love this song 😭 this song make me cry l too ❤️❤️ the song
i cant have enough of this vibes.. el corizo .. U-TOWN worry like mad sha
Greetings to Corizo, i really love this guy
Corizo deserve an award,to me na him be best rapper
I don watch this video 3 years ago
I come back come watch am 10 times again 3 years later 🥹 🔥
Waiting you believe go favour you
full force
You're gonna get to the top bro, this song hits hard ❤
No ever tell God for jotam down, sweet music but mind you're words, carizo for life, street gospel hit
Oh lord I wan see changes for my life this new week like geh wey dey puberty stage💥
Doing great corizo you're wonderful more grace
🔥🔥👌
Corizo punchlines dey shock dem..u too good abg
GOD BLESS YOU BROTHER MORE WINS
One love brother
Nor be lie brother 🔥
Respect corizo,u get mouth
More Grace,Edo blood
More Grace 🙏🙏🙏
So much motivation 🔥🔥🔥 🔥
More grace bro
Oh lord father
More grace 📢❤❤❤❤good Vibes. I am in
More Grace brother 🙏
Corizo na bad guy no true or force that one na fact 👌
Never gets old❤