I'm leaving this comment here so after a month or a year when some 1 likes it, I get reminded of this song....this really feels like i told you to sing it for me!!!
Last time wey I go check Nobody dey, na me face my problem (problem) And I dey face my fear, I no fear (I no fear) Make hustle pay and we pray for good health (for good health) If dem wan talk, make dem talk (make dem talk) I go rise if I fall (if I fall) T'oba ti ni 'gbagbo, gbogbo nkan t'ole l'oma soft Shebi na the boy wey dem they talk? (talk) The same boy wey dem pour dirty water for hin face Abi ohun ko? (abi ohun ko?) Omo ti gbera tan Una wan dey relate If dem wan talk, make dem talk I go rise if I fall T'oba ti ni 'gbagbo, gbogbo nkan t'ole l'oma soft, ahh After sinnin', we pray for forgiveness We don dey give them a long time ago Na when dem go con hear? Everyday and night we dey find the dough Heavenly Father, abeg Ko d'igba tinba ti ku Before you remember say the boy dey pray Tete bami shey E don tey wey I dey pray (e don tey wey I dey pray) I don do things wey you no like true true But, family dey wait (family dey wait) Joor, ma jen shey lasan I must make am by force E no go good at all If dem ask and I no commot, ah It's a must Make I get that money, make I blow (make I get that money, make I blow) It's a must Even, if e never plenty at all It's a must K'omo olope sha ti gbera tan (k'omo olope sha ti gbera tan) It's a must K'oma ri mi k'oma shey "boss", ahh (k'oma ri mi k'oma shey "boss", ah-ahh) Make money enter (amen) Make e better (amen) Ori'bu, back to sender (amen) Emi o fe suffer (amen) K'owo wo'le l'otun l'osi (amen) Make e plenty (amen) Every Sunday k'ashey spendin' (amen) Say, one time make e plenty, oh-ah-ahh After sinnin', we pray for forgiveness (ya-ya) We don dey give them a long time ago (oh-lo-lo, oh) Na when dem go con hear? (wah-wah) Everyday and night we dey find the dough Heavenly Father, abeg (abeg oh, joor) Ko d'igba tinba ti ku Before you remember say the boy dey pray Tete bami shey (bami shey) E don tey wey I dey pray (e don tey wey I dey pray) I don do things wey you no like true true But, family dey wait (family dey wait) Joor, ma jen shey lasan I must make am by force (I must make am by force) E no go good at all If dem ask and I no commot
Headies no dey see all these kind meaningful songs to give award????it's really sad they prefer d other type of music in naija.. All T dollars songs are meaningful..yet dey ignore him but on God..he's gonna rise and shine ❤️❤️❤️❤️💯💯💯💯✈️✈️✈️✈️✈️
There is something so special about this song😫🤲🏾❤️....from the first day I heard the song till now,the video ah the song touched me 😢 I pray for more grace T DOLLAR🙌🤲🏾🙏🏾❤️
I'm leaving this comment here so after a month or a year when some 1 likes it, I get reminded of this song....this really feels like i told you to sing it for me!!!
Always promoting Rise and our father on my status,one love from Ghana 🇬🇭
Good of you bro💪🏻💯
How many people are on your contact list
@@mololuwaoguntoye3520 Wetin be this 😂
Can you invite me to Ghana
Tdollar fans should gather here oo 👍👏
Ghhg😊
😢😢 I'm a Ghanian buh this masterpiece dey heal me😢😢🥺🥺🥺
Get Olamide on this and go world wide❤
Great idea
Badosneh
T Dollar and TI Blaze on a sound won’t be bad. I love this two
Atelew breda🎉🎉😢😢
Heavenly Father abeg !!!! Let this boy continue to succeed 🙏😩 I’m addicted to this jam 😩😍 much love from here all the way from first gate Ikorodu 🥂
Always resist the urge to drop your location online.The world is evil
Solobo gate
Ghana is jamming to this song bro🇬🇭
💥💥💥
💥💥💥💥
❤️❤️❤️
🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭
🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬
Last time wey I go check
Nobody dey, na me face my problem (problem)
And I dey face my fear, I no fear (I no fear)
Make hustle pay and we pray for good health (for good health)
If dem wan talk, make dem talk (make dem talk)
I go rise if I fall (if I fall)
T'oba ti ni 'gbagbo, gbogbo nkan t'ole l'oma soft
Shebi na the boy wey dem they talk? (talk)
The same boy wey dem pour dirty water for hin face
Abi ohun ko? (abi ohun ko?)
Omo ti gbera tan
Una wan dey relate
If dem wan talk, make dem talk
I go rise if I fall
T'oba ti ni 'gbagbo, gbogbo nkan t'ole l'oma soft, ahh
After sinnin', we pray for forgiveness
We don dey give them a long time ago
Na when dem go con hear?
Everyday and night we dey find the dough
Heavenly Father, abeg
Ko d'igba tinba ti ku
Before you remember say the boy dey pray
Tete bami shey
E don tey wey I dey pray (e don tey wey I dey pray)
I don do things wey you no like true true
But, family dey wait (family dey wait)
Joor, ma jen shey lasan
I must make am by force
E no go good at all
If dem ask and I no commot, ah
It's a must
Make I get that money, make I blow (make I get that money, make I blow)
It's a must
Even, if e never plenty at all
It's a must
K'omo olope sha ti gbera tan (k'omo olope sha ti gbera tan)
It's a must
K'oma ri mi k'oma shey "boss", ahh (k'oma ri mi k'oma shey "boss", ah-ahh)
Make money enter (amen)
Make e better (amen)
Ori'bu, back to sender (amen)
Emi o fe suffer (amen)
K'owo wo'le l'otun l'osi (amen)
Make e plenty (amen)
Every Sunday k'ashey spendin' (amen)
Say, one time make e plenty, oh-ah-ahh
After sinnin', we pray for forgiveness (ya-ya)
We don dey give them a long time ago (oh-lo-lo, oh)
Na when dem go con hear? (wah-wah)
Everyday and night we dey find the dough
Heavenly Father, abeg (abeg oh, joor)
Ko d'igba tinba ti ku
Before you remember say the boy dey pray
Tete bami shey (bami shey)
E don tey wey I dey pray (e don tey wey I dey pray)
I don do things wey you no like true true
But, family dey wait (family dey wait)
Joor, ma jen shey lasan
I must make am by force (I must make am by force)
E no go good at all
If dem ask and I no commot
We must make am by force
Headies no dey see all these kind meaningful songs to give award????it's really sad they prefer d other type of music in naija..
All T dollars songs are meaningful..yet dey ignore him but on God..he's gonna rise and shine ❤️❤️❤️❤️💯💯💯💯✈️✈️✈️✈️✈️
Glad to be a part of this masterpiece
I see mad potential in this guy🔥🔥❤️💥👑
I watch this guy every now and then..So addicted to him. He is definitely a new star that just being born.
heat
2->th-cam.com/video/TuicMslyNs8/w-d-xo.html
This music nah confirm prayer point..I swear
Bro This Song gave me hope when I almost lost it.. Thank God For My Life.✌🏾
When you come to Ghana this is our new anthem 🇬🇭🙏🤲
Tears dropped out my eyes 😢 as I watched and listened to the music , omo this song they highly spiritual 🥺🔥❤️
I tell you bro 💯
No be lie bro
😢
Ajeh
I swear 😭😭
I too much love the Vibes in this song ❤️✨...it's very spiritual 😍😍💯🥂 Best music of the year 🎉
Been watching this guy closely.this another pure talent.trust me .he go shake the business.watch 🔥
Still vibing to this bro
Finally got that milli views🎉
Because of you, Asake and Burna boy I'm learning Yuroba💯❤️🇬🇭😊
Don't spoil our name, is Yoruba not Yuroba
Have you learnt it yet?
Any 2024 candidate
I used to be a fan but after listening to this masterpiece i'm an air conditioner now🔥🔥🔥
I see what you did there boss
There is something so special about this song😫🤲🏾❤️....from the first day I heard the song till now,the video ah the song touched me 😢
I pray for more grace T DOLLAR🙌🤲🏾🙏🏾❤️
E Dey pain me say people still Dey sleep on T dollar 😩 The Guy is good 🫶❤️.
Hello
Let it be know know I ejiogu chibueze Joshua was here on the 11 of December 2024 from Lagos Nigeria
Peace to the coming generation
You my boodlind king Abel says that using brother phone in doing this big wins bro 🎉🎉🎉❤❤❤❤❤❤❤❤❤
Imagine a small boy with this huge talent, but sadly no big artist want to support the small boy dream smh 🤦♂️
Greatest of all time 🙌 guy you too much joor , your song is really an inspiration to the hustle 🥺❤️✌️
Bro you are the best narrator of music ❤ I think if music was a human being it was you T Dollars
Waiting. Waiting. Waiting. BLueGzus is here. 🦅🦅🦅🦅🦅
bop
2->th-cam.com/video/TuicMslyNs8/w-d-xo.html
Soar higher boy. I love your songs and always play in my car all time all day. Much love From Ghana 🇬🇭 GOd bless you 🙏
I love the vibes on this Guy's tracks . I would love his combo with TI BLAZE
Honestly, this guy is talented. This song is a bomb. Much love brother.
I just love this song,so emotional 😢,Tdollae give me hope😢
As a Nigerian you can't watch and listen to this song and not LIKE IT!
Very talented young man..his song has been on repeat in my car for sometime now
Keep the good work my brother from another mother... Jah be merciful to us
Ase Edumare
This hit us forever
Only it if you understand what it means to be struggling and praying for success
Isha Allah
Can't get enough of T Dollar. Guy is outta this world love from Delta state. I don posses everyone with ya tracks everyone is T Dollar gang
i listen to this every time i want to be haappy ,to tell myself eveery thing will be okay soon
A clean and great video, kudos to those who shot it. T dollar ❤️
One of the talent we have in naija
This guy don go sign for record deal you get future pass dis record label.
T dollar, Zinoleesky, and Bella Shmurda.
You guys are my best
Can't lie he is my mentor. Shout out from CAMEROON 🇨🇲🇨🇲 DOLLER
Keep growing bro 🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬 we keep winning 🥇 it’s on repeat 🔂💯🫡
We proceed by force ❤
Representing Ghana 🇬🇭 🇬🇭 🙌
That is what God sent me
Love from GHANA 🇬🇭 T DOLLAR TO THE WORLD 🌎 great works
Going through a lot right now. Disappointment and expectations is killing simple man like me. Praying for showers of blessings.
Great video.. such an inspiration to the youth. Much love from Ghana 🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭
I'm here on 31/08/2024 saying......
I go make am for life,
It's a must.
T Dollar I Love You From Day1🖤🦅🇦🇪🇳🇬 You Doing Well
That’s my baby right there
I really like this song, strength to you ❤❤❤❤❤🎉
preacher steezeeeee 🔥 fw this bop big time !
Heavenly voice from the street 🚀👿
Chaii. T Dollar you inspire me. No bi lie. I listen to you every day. Sir fire on. We are behind come. Rise.
Much love bro u tight ✅ king 💞✌🏼
We go rise if we fall 🙏🙏
Même si Satan descend en personne, nul ne peut te prendre ton Talent.
More Blessing Brother 🙏👊👊
Abeg future Ibele abeg Dollar🙏🙏
Am grad to be part of this great song ❣️🥰 I have been waiting for it come out since
Success forever guy
Your song go be the new anthem
The guy is super talented❤️🙌😁
Zambia 🇿🇲
Much love brotherly ✅🔥
Over sabi boy❤️🚶🏽♂️
Hey
Weldon my gee keep it up ❤️❤️☑️☑️☑️
bop
2->th-cam.com/video/TuicMslyNs8/w-d-xo.html
I thought it was fire boy singing the first time I heard this song ..nice 👌
Even if e never plenty, If at all... This song ennnn, na hope giver
Bro I dey feel Am GOOD ONE
You too gang bro 💪🏽
God knows we are praying.. let be Godly.. not worldly..
Rise... baddest lyrics🎉..song full of confessions & hope❤. Nice beats. Can't stop listening 2 it. Luv u bro
Rise if I fall.... love from 🇺🇬
God bless your hustle man. Those people wey look down on you go dey halls your name one day. On God 🙏🙏
One of my fav
Billions Tdollar 💵 ❤️
Nice up bro 💯❤️✅
This one hit hard 🔥🔥🔥
Chaiii wetin this song dey do to my soul I no fit explain 👏🏾❤️🌹
Deep song 💥💥💥
one thing the youths should take away from this artist is no visible tatto, no dreds, no piercing, good dressing and e still blow
Talent 💯
🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭 is here
After sinning we pray for forgiveness 🔥
Hw far
My everyday song 🎧,T D much love,Nana YM from Ghana 🇬🇭
So emotional deep words love you bro keep giving us this kind of vibes
If you search and find this song...You just discovered something ❤❤
My favorite song from T dollar much love dear
I’m waiting for this official video since 😊😊❤
Welcome
Nasarawa here yhu too good ahbeg
Hello boss you music is so sweet ❤
T Dollar Dolllarrrrr ❤️
T dollar 🦅
Aftr sinnin we pray 4 4giveness****Raw
Ago Rise if I fall ❤️🤝
T dollar 🔥 Abeg come Ghana