This song then 2020 Omo I really cried 😪 it was not easy but look at me 2023 am big not just big but am bigger Put God in all u do, baba no go help u for anything God is the greatest am rich today is by God’s grace not baba
@@jongwookim1779de play😂💔 my guy wey use baba 2020 don broke long time ago now nah church him run go them pray for am now him don put God first😂 be wise sometimes the hustle de hard I understand but keep praying and bombing u go chest bro believe in God
Only God know watin I dey go through....😥 Any client i put for bill just dey run, I dey think many things like this but I just won go put hand for bad place...i just sey listen this song to calm my head 🤕
The message is deep 🙇🙇 “ Don't let desperation make you ” 😩 Currently my fav music video 😌 You can easily misinterprete by listening to only the audio tho...
This song then 2020 Omo I really cried 😪 it was not easy but look at me 2023 am big not just big but am bigger Put God in all u do, baba no go help u for anything God is the greatest am rich today is by God’s grace not baba
God is the greatest ✝️
@@unityogheneovoE don do am for u too my guy?😌💫
Baba still sure bro
@@jongwookim1779de play😂💔 my guy wey use baba 2020 don broke long time ago now nah church him run go them pray for am now him don put God first😂 be wise sometimes the hustle de hard I understand but keep praying and bombing u go chest bro believe in God
Anyone sure depends on your plug
i still come back and listen to this master piece every month.... because it keeps me from getting derailed
I pray God run am for all the hustlers out there 🙌🙏
Amen 🙏🙏🙏🙏
Nice song, I love it, good words, song with lessons
Still listening 😔
Thís song déy give me JOY I SWEAR
Only God know watin I dey go through....😥 Any client i put for bill just dey run, I dey think many things like this but I just won go put hand for bad place...i just sey listen this song to calm my head 🤕
😔😔😥😥I feel ur Paine broda,
E go clear bro. Just keep pushing
my fellow hustler. one LOVE💌
So talented
I love the songs
Hustler's anthem
Khontrolla 💥💯
Mad the music is just wow but bad influence 🔥🧢
kontrolla 🎉🎉⭐⭐🌹🌹
Good bro
Boss
Bro i am an artiste in Ghana
Let's link up @MANDEM_YOPIC OFFICIAL
❤❤
🔥🔥🔥
Hard bars ❤️
That's good bro
Dope
Bad man kontrola💯💣🔥
Omo e clear
this video can't get old
Bro Shere the video with your friends ✌️
Big lesson 😢
Too dope
🤝🤝🤝🤝 you are making sense
Woooow bro you deserve my subscription sir
🤝
Damn good bro
Mad jam 😊🚬💨💊💉🦅
I love this movie
Momcy I no get nah mama me I get
Controller to the world❤❤
You are spontaneous bro
We must takam bro 🇨🇲
This music is so touching 😥😥😥
Thanks 👍👍
❤❤❤😊
❤
I love ❤
The message is deep 🙇🙇
“ Don't let desperation make you ” 😩
Currently my fav music video 😌
You can easily misinterprete by listening to only the audio tho...
I swear
I can't disagree...lol thought he was talking to God.
🤩🤩😍😍😍😍💕💛💞
👋👋
Only GOD 🙏🙏
🤩😍❤❤💕💕💞
That year
😢
Kontrollar 😔😔 I need ur help 😭😭
Boss
2024😩🥺
2023 who's here
Shortcut to success video
😩😩😩😩😩
I swear 😓
🍇🍇🍇🍇💥💥🍎
Block him and band him , bad influence
The doctor say the chances na 80-20
Like if you're here in 2024
This is not music, bad influence. Not from God
You just called it bad influence, then you saying it’s not from God. Don’t confuse us Abeg 😂😂
Hustler's anthem