For those of you who don’t know how all this began: 1. VDM was on his own, Mr Jollof Made a video about some Bishop Guy and drag VDm for no reason. 2. VDM responds by saying Mrs Jollof is the man of the house that he should warn He’s wife(Mr Jollof) 3. mr Jollof responds by insulting Vdms Mum 4. VDm say Mrs Jollof wife sleep with people to get him political position. Important Note: Mr Jollof Started this. Situation is still on going……
Wetin dey delta state as a whole wetin dey Warri nothing every body dey delta dey roam about nothing no infrastructure wetin you won take boast about delta state as a whole
Let's be fair here VDM never insulted Jollofs Wife. He only called her to talk to her husband that's all. Jollof was the one who insulted VDM's mother so, let's say the way it is abeg.
Don't say what you dont know Abeg... Which one is two of them fit sitdon drink this night... Oga just talk what u know and don't narrate nonsense here....
Mr joloff dey laugh you for your language 😅😅 make you are clean with government money because he go shock you when VDM gets his appointment from federal government 😅😅😅😅😅
There's no rules in quarrel. The moment you call someone out you can not set a rules for what's to come back to you. To avoid anyone calling you or your loved ones out it's better you stay on your lane period! Peace ✌️
But why will he say product of a broken home.there are broken homes , single mum and dad's that raise their kids well..oo. please all these is uncalled for .
Watin Jollof post na the only project going on in Delta state for one yr in office. It's the fly over bridge construction snapped in different positions. Nothing is going on in Warri and delta state apart from the bridge. Na there I dey do shopping most times
Jollof you are jealous,,,😂 it’s obvious if you did your research you will know that cannabis is a drug and is prohibited by the law in Nigeria,,it is punishable by the law that you shouldn’t smoke weed,you act like you’re wise but you’re not! Na your type go lead put us for wahala because you go twist our constitution ,read your government bro you are not wise! Let him do onlyfans it’s fine he has the body he has the looks a lot of women love him and are willing to support him ,stop judging a man’s sin or vices when you’re sinning too,it’s not wise!! Verydarkblackman get sense pass you!
This video is not well arranged. Who attack first? Who left the stage of quarrel to attack relation first is to blame. Like Malaik... Said let quarrel be btw the two attackers not relation. For instance, if we are quarrelling and U abuse my mother or spouse, then we may fight and put in my statement that U abused my mother or wife and that was y I slapped U and I think that I will have an upper hand in the case BC of this.
I hate VDM because of his manipulation,what brought B-lord again now. So,you can't fight jellof without dragging another person into your nonsense talk.
Only fools blow the trumpet of VDM. If you are articulate and can think on top of your feet you will discern that he really is a waste of space and can easily see through his antics. What goes around cones around, in due time he will have to drink his own medicine in the shit hole called Nigeria
Country Dey turn upside down…. See wetin young men dey busy dey do…. Yoruba and ibo dey twitter and instagram dey fight each other….. Tufiakwa for that country….
For those of you who don’t know how all this began:
1. VDM was on his own, Mr Jollof Made a video about some Bishop Guy and drag VDm for no reason.
2. VDM responds by saying Mrs Jollof is the man of the house that he should warn He’s wife(Mr Jollof)
3. mr Jollof responds by insulting Vdms Mum
4. VDm say Mrs Jollof wife sleep with people to get him political position.
Important Note: Mr Jollof Started this.
Situation is still on going……
Oga odeh jollof-beans na jealousy over VDM go kpai u...Igbo smoker!!!
Jolloff pls say no to Drugs! It's not good for you.
Is this guy ok, so jollof will insult VDM's mother and you don't expect him to call his wife out???
@@Malaikandherlaikas na fool him b nah ! See tlk mother nd wife which one go pain person pass !!!!
@@ginaCharles-pb6bz mother of course
Brother you don dey change am oh, you first talk say wen una jam una go fight now you say if he touch you, you call the authority for am😅😅😅
Calling his mom alone is disgustingly stupid. Shebi na woman too born am
@@akopcoutinho dat jollof go Dey insult him mama nah ! Him just show am like dis .
See jollof yarns ..... Kai . The guy dey yarnnnnn!!!
This man thought he made sense, after starting trouble first
Na this one dem give SA?😂 You don dey take side...vdm no insult him wife now. You no caution jollof for insulting the guy mama. U dey fear am?
The igbo wen jollof dey game make am no just get sense at all
Insulting someone mom is bad this jollof is now to me useless
This jollof is just useless
VDM just expose this man true character, he said he has things on ground, Nigeria is by might this days
LoL 😆😆😆😆😆 Mr joloff go and sit down make we hear 😂😂😂😂😂😮😅😅😅😅😅
Jollof is a mad man
Wetin dey delta state as a whole wetin dey Warri nothing every body dey delta dey roam about nothing no infrastructure wetin you won take boast about delta state as a whole
Let's be fair here VDM never insulted Jollofs Wife. He only called her to talk to her husband that's all. Jollof was the one who insulted VDM's mother so, let's say the way it is abeg.
Don't say what you dont know Abeg... Which one is two of them fit sitdon drink this night... Oga just talk what u know and don't narrate nonsense here....
Nigerian and politics power. Chei Indian hemp and cocaine rules. I am sorry for my country Nigeria. SSA my foot. Shame
Oga vdm go beat u like small pikin
Mr joloff dey laugh you for your language 😅😅 make you are clean with government money because he go shock you when VDM gets his appointment from federal government 😅😅😅😅😅
U are fool he call VDM mama first
But why insult the mother ???
I like your take on this matter
There's no rules in quarrel. The moment you call someone out you can not set a rules for what's to come back to you. To avoid anyone calling you or your loved ones out it's better you stay on your lane period! Peace ✌️
You say VDM day dey visit police justice system everyday yes naa because that's our corrupt system naa VDM is doing well
Saying they should stay with the rules of quarreling is just ridiculous. Quarrel got no rules man, be it “area” or what ever BS.
But why will he say product of a broken home.there are broken homes , single mum and dad's that raise their kids well..oo. please all these is uncalled for .
@@gwenkhesto395 why u Dey go back nah! Jollof no get sense period !
U nor fit discipline the yahoo boy for that hotel na VDM u wan discipline 😂😂😂
Jollof close ur vdm pass u
VDM is still the best.
He's very mischevios man.
@@mercyeffiong6822dey play
I be benin boy VDM dey very wrong. Abeg make this thing stop we be Bendel. I like ur analysis my brother
VDM is not wrong at all, jollof started all these whole madness, you know VDM doesn't back down
Jollof started all these whole madness, you know VDM doesn't back down
vdm is not wrong, just shut up oga
Ratel gang you people should unsubcribe to this guy's channel
Watin Jollof post na the only project going on in Delta state for one yr in office. It's the fly over bridge construction snapped in different positions. Nothing is going on in Warri and delta state apart from the bridge. Na there I dey do shopping most times
Park well you be mumu jollof must collect for the Abuja sooooo
Your picture and kids de dere. Continue . Oloriburuku
Make him collect get sense abeg!
If I Dey fight person Bros any body go collect 😅
Na so e b nah !
Mr jollof na mumu, anywhere belle face
Jollof you are jealous,,,😂 it’s obvious if you did your research you will know that cannabis is a drug and is prohibited by the law in Nigeria,,it is punishable by the law that you shouldn’t smoke weed,you act like you’re wise but you’re not! Na your type go lead put us for wahala because you go twist our constitution ,read your government bro you are not wise! Let him do onlyfans it’s fine he has the body he has the looks a lot of women love him and are willing to support him ,stop judging a man’s sin or vices when you’re sinning too,it’s not wise!! Verydarkblackman get sense pass you!
Jollof igbo no good
D more u guys insult vdm mum ,d more d woman looks younger !Una no Dey see am !!!
The fair of verydarkman go make you get sense. Why en come post. Lol. Wetin en jollof dey do
This video is not well arranged. Who attack first? Who left the stage of quarrel to attack relation first is to blame. Like Malaik... Said let quarrel be btw the two attackers not relation. For instance, if we are quarrelling and U abuse my mother or spouse, then we may fight and put in my statement that U abused my mother or wife and that was y I slapped U and I think that I will have an upper hand in the case BC of this.
If u wan Dey claim senior ,u no go Dey ur Dey make small pikin no use u shine !
jellof people when don run things nor be better person....who you be
OH BOY SHUT UP, DEM WEY DEY CALL VDM MAMA NKO?
Wait ooo 🤔.
Y am I feeling he's trying to promote taking of Indiana herm 🤷🏾♂️❓
Wow, see role model 😢
Him mumu dey smell mr ssa jollof .
Mr jollof na local Dog .. ekuke
Jollof na you first say you wan slap VDM naa stop lying naa
I hate VDM because of his manipulation,what brought B-lord again now. So,you can't fight jellof without dragging another person into your nonsense talk.
Only fools blow the trumpet of VDM. If you are articulate and can think on top of your feet you will discern that he really is a waste of space and can easily see through his antics.
What goes around cones around, in due time he will have to drink his own medicine in the shit hole called Nigeria
Bros fight na fight na anything u fit use fit Bros .
Guy una SSA na rubbish 🗑 nothing un day ss
Oga relax
VDM don finish you
Even you na one of the problem in Nigeria truth be said
Country Dey turn upside down…. See wetin young men dey busy dey do…. Yoruba and ibo dey twitter and instagram dey fight each other….. Tufiakwa for that country….
Na you first say you go slap vdm naa
Guy who old full him self small pikin go insult,na money no dey buy wisdom make una leave vdm alone
Petson wey put mouth for pikin Matter go collect wella !
Make una vdm fans unfollow this blogger he a hatter of vdm supporting this useless jollof
Na mum both of dem b, senior no brain !
Princewill i love your part bro
Na that kind of thing they see you when you hear VDM with person have problem you go they happy get out fool
Very dark man na mumu