Omo lasisi is always angry 😂😂😂but na woos give me joy pass I swear he was just everything,came last to work from ayobo only to meet this kind of case Omo na to just Dey get joy after that traffic wey him face reach work and the one wey him go face go house 😂😂
😂😂😂😂
th th this video will make your day. Ki Ki Kindly like, comment and subscriber. Se Se See you next week!❤️😂
🤣🤣🤣😂😂
I wish next week is tomorrow oo 😂😂
I can't wait 🤣🤣
@@OFFICERWOOS weeeeeeee don doooooo am before weeeeeeee watch
He shoccccck u
@@olusolaabeiya me too
You wey dey manage #Olosho how you come be #CourtClerk? 😂😂😂
I thought DR. CRAZE was crazy, you see Lasisi 😂 oba awon were
Fans of lasisi like button ❤😂
Am here 😂 🤣 🤣🤣🇿🇲❤❤❤❤
Do you know if your father is your father 😭😭😭😭😭😭
😂😂😂😂😂
We need you in this episode 🙏💗😃😃😃
@@maxybnlseriously ooo
😂
I sight you my man...one love. Keep it real.
Who else thinks that Dezny will do great in one of this episodes? 🙂
I fit die out of laughter if he is featured 😂😂
I want denzy in this series
Oya mark attendance here as you are coming 😊
Dem need to judge that judge 🧑⚖️ 😂😂😂 na why he Dey Judge goat case how he go Dey play temple run 😂😂😂😂😂🎉
😅
😂😂😂😂😂😂😂lasisi have exhausted all the IF I MAY in the court of law 😂
If 'angry' is a person na Lasisi be dat. 😂😂
E dey quick dey vex 😂
This is the best comedy I've watched this week😂😂😂😂 i laughed so hard and loud 😂
I swr😂
Omo lasisi is always angry 😂😂😂but na woos give me joy pass I swear he was just everything,came last to work from ayobo only to meet this kind of case Omo na to just Dey get joy after that traffic wey him face reach work and the one wey him go face go house 😂😂
From Facebook
Hit the like button
It’s the seasoned anger of Lasisi for me 😅.
E dey vex per second per minutes 😂
The only reason why an at WhatsApp channel always daily.
Woos, my family loves you to the core. Whaalai, you're our ever best comedian.
❤❤❤❤❤
@@dansukolade9888 Normal
Matter wen una go settle for community town hall una carry am come court 😂😂😂
I go lie you 😂😂
May have finish!
Say it again 🤣🤣🤣
Lasisi with the facial expression 😂😂😂😂😂
Judge playing Temple run off me 😂😂
I shock 😂
I weak oo 😂😂😂😂
@@mimigold2419 😂😂😂
Omo I off 😂😅😂😅
😅😅
East Africa make we show love nah tanzania , na Kenya mpo jamani 🇹🇿🇹🇿🇰🇪🇰🇪
The head of judge dey play Temple Run😂😂😂😂😂
What court is this😂😅 Watching from GHANA 🇬🇭❤❤❤
😂😂😂😂😂😂😂You noticed that too eh ¿
Lasisi too Sabi this Comedy thing ajeh 🙌
In Nigeria Joy cometh by having data
Omo na dey judge wey dey play temple run be my own problem 😂😂😂😂
This Judge man sabi his role wella 😂😂😂
People wey well for this country no pass 2😂
I dey tell you
That me and you lol 😂
Them suppose arrest everybody for this court 😂😂😂😂😂
😅😅😅😅
Lawyer Lasisi don confess ohh
E b arm robber b4 he become lawyer
Like lawyer like client
I just wish this episode won't get to an end😢😢😢😢
Objection ki!!!ll you there ! LOL
U have finished all the " may I" 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
You have finish all the MAY in this court 😂😂😂😂
This comedy has made me laugh my head off😂😂😂😂
I love love it can’t wait for episode 2🥳🥳🥳🥳🥳🥳
Damn it, see case files abeg 😂😂😂😂 the Judge play game got me 😅
I love how Wo wo wo woos dey shine teeth 17:52
Lasisi Elenu no go kill me with laugh 😂
My lord,my honorable leader,my pathfinder,my adorer i say wither me 😂😂😂
See as you dey whiny your lord 😂
Chaotic combination of crazy people🤣🤣
Make they just pack all of Una both the crew go yabaleft 😂
I don't drink beer, I drink ogogoro. 😂😂😂😂😂
How can judge enter court before clerk 😂😂😂
Omo, I love this master piece, please give us more
In Dr. Craze voice "you have finish all the may in this court"
Omo that line Crack me😂
This one wey clerk dey stammer,how many hours court go take sit??
@@SuzanneEnato-no1mh aaaaaaa
@@SuzanneEnato-no1mh 😂😂😂😂😂
See as woos dey use them laugh😂😂
Officer woos family we are here together with big woos
Enjoying from Zambia 🇿🇲 to
Omo Lasisi get proper kolo for head 😂😂😂😂 my belle oh...Egyptian Ruler inside court
This one enter! Looking forward to the next episode already🤣🤣🤣
This is too funny….l’m cracking up here 🤣🤣
Lasisi de always give me joy 😂😂
I can't stop laughing Jesus Christ of Nazareth😂😂😂😂😂🇳🇬🇪🇦❤️
Zamora too good mehn
See soundtrack na
Omo crazy officer woos, crazy peoples 😅.
You have finished all the 'may' in this court gat me fall from bed 😂😂😂😂
My adorer
Lasisi na case abeg 😂😂😂
Wetin be this?
Woos, why did I really anticipated this ?
It's unlike me for your movie
U park Werray put for here. U wan kpai us with laugh😁😁😁
Oh my God I laughed all through 🤣🤣🤣 make I no best so far 🙌🙌
Been staring at the time 🕡
Lol Lasisi na clown ... Craze just dey craze normally 😂
if Nigeria court is like this, I will be attending every weekend
i think woos should create a comedy court for real life issues
Lasisi and anger issues na 5&6😂😂😂😂😂
This lasisi just craze anyhow😭😂
So lovely. I loved it
😂😂😂😂😂God Abeg oo 😂😂😂
I nearly won say nah fake lasisi I dey see like this when him no ask for affidavit in the first place 😂😂
Omo abeg I don laugh tire wetin be this😂😂😂😂
I nor even know who werey pass,na lasisi,crazy clown..Infact na combo of ment🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Who else is watching at 8:47pm October 6th laying down on bed 😂
I'm watching at 8:47 but not PM lol AM
I am watching lying on my bed too😅
Nooooo 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣! Jesus you can't watch this without tearing up 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Finally 🎉😂
I love woos
Mark Angel and Dezny will be great in the next episode 😊😂
It's time already 😂😂❤
They have given judge high blood pressure 😅😅😅😅😅. Mad people everywhere
This people will not kill person 🤣😂 this too funny to watch once
This is so interesting 😂😂I can't wait for episode 2❤❤
My my my lord abeg rain go soon fall and I still Dey Dey Dey Dey go ayobo ooo😂
If I may..may I say this is the best video I have seen on TH-cam this year..😂😂
They suppose hold ts LASISI ELENU down lolz 😂😂😂
I have never laugh out this loud all alone on my own the part that woos said "Mi Lord are you good?
We are Waiting sir💕💕
Everybody for this court the craze😂.
The judge
Clerk
Counsel
Prosecutor
Defendants
Audience..
Everybody just the mad😂😂
May the Lord God, Almighty in heaven, save all the goat’s 🐐🐐🐐in Nigeria IJNA.
Na officer woo laugh dey sweet me 😂
The Lord sef funny oh 😂😂
Just watching
Wo wo woos I love how the vawulence dey touch ur body 😂
#whatsappfamily
Omo this one 𝐒𝐰𝐞𝐞𝐭 me ooo 😂😂😂
Judge playing temple run 😂😂😂😂😂😂😂😂
Woos as Clark wahala 😂😂😂
I pray I become a part of your cast someday....
Keep being a source of inspiration Sir Woos ❤❤
Judge playing temple run 😂😂😂 got me and lasisi with the facial expressions hahaha
I pity Mr Lanre… him go dey regret him choice of lawyer 😂😂
I love this video I swear 😂😂❤❤
I’m one of his biggest fan….. RATEL ❤
Whenever I see Lasisi I must watch Lasisi never disappoint Lasisi fans show some love 😂
I already love the serie 😂😂
😂😂😂😂😂😂woos laff they make me laff the more o 😅😅😅😅.. Woos thank you o😅😅
This is so wonderful 😂😂😂
😂😂😂 ara agbala judge
Una don make judge mad..make judge kuku declare war for court
Please make more.
Ar want see the olosho hotel own😂😂😂😂😂
Lasisi❤ with anger issue😂😢😅my belle ooooh
Both the two lawyer's are mad and crazy
My lord dey busy dey play his Street chaser