He didn't come for peace because he likes peace. He came for peace because he knows he didn't stand a chance. Na u be fool to dey talk rubbish. U be Aye, stop sounding reasonable because u re not. Werey dey disguise. 😂😂
Una wa be ayes don dey act like better people no be same thing happened for ogwashi 2010 or 2011 i no fit remember the year again wa Vikings play una 5_3 and una call for peace talk and Vikings hoping say na peace talk dem dey come for D1 come without arm na so ayes open fire on Vikings and dem shoot Vikings D1 him carry dey bullets wound move head dem carry am enter ogume town for dat same delta state and ayes trace am go where he dey collect treatment drop am there abi una don forget dat sorry for Delta State na same thing Vikings still play for una as karma so mk una dey calm
Me na MF i have leave more than 7years before moving to asaba. You see that ph truth be told no frat fit war baggers for that ph just rest for this your voice record
Bill TV , u don f up , try dey confirm b4 u dey post , number 1 man dey Waka alone dey go for peace talk , as urself this question , 3 years ago Vikings behead aye there number 1 man in that same school and hang his head , he want with his men , so them no tell u say him slap baga , as the baga see am them run enter him and him squad him squad run leave am , u dey allow ayes dey paint stories for u , u no dey verify b4 u dey, tell those ur external say Vikings dey wait for them, we don pass the message across also , Bring the war vikings dey wait , also ayes too weak una believe external we no dey use external
Bill tv I'm disappointed in u. Na Aye VN be this. I will unsub from ur channel. Someone sent u this nonsense VN and u actually posted it, I'm disappointed in u. That boy didn't come for PT because he likes peace, he came because he knows that he doesn't stand a chance against Baggers in that school. Have u forgotten the last Aye vs Vikings war in Benin when Vikings peace talk matter finish, even pay for hospital bills despite the fact that the issue was a case of two fighting still Aye went and pulled hiy against Vikings. And u think u can threaten Vikings anywhere in PH? na JVC go trow them and their externals OVB.
All of una don full here dey talk rubbish because nah Aye dey at the receiving end , none of you even know the truth of what happened . Everybody come party to enjoy because peace dey the school before that incident but baggars came fully armed . Before you know it baggars attacked Ayes and Ayes knowing that they did not come with arms and stands no chance compared with the population of Vikings present they managed to escape. The number one man whose cousin is also a high ranked member of Vikings in the same school came back alone hoping that with the influence of his cousin they’ll not attack him but they did He approached the Vikings alone because he thought coming with his members will lead to more problem so he asked them to stay back. Whether he came because he love peace or because he knows he stands no chance against the Vikings all nah still to make peace . If Ayes attack first them go say Ayes start fight when peace dey, if them attack Ayes first them go still fine reason to justify the attack. At the end of the day una go claim to want an end to cult clash .
So this thing now wey u talk sweet u. Since u know Port Harcourt in regards to Vikings, them dey oppress anybody? So u think over 20 Vikings will be armed and come to a place when peace dey town? Does it sound reasonable to u? U no hear say him slap baga few days back? Bro get sense abeg
@@ViciousSorinaif you no get direct info no come online come talk wetin you hear. So he slapped a Vikings and still get the guts to waka enter their midst say he wan go make peace ? That was a lie by the Vikings to justify their action .He slapped a Vikings for over one week and Vikings never address the issue for one week. Make una no dey use sentiment in judgement. The ability to call a spade a spade nah em go fit help reduce this cult violence no be when your own group fuckup you go find a way to justify their action .
@@rezwanmirza4342 it wasn't necessarily him who did the slapping. He came as a number 1 man to probably settle things but saying the attack was unprovoked is totally out of it
@@ViciousSorina So an Aye member slapped a Vikings member and as Aye number one man he approached the Vikings to make peace and they attacked him with weapons you think it’s the right thing for the Vikings to do right ? I hope if someone slap an Aye member and Ayes now pull a hit because of slap you’ll still come here to justify the hit .
You go explain tire black bst Waiting una do for Benin last year after Peace talk you forget Una go continue to cry everywhere BG mean una world wide Keep crying 😂😂😂😂
As una feel say una many na so Ayes go day see una kill. Forgiveness is a sin to blackaxe. Make we enjoy the movie and see who go die pass..no much capping
t.me/+eKP9wK_I5nwyNjQ0
My telegram link to see more videos
He didn't come for peace because he likes peace. He came for peace because he knows he didn't stand a chance. Na u be fool to dey talk rubbish. U be Aye, stop sounding reasonable because u re not. Werey dey disguise. 😂😂
Una wa be ayes don dey act like better people no be same thing happened for ogwashi 2010 or 2011 i no fit remember the year again wa Vikings play una 5_3 and una call for peace talk and Vikings hoping say na peace talk dem dey come for D1 come without arm na so ayes open fire on Vikings and dem shoot Vikings D1 him carry dey bullets wound move head dem carry am enter ogume town for dat same delta state and ayes trace am go where he dey collect treatment drop am there abi una don forget dat sorry for Delta State na same thing Vikings still play for una as karma so mk una dey calm
Me na MF i have leave more than 7years before moving to asaba. You see that ph truth be told no frat fit war baggers for that ph just rest for this your voice record
This voice note don pepper me like this. See that mumu Aye for the VN trying to sound civil
Talk say MF no fit war Vikings for Ph.
AYE no believe in crowd
Lol, na Aye get this VN, why bill tv say na Vikings member dey talk?
Oga reach d title again u go understand better
Bill TV , u don f up , try dey confirm b4 u dey post , number 1 man dey Waka alone dey go for peace talk , as urself this question , 3 years ago Vikings behead aye there number 1 man in that same school and hang his head , he want with his men , so them no tell u say him slap baga , as the baga see am them run enter him and him squad him squad run leave am , u dey allow ayes dey paint stories for u , u no dey verify b4 u dey, tell those ur external say Vikings dey wait for them, we don pass the message across also , Bring the war vikings dey wait , also ayes too weak una believe external we no dey use external
Bill tv don dey mumu I swear to God😡
Mumu Short up social media war lord you fit fight war
@@TestedConnect-bf5ryu re a tested idiot😂
@@TestedConnect-bf5ry Tested iti
where is your evidence
First time aye dey on the right side. Vikings make una make peace or you will lose
Thanks you for say the truth
Bill tv I'm disappointed in u. Na Aye VN be this. I will unsub from ur channel. Someone sent u this nonsense VN and u actually posted it, I'm disappointed in u. That boy didn't come for PT because he likes peace, he came because he knows that he doesn't stand a chance against Baggers in that school. Have u forgotten the last Aye vs Vikings war in Benin when Vikings peace talk matter finish, even pay for hospital bills despite the fact that the issue was a case of two fighting still Aye went and pulled hiy against Vikings. And u think u can threaten Vikings anywhere in PH? na JVC go trow them and their externals OVB.
You are a full, are you preaching peace or war
@@JIBREALAKAGWU-nt7th learn how to spell correctly first😂
@@ViciousSorinasorry for that, but you can do the correction and take it to the bank
This guy nah ayes
You've been here making noise like a barking dog did you open a channel for him or did you ask you to be a cultist??
This guy no be Vikings
Vikings member This voice note na rubbish because this man is saying the truth
Vikings and Eiye too dey look for trouble, they always find Ayes trouble every time, i think they are jealous of Ayes
How this one take concern eiye? You nor know how many war wey ayes don start when peace dey town?
These voice not is shit
Vikings killed my brother that is innocent Wednesday last week and my other senior brother na Vikings ah swear touts full Vikings
Billtv na every VN you go they post, this VN fit course more trouble like thay eiye VN Alex HQ go post tag am strong message
I swear u be fool 😂
All of una don full here dey talk rubbish because nah Aye dey at the receiving end , none of you even know the truth of what happened . Everybody come party to enjoy because peace dey the school before that incident but baggars came fully armed . Before you know it baggars attacked Ayes and Ayes knowing that they did not come with arms and stands no chance compared with the population of Vikings present they managed to escape. The number one man whose cousin is also a high ranked member of Vikings in the same school came back alone hoping that with the influence of his cousin they’ll not attack him but they did He approached the Vikings alone because he thought coming with his members will lead to more problem so he asked them to stay back. Whether he came because he love peace or because he knows he stands no chance against the Vikings all nah still to make peace . If Ayes attack first them go say Ayes start fight when peace dey, if them attack Ayes first them go still fine reason to justify the attack. At the end of the day una go claim to want an end to cult clash .
So this thing now wey u talk sweet u. Since u know Port Harcourt in regards to Vikings, them dey oppress anybody? So u think over 20 Vikings will be armed and come to a place when peace dey town? Does it sound reasonable to u? U no hear say him slap baga few days back? Bro get sense abeg
@@ViciousSorinaif you no get direct info no come online come talk wetin you hear. So he slapped a Vikings and still get the guts to waka enter their midst say he wan go make peace ? That was a lie by the Vikings to justify their action .He slapped a Vikings for over one week and Vikings never address the issue for one week. Make una no dey use sentiment in judgement. The ability to call a spade a spade nah em go fit help reduce this cult violence no be when your own group fuckup you go find a way to justify their action .
@@rezwanmirza4342 it wasn't necessarily him who did the slapping. He came as a number 1 man to probably settle things but saying the attack was unprovoked is totally out of it
@@ViciousSorina So an Aye member slapped a Vikings member and as Aye number one man he approached the Vikings to make peace and they attacked him with weapons you think it’s the right thing for the Vikings to do right ? I hope if someone slap an Aye member and Ayes now pull a hit because of slap you’ll still come here to justify the hit .
You go explain tire black bst
Waiting una do for Benin last year after Peace talk you forget
Una go continue to cry everywhere
BG mean una world wide
Keep crying 😂😂😂😂