you no why this video no get views? na because of Iyabo Ojo she no get better character for real life. i pray go deliver her from the hardness of her heart
do a program like hk feature brainjotter and the rest . episode by episode and e go trend as long as brainjotter dey sabinus dey you also and more the video go blow
Three things I noticed from the Sinzu money chronicles is the fact that: 1. That drink no dey finish 2. He has never lighted that cigarette 3. Spending dey always lost for road. Because na every episode Sinzu dey call am but he no dey ever reach him house.
I came on TH-cam to watch simi ft ladipoe I like you but immediately I came here I see lasisi I quickly forget about simi 😂😂😂😂 I love ur videos bro keep it on 🎉
See ehn,na only Lasisi Sinzumoney skits dey make me stop anything wey I dey do to watch immediately even when I dey office.This is the funniest episode ever😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂Iyabo Ojo na fool!
E b like say una dey expect 50days and night rainfall baba. Lol. 😅😅😂😂😂. Where be the address make i run come join una so as e dey hot for Nigeria. God bless you boss
Sinzu Money don finally see God fearing wife.. Shey una go attend the wedding?
@@LasisiElenu men mount seh.... .. Spending...baba answer me joor😂😂
you no why this video no get views? na because of Iyabo Ojo she no get better character for real life. i pray go deliver her from the hardness of her heart
do a program like hk feature brainjotter and the rest . episode by episode and e go trend as long as brainjotter dey sabinus dey you also and more the video go blow
I dey come represent Sinzu Brand❤🇬🇭😂😂😂🤣🥲😅
@@Mindset-f1zthe Hk idea will be good, great idea
Three things I noticed from the Sinzu money chronicles is the fact that:
1. That drink no dey finish
2. He has never lighted that cigarette
3. Spending dey always lost for road. Because na every episode Sinzu dey call am but he no dey ever reach him house.
Nothing hurts like seeing yourself getting older without any progress in life may God change our situation this year 😮
Amen 🙏 Amen 🙏 Amen 🙏
Amen
🙏 Amen 🙏
Amen
Amen
Mama don turn your house to Noah’s Ark…….😂😂😂❤
😄😆
😂😂
I swear to God 😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂
😂😂😂
Trust me I too love this Queen mother . Queen mother and Kie Kie ❤❤❤❤
Sinzu needs to change his friends o😂 everytime he asks any of them to come over to his house, they never turn up😂
😂😂😂😅
Na club dem dey meet 😂.
They can never turn up 😂
😂😂😂😂 That's because the friends don't exist!!!😂😂😂!!
👊🏾🇳🇬👊🏾🇳🇬!!
Imaginary friends 😂
Spartacus I don meet wife. She go de wear school uniform for goat 😂
It's the names of the "babies"🤣 Ronaldo on a goat took me out🤣 and Asake catching strays is wild🤣
Which one be "sorrowful moments for the whole nigeria" lol😂
😂😂😂😂😂
Oh u heard that too?😂😂😂
😂😂😂😂
@onome3😂😂😂418
Some sausage for Zoro please... Sis Iyabo always nails it. Sinzu money, you too much.
for a G boy, shinzu dey quick fall in love.
The GOAT Ronaldo refused to leave 😅😅😅😅😅😅😢😂😂
😂😂😂😂
Jacuzzi.... Howfar where Spartacus 😅😅
Show face for once
She said she is a doctor, you didn't ask her what medical field she belong to 😂😂😂😂... She is a vet doctor oooo
mama kill the show ,once a soldier always a soldier .love you .
Na everytime Spartacus dey come ur house, but we never see am b4😂
I'm a Vet Doctor, I can also relate 😂😂😂.
A dey feel this episode of Sinzu money waaa 😂😂😂
Iyabo Ojo ,Nailed It , Good One Guys
Fans of lasisi, gather here let's laugh and appreciate our hero 😅😅
😂😂😂😂😂😂😂😂❤
For where be that?😂😂
Hahaha 😅😅
😂
Asake don collect 😂😂😂
I go turn am to bush meat 😂😂
I swear 😂
Lasisi light the cigar
Daddy zoro
Daddy asake
Daddy Ronald 😂
She go dey corporate uniform for goat 😂😂
I came on TH-cam to watch simi ft ladipoe I like you but immediately I came here I see lasisi I quickly forget about simi 😂😂😂😂 I love ur videos bro keep it on 🎉
Iyabo Ojo to Sinzu: you're Zorro's stepfather 🤣🤣
"Thank you daddy zoro" got me on the floor😅😅
Jacuzzi,Spartacus and spending no dey try for Sinzu at all 😂😂😂 make them show up if he dey call them for help nau 😂
All these Spartacus and jakuzzi wey u always dy call dy come my house . Dem never for one day come your house 😂😂
Lassis working boy content always crack me up 😂
This lasisi na werey 🤣😂😂
Iyabo Ojo and her newly done white teeth. She made sure we all saw it.
Seriously 😂
No mind her
She just Dey whine teeth like a fool
She just dey shine the teeth anyhow 😁
Lol
See ehn,na only Lasisi Sinzumoney skits dey make me stop anything wey I dey do to watch immediately even when I dey office.This is the funniest episode ever😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂Iyabo Ojo na fool!
If I nor follow this woman back to back she fit wear clothes for Chi Wawa😂😂😂
Interesting also funny well done🎉😅
Omo! Iyabo Ojo teeth white ehhn.
Whatever she did is so wonderful
Who else never see spartacus🙂↔️😂😂
We still dey wait for am
Me ooh
Na brainjotter na
4 things we no go ever see:
1. Spartacus,
2. Spending,
3. Jacuzzi and
4. The cigarette lit
The guy is doing well, Laisi is just a clown @@ThePlutokay
Iyabo make VDM no see say you do new white teeth ooo…..😂😂😂
😂
😂😂😂😂sobo😂😂😂😂
Which day Spatarcus/Spending/Jacuzzi go come house
Why you go park my Benz for that place
Lasisi you too sabi abeg😅😅😂😂😂
Anty iyabo too sabi 😅😅😅😅
Sinzu don see wife 😂😂😂 Iyabo Ojo just dey show us her white teeth
E b like say una dey expect 50days and night rainfall baba. Lol. 😅😅😂😂😂. Where be the address make i run come join una so as e dey hot for Nigeria. God bless you boss
15:54 iyabo say where is Jombozo,😂😂😂😂 lasisi don confuse mummy zoro..
Wetin be this Abeg 😂😂😂😂😂😂😂
Mama so you no see another name give this your baby na my favorite artist asake name you see give am 🤣🤣🤣🤣
my bele ooo 😃😃😃 so hilarious
Hahahahaha when I thought it has ended
I no know say u b principalities and powers 😂😂😂😂😂
Na the way lasisi de do e eye na de make me laugh 😂
Iyabo abeg no leave animal for that house, Lasisi go turn am to meat.
I can’t stop laughing 😅😅😂
😂😂😂😂😂thank you daddy zoro 😂😂
Oh my sweet heart iyabo ojo much love to lasisi for a nice combination❤❤😂😂😂😂
Doctor
Animal or Humans
Try dey ask ooo
Git be witch doctor sef
Ronaldo no wan leave him papa house again 😂
Sinzu na fool aswear 😂😂
Daddy zoro 😂😅😂😅😂
Lasisi Abi na Daddy zoro thank you ooo na so I dey laugh like crazy lady for here 😅😅😅😅😅😅😅. This is just so hilarious. Daddy asake 😅😅😅😅😅
Ronaldo bin no gree commot ooh. We for use am cook ogbono soup
G.O.A.T. 😁
Then nor dey ever see Spartacus and the cigarette you nor dey ever smoke am lazizi😂😂😂😂
Damn, Mama dentition os crazy good
Until Ronaldo came 🤣🤣🤣🤣🤣
You be fool😂😂 spending
Smoke keh?
Na bite this one dey bite cigar
😂😂😂
Ronaldo come see fine house werey no wan go again😅
Zoro ti ri le gbe 😅😅😅😅
Mama turned Sinzu money house to a whole zoo 🤣🤣🤣🤣 love for pet by force.. Daddy zoro daddy asake daddy Rolando 😜🤣🤣
Now this is Content🎉😂😂😂
Na d "ronaldo"off me pas 😂😂😂😂😂
This is incredibly one of the best
Jacuzzi 😂😂😂😂
😂😂😂😂😂this episode too funny abeg
No, No, No... This is the best of your skit I have watched. That lady is an actress ....... Wonderful 👍
Queen mother, always looking young. Love you ma
Na Messi be that😂😂
Best ever 😅😅😅😅😅😅😂😂😂 my baleeeee de pain me 😂😂😂😂
Principalities and powers 😂😂
Ajeh you no Dey cap 😂😂😂😂😂😂
cant stop lauging
This one bad and funny as well😂😂😂😂
Spending/Spartacus, follow me tuk!
Sinzu always carrying his friends along. 😂
Which one is sorrowful in the whole Nigeria 😂😂😂😂😂😂😂
Sinzu Money e no go bad if you wear school uniform for that snake now. Iya ojo and sinzu money was so hilarious.🤣😆
Grill the animals for Asun nah😂
Love from Mauritius island
Abeg na make we seee Spartacus,spending and jancuzzi
wow! named a rabbit Asake😅
I love this guy ooo see as u to dey creative
Lasisi is very funny🤣🤣
This Spartacus we no dey ever see😂
I too love lasisi 😅😅
Them suppose arrest iyabo sha 😂
Make we kno sinzu money & Spartacus na ahah 😂😂😂
Ronaldo no want 💚 go house again oo😂😂
One of my favorite episode ❤❤❤