Lasisi make this a series. E go go far! Use the woman as madam and another person as oga with teenage children wey go dey torment you. The story should center around them but the main character is you. 😅
I swear to God that ending was what I was expecting from Lasisi...omo you wan reduce my salary bah? Before you drive me mental I will literally drive you crazy😂😂😂😂
🤣🤣🤣🤣Lasisi no dey ever calm down. I just knew that his salary would be reduce but e no gree him madam talk quick. He just kept interrupting and thanking God for talk wey him never know where e dey go.🤣🤣 Madam, as for you, na leg you go take complete the journey.
Na una talk say make we no gree for anybody this year. Abeg did I go too far? 😡😡😡
not at all
No oo😂😂
You do well my man 😂
why you do die with am🤣🤣🤣
You no even go far at all😅😅😅
This man is an Uber driver, tour guide & therapist all combined in 1 😂
also shinzo money
@Lasisi your wife nah actress ohhh..
Thank you for giving your wife the platform to showcase her talent. Good job
she's Michael Jackson Badd🔥🔥
@@bestabi10 abiii
They’ve been doing this together before they tied the knot
Lasisi make this a series. E go go far! Use the woman as madam and another person as oga with teenage children wey go dey torment you. The story should center around them but the main character is you. 😅
The way Lasisi wears every character perfectly, u’re an actor OG
I miss Spending, Spartacus and Jacuzzi 😂😂😂😂
Swears
As per their fellow Yahoo boy?
@@masterlightjames950stop this…
Also with me
Yeah..
i love the way he shouts "Spending!!!!!" 😂😂
"If you not fit tell am, I go help you tell am." was played more than the skit itself, I don't know why I'm crying.
This guy does every character perfectly. Talent personified
He wan drive the woman crazyyy 😂😂
If both of you dey watch this skit for your room. Laugh go wound una with your daughter 😂😂😂
❤❤ love this couple
Top-notch acting🎉🎉
Spartacus! Baba follow me talk.
Mama wan reduce my pay o😅😅😅😅😂
😂😂😂😂😂😂😂
Wooooow......Who else noticed that lasisi wife is such a talented actress ?? 😮😮
Yes very talented
That is the wife
I swear to God that ending was what I was expecting from Lasisi...omo you wan reduce my salary bah? Before you drive me mental I will literally drive you crazy😂😂😂😂
Spartacus come see ooo…dem wan reduce ya guy salary😂
Spendi were you dey😂
😂short of fund
Jacuzzi nko, 😂😅
Where him dey na
Una no go kill me😂😂😂
25k and she still had to say it while you're handling the wheels 😂😂
A lasisi you suppose ask your madam whether DJ dey around when she talk that 25k😅😅😂😂
Kudos to you and your wife…..🙌🏼👏👏
I love the fact that you can play any role. Is necessary to show your skill and nuances.
Spedi….. Spartacus pick call dem don reduce your guy salary 😂😂😂
😂😂😂😂
Is the way he used his leg to push the bag for me 😂??
Let me laugh again 😂😂
Am.still laughing 😅
Lasisi my fav comic ....very talented actor & comic
Madam you’re very wicked 😂😂😂😂. The way the spirit of Spartacus + Spending enter Lasis ehhh 😂😂😂
Chai, Shebi I for wait till Dem bring light before I watch this one, I don dey sweat now 😂😂😂
Lasisi is an angry bird. 😂😂😂you’re too good
Lasisi you are getting me cough medicine because my laugh don turn cough 😂
From IG to watch the full video 😂😂
Lasisi and whala na mates😂😂😂
Oga you sef too dey talk😅
This guy is good. You put a lot of work on your videos and I appreciate you for that. Big fan from Liberia 🇱🇷🇱🇷😅
Is that Liberia flag 😂
No be the woman wey get scruchs 😂😂😂 be that for chronicles of sinzle
When Devil wan do you strong thing, na who near you he dey use 😂
“Shey you wan dey whine me ni, for where be that” 😅❤
I never watch the video I don dey smile 😂😂
Ohh that's his wife??? Lmaooo. Didn't even know until I read comments. Lol. Pretty pretty. 😍
🤣😂 who no go vex in that situation??!
Oga Lasisi , where’s zaddy and Nikky baby???
Lasisi, you too de "be" too much!!! 🤣🤣🤣🤣 Lasisi will drive madam into the bush!!!!
“Lasisi you talk too much”😂
You suppose add “did anyone told you that”😂😂😂
Untill her stinginess is exposed, she looks calm and accommodating.
More love lasisi
Spartacus Abeg bring tools come e don burst for here 😂😂😂
Chai dis one na from frying pan to fire 😂😂😂😂
Leggo!!
Madam you nor see weytin that guy drive for there? 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
this man is finally crazi😂😂😂
Lasisi no dey rest 😂😂😂
Lasisi you no go kill person with laugh abeg 😅😅😅😅😅😅😅
She for Kuku make Lasisi drive for free. Some people are wicked sha...
i laugh enter my mama soup eiiii Lasisi no go kill person with laughter...its the facial expressions for me🤣🤣🤣🤣🤣🤣
What of mama and papa gods power
This lasisi na werey 😂😂😂😂
lasis kadet..lol
Sinzu na you madam dey fall your hand
The real and the most funniest comedian,,, I respect you bro ❤❤❤
Angry man don crash Moto
From 40k to 25k what a progress 😂😂
Lasissiiiiii oooooooo😂😂😂😂😂😂😂
Na Spartacus character be this 😅
Nonso, you're wicked 😆 🤣 😂 😹 😆...
Wetinnn be this end ooooo😂😂😂😂😂😂😂
This man too good abeg...I don laugh tire...se hin wan kuku kill the oga...
I’m sure this bro go dey very humble for real life 😂😂😂
Lasisi the talkative
Madam I for help you select😂😂
Na so dem dey do here 😮reduce person salary 😢Lasisi i dey ur back for this one 😅😅😅😅
Omo if that work dey true true me dey fine o
My favorite skit maker
Oh my goodness, this is sooooo funny. Well done lasisi❤
Way Spartacus
The wife act pass lol👍
This is what you see when you have a driver who feels he is now part of the family.
They must sure adjust their cap before they open the door.
Cadet man 😅😅😅
You for put raise am raise am sound for ending 😂😂😂
Na to Kukuma end am for that road.
Mind the road Lasisisi oooo...😂😂😂😂❤❤❤.
oloribu 😂😂😂😂😂
When we go see spending, Spartans and jacuzzi. Meanwhile ur mind no touch ground for this one oo 😅😂❤
🤣🤣🤣🤣Lasisi no dey ever calm down.
I just knew that his salary would be reduce but e no gree him madam talk quick. He just kept interrupting and thanking God for talk wey him never know where e dey go.🤣🤣
Madam, as for you, na leg you go take complete the journey.
Lasisi what kind of dressing be that🤣🤣🤣
Lasisi werey😂😅. U Don go kpai madam. 😂😅
You for drive am enter trailer mouth😅
Laff wan finish me oo
She is lovely and sound so good
I support you for this one…😂… imagine the height of rough play😂.
💯❤ for you
Lasisi wahala banana island 1 billion is that true 😂😂😂😂
😂😂😂 no gree 4 anybody oo. We die here
Lasisi mapami na 😂😂😂
Person dey say 40k no reach am, u carry am come 25k, if Dem drive u go your graze, e no bad.
Brother u did d right tin, after all d praises when u give her she nor even add
I think say she wan add like 5k join for u ooo make e b 45k 😅😅😅😂
Madam wicked!!!
Hahaha 😂
No gree for anybody o😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Mad oo 😂😂😂😂😂
Lasisi, whalahi talahi,😂 your wife they give vibes of my former boss...😅😅😅.
This is a master piece
😂lasisi