Shebi una Dey see this bastard. I Dey ask am hustle wey him wan learn for my hand, shebi una hear the nonsense wey this idiot Dey talk. Haaaa na ogun ooooo kee your papa 😡😡
I think when they'll involve the police because of Brain Jotter's foolishness they should use BrodaShaggi, Officer Woos and Small Stout. This is going to be insane!! 😭😭
Thank you for bringing back this ‘working boy’ series. I was telling a friend that I’ll be happy if you do this and you did. Like before you didn’t fail, the performance was 🔥🔥🔥
I CANT LIE I USED TO THINK BRAIN JOTTER WASNT FUNNY BUT I REALISED THIS GUY IS SO FUNNY ESPECIALYY IN LONG EPISODES IM SURE THE INSTAGRAM MAKE HIM LOOK BORING BUT RECENTLY THIS GUY CRACKS ME UP MAD
e be like say Sinzu too get short fuse cause na small tin dey vex baba,,,, omo why u self go dey bear Chukwu Abuka for where maye dey! abi you dey mad ni
Shebi una Dey see this bastard. I Dey ask am hustle wey him wan learn for my hand, shebi una hear the nonsense wey this idiot Dey talk. Haaaa na ogun ooooo kee your papa 😡😡
Sinzu money😅😅
We need more of the combo ❤
Your working Boi is professional lol😂😂😂😂😂😂
My oga Abeg I wan learn yahoo 🙏🙏🙏🥺😔
Who else translates lasisi comment 😂
Best Duo ever in African comedy, i swear 🤣😂🤣😂
Brain’s provocations, lasisi’s reactions, priceless 😂🎉❤
It's always funny when brain and lasisi meet 😂😂
Lasisi is always an angry person while brain jotter is always relaxed and care free😂😂😂
And it's brain hotter that's always provoking lasisi to the highest level 😂😂😂😂.
Like eh... Lasisi will just lose his degree of anger management
“Shey na logistics company?? Na yahoo na”😂😂😂
This two is the best duo in the comedy industry. Who else agrees?❤
You have to be careful with these two so that you don't brake your ribs with laughter.
"shey na logistics company you dey do?" Brainjotter na werey😂
That look on Brian Jotters eyes when he first enter is epic . A stranger looking for something to survive . You got it 💯
Alexander Miller from Alabama living in St Louis Missouri 😂😂😂
Imagine this two being the president and vice president of this country 😆😆😆
Kasala go burst 💥 😂😂
Lol 😂e no fit happen
God forbid bad thing 😂
What kind of imagination is that
Omo
You really think out of the box 😂😂😂😂😂
Lasisi and Brain Jotter combo always make me feel good 😂😂😂😂😂😂
Brainjotter biological papa no fit watch this video... Lasisi don too curse the man😂😂
Haahahahahahah every small tin ur papa hahahahahah
I swear 😂😂😂😂😂
I think when they'll involve the police because of Brain Jotter's foolishness they should use BrodaShaggi, Officer Woos and Small Stout. This is going to be insane!!
😭😭
Jacuzzi no dey ever respond to your call??🤣🤣
These guys were made for each other. So loving their combination
Lasisi and Brain Jotter combo is the best ever ....every damn time! 😂 😂
Him way just dey learn work nah dey tell him oga say AZA SURE
Thank you for bringing back this ‘working boy’ series. I was telling a friend that I’ll be happy if you do this and you did. Like before you didn’t fail, the performance was 🔥🔥🔥
brainjotter can be humble pass humbleness and yet be sressing your life at the same time😄
Can't wait for the episode 2. This combo is dope
Brainjoter brings out the best in Lasisi's anger demeanor.
WHO ELSE LOVE SEEING THESE TWO FUNNY GUYS IN A SKIT❤️❤️❤️❤️😂😂
This 2 really make my day I love this clip serious
my favourite combo, brain jotter is mad original
This skit needs a million likes
You leave brainjotter alone, biggest mistake 😂😂😂
Shey you dey mad nii
Ogun go kee ur papa
These two curses reach 500 for this small video🤣🤣
Lasisi x brainjotter is always just a masterpiece ❤️
Brainjotter knows how to frustrate someone’s life while feigning ignorance
“na logistics company be this?” 😭😂😂😂
😂😂😂😂
I swear Lasisi you no go kill me, see my boss brainjotter 🤣🤣🤣🤣🤣
And na Alexander Miller be my name that time I wan learn work o.
God's powerrrrrre
I love the way Nigerians speaks their English words wooo nawao ❤❤
And we love u too😅
I CANT LIE I USED TO THINK BRAIN JOTTER WASNT FUNNY BUT I REALISED THIS GUY IS SO FUNNY ESPECIALYY IN LONG EPISODES IM SURE THE INSTAGRAM MAKE HIM LOOK BORING BUT RECENTLY THIS GUY CRACKS ME UP MAD
Nah you see am like that before😂 Jotter don bad no be today go and verify😂😂❤
The way only 2 of you made this video and it feels like 10 persons plus... it's awesome
“My beans go don”😂😂😂😂😂
On a serious note… say “No to dating scam”
Brainjotter was born to frustrate lasisi😂
Dope! Dope! Dope!
You dey very experienced in the game baba, you must be a working guy in real life 😅😅😅😅
Wey my Benz key lasann!🎉
Lasisi my guy i dey feel you waaaaaaa " I JAY"that word 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Nawa for u brainjotter, na opay you suppose give am 😅
Shey na logistics company b dis
lasisi and brain jottter combo is just perfect😂
Once I see this two na laugh because I know they no dey mach
Two of u dey always create dope skit
100000000 likes. Just watched a 3rd time.. Can't stop laughing and it's past 3 in the morning 😂😂 😂 😂 😂 😂
😂😂😂 Brain Jotter saying rubbish with a serious face is always legendary 😂😂😂
Lasisi is a great actor ❤❤❤
Brainjotter worse pass nemesis😂😢 I dey cry
This two combo is the best💯❤...i don use laugh wake person for my side😂😂
You dey forward 😅you won chop him mama
These two duo fit each other pa:
Person wey get anger issue (Lasisi) + Frustrator (Brainjotter) 😂😂😂😂😂😂😂
chukwuebuka emmanuel for client wey dey spain 😂😂😂😂😂😂
Na.lie... lasi done run street normally b4..... I swear
I swear
Dem still Dey run am no worry 😂😂😂
That is if him no still dey do am
Person wey just dey come learn work new nah him dey tell him boss say aza sure
I don laugh, my belle dey pain me oo😂😂😂😂😂😂😂😂
❤😂🎉😢😮😅😊😂😂 watching from kasama zambia 👀 🇿🇲 😍 brain 🧠 jotter you are always the great comedian
😂shebi na that bastard landlord for second street😂😂😂
Pls Lasisi we need brainjotter one more time 😂😂 he needs to be ft again
I swear lasisi done do fraud before 😂😂😂
Shift shift Elenu and Brain jotter what a nice combo
e be like say Sinzu too get short fuse cause na small tin dey vex baba,,,, omo why u self go dey bear Chukwu Abuka for where maye dey! abi you dey mad ni
When the new episode hasn’t dropped so you have to come and rewatch the old episodes 😂 because you just need to hear Sinzu Money
I LAUGHED ALL THROUGH 😂😂😂
NA WORK I CON CHOP😂😂😂😂
WHEN HE TOOK THE BISCUITS 😂😂
How many times you won talk "comot for here"?😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂...@lasisi Elenu need hit like 900k to 1m subscribers
LASISI Don do Yahoo before , e sure for me , perfectly acted
😂ekelebe never find me come, Na woozeyyy😂 I’m a working boy 😊🤭
😂😂
This 2 live in character Aje they just too good 😂😂
If anything happen to me hold this two guys 😂😂😂😂
This Lasisi don do yahoo before😂😂😂
Nothing you wan tell me
I swear😂
💯 😂
What are you?
Am a working Boi 😂😂😂😂
Working Boi go soon turn City Boi 😂😅
The moment brain jotter enter the house like this, 😅i started shouting fuck up oooo , fuck up 😂because I kuku know it will sha not end well 🤣🤣
I swear 😂😂😂😂
I swear this boy brain jotter is funny❤❤❤
Lasisi's acting is flawless
Both of you are the best comedians I swear
I really do appreciate this man called Sinzu, him too Sabi..
Chukwu Ebuka 🤣🤣🤣🤣 make I chuck ur eyes?
My bele dey pain me 🤣😀 i done laugh tire
Omo lasisi and jotter combo na fire
But normal lasisi na working boy
I dn talk am say if this duo like, mke them do 60mins skit 😢... I go still watch am finish 😅😅😅😂😂😂😂😂😂😂
" I wan dey under your dis tin " 😂
Omo nothing yu wan tell me. Lasisi na main working boi 😂😂
Omo I love your skits all the time with this guy...so pleasing and comforting bro....I love you lasisi to the core
😂😂😂😂LASisi & Brain Jotter is a best combo always ❤😂
See the mouth wey the werey take dey talk client 😂😂
Chukwuebuka Emmanuel 🤣🤣
We need full album from this two pls
How Alabama for USA and Antwerp for Belgium take relate? 😂
That part off me 😂
I really love the combination of the two❤
Me too❤️❤️❤️
Wow 😂 I've seen this like 10 times and it's still funny..Nice one
Wow
Sinzu money is back 😂🤣😂🤣
If I no break your leg make I no pick again😂
This COMBO is the best of all time 😂😂😂😂
Make them allow this two comedians rule Nigeria for just two years 😂😂😂😂😂
Ekelebe never find you come house before.
No be key I dey see so??? 🤣🤣🤣🤣
This two people are something else 😅
😂😂😂😂😂 na him go put you for trouble
Make unah no dey vex sinzu money nahhhh😢😢😢😢😢
These two can cause problem 😂😂😂😭😭😭
Who you say u dey follow talk? Lasisi had to ask thrice 🤣🤣...am not hear u, speaking out🤣🤣
E say e don give am e microfinance bank 😂😂😂😂
This men are my best, if i get this two as senior brother for house, i go hear am hot 😂😂😂