Oya drop your update. Where una papa Dey watch from? Me I Dey front of one restaurant where we wan shoot for Lekki Dey wait make dem open like this. Aje
I dey futa dey watch am. I always follow up on all your videos on sinzu money. I never chop oo but thank God for MTN wey dey borrow me card wey I dey use sub watch am 😊. Me I dey beg funds ooo 😂
Shaggi one of the best in this game, very dedicated and humble to his game, but na werey in reality.. i mean he's too full of himself in real life, he no go guve you face ..
Oya drop your update. Where una papa Dey watch from? Me I Dey front of one restaurant where we wan shoot for Lekki Dey wait make dem open like this. Aje
I dey futa dey watch am. I always follow up on all your videos on sinzu money. I never chop oo but thank God for MTN wey dey borrow me card wey I dey use sub watch am 😊. Me I dey beg funds ooo 😂
Sinzu I won learn wuzaa 😂
Watching from benin
Watching from Kenya,,,Nairobi
Finally, sinzu money wan change address 😂😂😂
True fan of Shaggi should gather here
If you want to see SPARTACUS, SPENDI & JACUZZI gather here, lets get 1k.... 🥂 🥂
If you like get it to 1M likes, you no fit see them 😂
Na so 😂till today we no use eyes 👀 see BRO SEGUN
@@obscurecynthiabroa segun 😂
Yes ooo....we go like see Spartacus, Jacuzzi especially SPENDIN!!!
*spending 🙄
Who else notice shaggy has been visiting the gym 😅
True fans of Lasisi please gather here
I now know Spartacus,spendi and Jacuzzi. If you wanna know them😅 gather here.
You haven't seen bra segun yet you want to see this ones lol
Hushpuppi is Jacuzzi
Naira Marley is spending
Odumeje is Spartacus 😂
You're the most underrated Nigerian comedian, baba you good.
If you are here because of Shaggi like button ➡️
Shaggi ❤
I have been waiting to see this two in this Room Omo Shaggi kill me 😂😂😂😂😂😂💔❤️❤️🌹
Na officer woos renain
I will come back to rewatch this video every time someone likes this comment
You’re just a liar
Shaggi you're a mumu man 🤣🤣🤣🤣🤣🤣 shaggi got me rolling on the ground with laughter.... how will your children see you 🤣🤣🤣
Wethin U wear for neck ? Na ice gold 😂😂😂😂😂
He Be like say that Spending no get work😂😂😂na evertime he always dey available to pick your call😂😂😂
Since I started watching this series, Lasisi cigar never ever light. 😂😂
😂😂
Never😂😂
I swr 😂
Yes na true e never light ham maybe e no dey smoke shaa
@@DerickAkinkunmi yea he doesn’t. Just for the set 😂
Shaggi standing up after hearing 30,000 dollars is hilarious 😂😂😂😂😂😂
Fr😂😂😂😂
BrodaSaggi fans give me like❤
Left eye right side can not see. I swear na real laughing sinzu dey laugh for that part😂😂😂
Who else notice say this guy nor dey ever light this e cigarettes 😂
It's so thrilling how he has got a lot of fans talking bout this spectacular act😅😅
"Even your gateman no know say I dey here" Shaggi 😂
Make shaggi no go fall sinzu laptop break ontop cleaning house 😂😂😂
Upon all the money that Sinzu Money has, he can’t afford to buy a working liter 😂😅
Shaggi: 10million dollars,
Sinzu Money; Na Jesus eye?
😂😂😂😂😂😂
Sinzu money think say him na tout him don see tout wey pass am 😂
Sha na everybody u dey teach Yahoo 😂😂😂
Efcc watching
Na Ooze lasisi call am😂
@BrodaShaggi: "I no won go front, I no won go back🤣🤣🤣🤣"
35 minutes of talking nonsense 😂😂😂😂 love it😂😂
SPENDI and JACUZZI is always just a phone call away 😂😂😂
Ẹ dey use the eye for "eye service" 😂😂😂😂
SINZU MONEY HAS MET HIS MATCH 😂.
I don dey learn this uzeeh small small, that phone call between client and biller was so funny 😂😂
Ode tell me..😂 You go let the client vex
@@Indomibamthat part really got me rolling 😂😂😂
I use it for eye service 😂😂😂
Sinzu money say na Biscuit bone sey Back
The calling part got me😂😂
Sinzu get anger issue oo 😂😂
Olohun this duo got me in stitches, I must have hurt my ribs laughing out loud. "I love that shey you dey mad niii part" 🤣🤣🤣
“Lion is a domestic animal”😂
Sinzu cigar no dey ever light 😂
Omo this broda shaggi Sabi Yahoo me self dey grab the conversation for the call😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Who dey feel chicken voice for background 👍
Omo you don go far ooo, which wan be you dey feel voice, omo una don go far😬😐😑🤨🤨
We've never seen or heard from Spending or Jacuzzi befor 😂😂😂
Shaggi one of the best in this game, very dedicated and humble to his game, but na werey in reality.. i mean he's too full of himself in real life, he no go guve you face ..
You finally brought Brodashaggi.... Best combination of the year
This has to be one of the funniest episodes from Chronicles of Sinzu 😂😂😅
More power to You, Lasisi💪🏻
Na this one go sweet pass. Two correct guys !!!
I Tell you 😂😂
I've watched this video so many times 😂 but I can't still get enough.
Brodashaggi you be craze😂😂😂😂😂😂😂
Why you no come dey press since?
Because I been dey work for press..🤣🤣😃🤣
This guy is a natural i swear😂😂
My joy with sinzu be say no matter how u annoy am him go still teach you work ❤❤😂
😂😂😂😂😂😂i laugh until tears started rolling off my eyes
The last part killed me😂😂😂
One love from Gambia 🇬🇲 🎉🎉🎉🎉😂😂😂😂😂😂
"Ice gold" 😂😂😂😂😂😂
The word “Baba you be fool” too funny 😂
Sinzu Money don add padlock for chain…
I feel say na back biscuit bone dey😂😂This two combo ❤️
Omo shaggy u nailed ur role 😂😂😂😂
Na Shaggi efor riro wey get sugar dey hungry me now self 🤣🤣🤣🤣🤣
Finally broda shaggi! Can't wait!!well done guys!!!
Heavenly Father I pray that you keep the person reading this alive, safe, healthy and financially blessed. Amen 🤲🏿🤲🏿
Amen
Allahumo Amin
Amen 🙏
AMEN 🙏🏾😊
I can't help myself 😂😂😂😂😂
I love Nigerian those ppl are fun to with
Eiiiiii shaggy microwave like how 😂😂😂😂😂😂
I love this collaboration all the way from south africa ❤❤❤
Sinzu.money, please bring Sabinus oo. Lets have a banger.😂😂
Sinzu and shaggi pls don't give me BP oh. This guy go burn this house.
Lasisi is always my favorite.. I can't wait to meet him 😅
Both of you guys ehn🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Laugh wan kill me 😅😅😅😅
Carry officerwoos come this room pls 😂😂😂
😂😂😂😂 I'm not supposed about this two mad man in dis same house 😅 just imagine that kind of thing 😂
Yahoo no be here no come dey wine sinzu money ooooo😅
spending and jacuzi self go don tired with the way Sinsu de call them😅😅😅
Shaggy is a criminal 😂😂😂😂 the act was done perfectly 😂😂😂 thank you guys for making us laugh out the sorrows and pain we are in.
I haven't watched it yet and I have liked the video already, two crazy people this gonna be banger, where is my popcorn let me watch and enjoy myself
God bless your home. Mc oluomo family, May you never lack 🙏 Sister, your joy shall be permanent ❤❤❤❤❤
I have been expecting this mad combo 😂
Broda shaggy u played all ur roles perfectly ✅. One Love❤
This laugh wan boast my brain😂😂😂🤣😂🤣😊😊😋😂😂🤣😂😂😂😊😊😊
Burst not boast 😏
Finally, sinzu money wan change address ooh 😂😂😂
Shaggy no go kill me 😂😂😂😂😂😅😅😅
Na de collaboration make this video make sense, at least broda shaggi see him money collect 😂😂😂😂😂😂😂
Omo I dey watch from NYSC Kwara camp, yikpata.
Sinzu, u are so funny. I enjoy ur comedy so much 😂😂😂😂
Sinzu, try dey lock door naw😅
Na 914 Sinzu dey do o 😂
I can’t wait to watch Lasisi & Sk combo… it will be mahd meeeehn😂… 2 fellow with anger issues
Lasisi shey ur papa dey whine us ni ❤😂😅
Baba light ciger jare😁😁
Jacuzzi, spending , Spartacus and Cigar The mystery of this show.
Your comedy dey sweet me joh
Shaggi u don see as he dey pain ... When u dey do officer woos, Suberu and small stout 😂😂😂😂..
Sinzu nor go make heaven 😂
Shey na so you go Dey cast for street sey I Dey do scam, shey you Dey mad ni🤣🤣🤣
Best combo ever after the one with shank 😂🤣🤣🤣
"... I use it for eye service, the eye now blind" shaggy nah FULL!!! 😅😅😅😅
lol Walahi shaggy too good 😂😂😂
The vein connecting to the biscuit bone🤣🤣🤣🤣🤣🤣
This is so hilarious. I love this combo😂😅😅
Ikenne,na were sango dey be dat,wen we dey BU na ikenne we dey go smoke
Oh I love this Chronicles of sinzu money
Lasisi too good sha 😂😂😂😂😂