That's the name of the mini stadium, sometimes, try dey read, u get Chrome, next time u call my content mumu content wetin I go tell u go shock u, I accept constructive criticism but if you think u can throw words anyhow at me, I go give you back normally, no be only u dey mad for this space.
Collete don collect 😂 Some people just don't know how to talk. As if he can put in the energy to make videos and post let alone manage a TH-cam channel.
You feel attacked? Not intentional though, but I still stand on my grand, "you don dey post rubbish" You are gradually carving a niche for you self, go through your page and tell me if this stupid video fall into same quality with your previous post....
Can the security force carry a practical gun, instead of AK, what about people 's safety? The stadium is cool
You dint dey post rubbish, which one be world best stadium?
That's the name of the mini stadium, sometimes, try dey read, u get Chrome, next time u call my content mumu content wetin I go tell u go shock u, I accept constructive criticism but if you think u can throw words anyhow at me, I go give you back normally, no be only u dey mad for this space.
my guy no watch the same video wey we watch😂 the name of the field is " _world best_ " oponu
Collete don collect 😂 Some people just don't know how to talk. As if he can put in the energy to make videos and post let alone manage a TH-cam channel.
You feel attacked? Not intentional though, but I still stand on my grand, "you don dey post rubbish"
You are gradually carving a niche for you self, go through your page and tell me if this stupid video fall into same quality with your previous post....
@@IG_Vlogs blogger done vexxxxxxx oooooooooooooooooo