Shey na endtime be this!? Cause when this kind promoting come dey common these days.. soon the youth go follow. see no evil, hear no evil, speak no evil.
I pity young ladies these days. They don’t know that their greatest asset is time which they should use wisely for family or for money. Although the former is more stable than the later
This one when dey her late 30's dey say she dey 22 years
She's rite but her body is on high mileage ....@ 22
So you want her to tell truth so that you go talk say she don old 😂😂😂
Lol😂
Lol
I too love this girl abeg 😢 she too honest❤
All the Babes in this lagos no dey pass 22 years especially lekki ones😂😂
Egungun 😮 no go put head 🗣️ for this one oooo 😅 make you no collapse 😂
Dnnm bro
I love this boumda
This lady's father might not have a bicycle.......but she's forming rich now
I stayed till the end she can dance
Egungun wetin happen why you come open mouth you no go kill us 😂❤❤
The only lie wey she lied nah her age she’s cute tho
Bros you self NA WA for you ooo
Your really doing well bro! This is massive😁😁😆
Brotherly you get mind ooo.
22 yrs old on a second thought🤣. She too no say na lie😂
Egungun ❤
What is this Egungun? 😢 shame, Mr massive and damn babey na wa for you Egungun, you sef dey enjoy all this vibe😂, enjoy life short!
One of the most useless & meaningless interviews I've seen, this guy na pimp, he dey market all these girls
Nigerian women are always 22years old......not not the girls
If the women doesn't want to grow old, the girls will always remain kids
Lol
22 indeed.
This one na stripper, nothing anybody wan tell me 😂
She better go and add value to her life not to end in dunghill.
Egungun be careful😂😂
egungun and boxers. na wa o
She is a good girl
Nah wah oooooo with this hand she say she is 22 yrs old..
Nawaoo egungun becareful😂
Egungun, her response is above her age o
Shey na endtime be this!? Cause when this kind promoting come dey common these days.. soon the youth go follow.
see no evil, hear no evil, speak no evil.
Wahala 4 egungun
Baddie everywhere
🤣
This one be like na stripper 😂
Egugun , pls try tell your guest to call out their social media handle
Chaiii c as dis yantch soft like bread 😁😁
Nobody caught "For the paranoing that..."
Must she speak jargons, all in the name of English? That's how she called chaotic, erotic.
U don see my boss ❤❤❤
Bro i wan be like you ohh nor be lieeee
I pity young ladies these days. They don’t know that their greatest asset is time which they should use wisely for family or for money. Although the former is more stable than the later
Not all Ladies do this trash, some Ladies got priority and know their onions
Omo these girls can lie
Damn Danm😂😂😂😂😂😂
All Lagos girls are 22😂😂😅😅omo
This girl is way too honest ngl
Old woman say she be 22….no b only 22 u b underage 😂😂😂
Very good 👍👍👍
Which skirt is 30k😂
Why are they alway 22 😢 the whole girls in Lagos is 22 nawah oo
Her body is older than she her self
Small ashawo
Na lie this big girl 22 years old
22 fire 🔥
Sir please I need your help 🙏😞
No be only 22😂😂
🤣🤣
No girls de pass 22 years nowadays
This Auntie is above 31 which one be 22 ..
Egungun... ur wahala too much
Wahala 😮
Na my Urhobo sister be this
This guy dey promote olosho for this page..egungun to colect phone number for future knacking d odd na 1.08..egungun to have knacked already l.02
Egugu make u come and interview me I’m 20
Person wey no fit marry, get family for her life.
Na hookup page?
😂😂😂😂😂😂😂
@Egungun this one don enter munopurse so
22 keh
I beg she should go and learn better dance 😮😮😮
No b
U guys should stop this kind of content
And why ?
Since you are promoting/pimping these girls, are you going to put up their social media handle
Sir please I need your help 🙏😞