Will he Marry her? | 10 Signs to know He is Serious for Marriage.

แชร์
ฝัง
  • เผยแพร่เมื่อ 5 ต.ค. 2024
  • #NigerianCouple #BoyfriendGoals #GirlfriendGoals #NigerianWedding #DiasporaLove #UKNigerians #USANigerians #CanadaNigerians #NigerianRelationships #WillHeMarryYou #SignsOfSeriousness #NigerianMarriage #RelationshipAdvice #MarriageTips #NigerianMen #LoveAndMarriage #RelationshipGoals #NigeriansAbroad #fyp #SeriousRelationships #DatingTipsNigeria #NigerianCulture #MarriageMindset #NigeriansInTheDiaspora #DiasporaRelationships

ความคิดเห็น • 7

  • @Bigkala-z1h
    @Bigkala-z1h 2 ชั่วโมงที่ผ่านมา +2

    Spot on coach.. abeg do 10 signs for girl wa no go marry you

    • @drkevinking
      @drkevinking 2 ชั่วโมงที่ผ่านมา

      Him no be girl nau... how he wan take know? 😂 Na guess work him go do be that.
      Men know men.
      Woman know woman.
      That's why na mother we dey carry our babe go show, and babes too dey carry guy to go show to their father. Na so e just be!

  • @drkevinking
    @drkevinking 2 ชั่วโมงที่ผ่านมา

    Well delivered 🎉🎉🎉
    Babe wey i show all these things tell me say I too dey monitor her because I dey insecure. Na wetin bandage that relationship. I just kuku rest after several trials. She no kuku get father wey suppose tell her the truth and her mom was overprotective of her. The mother likes me a lot but doesn't know how to tell her daughter to calm down for Jesus 😂

    • @donazag
      @donazag  ชั่วโมงที่ผ่านมา +1

      There was no submission-a red flag for guys. For a girl like her to submit, you must be in a position of significant advantage.

    • @drkevinking
      @drkevinking ชั่วโมงที่ผ่านมา

      @@donazag You don talk am finish. You truly sabi this things. That's what I noticed too. Sometimes, I pretend to be broke and my girl go varnish. Once I announce say I don pick better contract, she go surround me like fence 😂🤣 No doubt, she loved me but she wanted me to conquer her like warrior and I wasn't ready for starwars. I wanted friendship. Hookup dey her eye, and e be like na wetin she been dey do before I meet her and it's like her Mama knows so she didn't know how to pressure her to calm down. But the Mama don tell her several times in my presence say, na the first time wey the girl bring serious guy wey really dey concerned about her come house. I still pray for her make she no make mistake for life, especially with other serious guys.