Krymi - Adom [Official Video]
ฝัง
- เผยแพร่เมื่อ 14 พ.ค. 2024
- Krymi - Adom [Official Video]
Available everywhere now: social.tunecore.com/linkShare...
------
Directed, Filmed and edited by: @OfficialM.A M.A_Danso
Produced by: @datbeatgod126 DatBeatgod
Mixed and Mastered by: @konfembeatz9898 KonfermBeatz
------
SUBSCRIBE TO KRYMI'S TH-cam
/ @krymimusic
FOLLOW KRYMI
website: www.krymimusic.com
Instagram: / krymimusic
Tiktok: / krymimusic
Facebook: / krymimusic
Twitter: / krymimusic
-------
lyrics
Mhmmm
Oh yh
It’s you boy Krymi
Ah!
Yoodidiyoo!
Early in the morning (mhmm)
See we Dey rise Dey go do wonna own thing
Yeah
We Dey hustle Dey chase that paper
Yeah!
Sometimes we even forget our maker
See! Boys just Dey waka waka
Eh be like say we always carry plenty wahala
Oh God! oh God! we always want to hammer
Eh!
If eh no be grace where we go Dey oh!
If you see me say I Dey go on oh!
ɛyɛ Adom
If you see me on tv
ɛyɛ Adom
No matter the hustle we know say
ɛyɛ Adom, Adom, N’Adom ara kwa
If you see me say I Dey go on oh!
ɛyɛ Adom
If you see me on tv
ɛyɛ Adom
No matter the hustle we know say
ɛyɛ Adom, Adom, N’Adom ara kwa
Eeeeehhhh!
Life be so much like rollercoaster ah!
So many ups and so many downs oh eh
Today you’re up, tomorrow you’re down
Don’t you think say you be Oga
Cos Baba God wey give you the favour
(Favour)
See we no Dey wrestle with flesh and blood oh
(Blood oh)
No matter how life go get hard oh
(Hard oh)
Eh see
Don’t you Envy brother-man oh (aaah)
Don’t you steal from brother-man (aaah)
Cos Baba God always go Dey wonna side oh (aah)
(Side oh)
Eh Ei
See boys just Dey waka waka
(Waka waka)
Eh be like say we always carry plenty wahala
(Plenty wahala)
Oh God! oh God! we always want to hammer Eheh!
If eh no be grace where we go Dey oh!
See!
If you see me say I Dey go on oh
ɛyɛ Adom
If you see me on tv
ɛyɛ Adom
No matter the hustle we know say
ɛyɛ Adom, Adom, N’Adom ara kwa
If you see me say I Dey go on oh
ɛyɛ Adom
If you see me on tv
ɛyɛ Adom
No matter the hustle we know say
ɛyɛ Adom, Adom, N’Adom ara kwa
Boys just Dey waka waka
ɛyɛ Adom
Eh be like say we always carry plenty wahala
ɛyɛ Adom
Oh God! oh God! we always want to hammer (Yh)
ɛyɛ Adom, Adom, N’Adom ara kwa
If eh no be grace where we go Dey oh!
Eheh!
See! Boys just Dey waka waka
Eh be like say we always carry plenty wahala
Oh God! oh God! we always want to hammer
Eh!
If eh no be grace where we go Dey oh!
----------
LISTEN TO KRYMI
TH-cam: / krymi - topic
Spotify: open.spotify.com/artist/34wXz...
Apple Music: / krymi
Boomplay: www.boomplay.com/artists/1464...
-----------
#Krymi #KrymiMusic #Adom #OfficialVideo - เพลง
Zion Felix brought me here and am very excited. What a talent
Beautiful song
Hit❤❤❤❤ it be God's Grace all through
Global hit 🔥🔥🔥
Wow, beautiful
Thumbs Up Krymi!!! Such a beautiful song. Please try and promote this masterpiece. This song deserves to be a hit.
It’s been grace indeed ooo
If you watching this video in 2090 know this is a hit 2024
🔥🔥🔥
Indeed it's by grace.
🎉🎉🎉🎉 ey3 adom boi ❤❤❤
Jammmm🔥🔥🔥🔥
Brov 🙏🏾🙏🏾🙏🏾🙏🏾
Great song
Adom🎉🎉🎉
Make we jaaaaammm🔥
I'M GRATEFUL... BY GRACE (ADOM)
❤❤❤Hoopers
Biggs ❤🎉🎉🎉🎉
Please no one should step on me😂😂. Much love my President.
Hittttttttt
Mad tune🔥🔥
Krymi with the voice 🔥💜🙌
🔥🔥🔥
❤❤❤
Beautiful. 🫡
Niceeeeeee 🔥
After ur interview with Zion Felix I search to subscribe and come listen to this beautiful song ❤
Nice lyrics man. More 🔥🔥🔥🔥🔥🔥
Adom nkutoo. Bless up bro🙏
❤
👍🏽
I love it❤️🔥❤️🔥🫶🏽🙏🏽
If eno be grace , where we go dey? 3y3 Adom ooo❤❤❤❤❤
Please let’s all support our brother by subscribing, like, share and comment 🎉🎉
Biggs ❤🎉🎉🎉🎉
❤❤❤