Rybeena - Wise 2.0 (Official Video) Feat. Olamide
ฝัง
- เผยแพร่เมื่อ 23 ก.ย. 2024
- Tobisneh Records / Dapper Music & Entertainment presents the official video to Wise 2.0 by Rybeena featuring Olamide
Available to stream / download: dvpper.lnk.to/...
© 2024 Tobisneh records / Dapper Music & Ent, Under exclusive license to Dvpper Digital Ltd.
dvppermusic.com/
If you are here for Baddo, button ❤
Coming back to listen more after every likes 👍
Oya come back ❤😂😂😅😊
@@SusanAlexsandrasmith 🤣
@@SusanAlexsandrasmithyou sef come back
Oya come back ooh
Oya oya come back
Who agree with me?, Boddo is the best rapper in Africa 🐐❤️💯
Badoo na Baba button
Olamide must have loved this song so much to rap like that
I swear you spoke my mind
Walahi! He brought back his Rhapsody vibes😎
Olamide is best rapper in Africa if you no agree you no sabi anything ooooo bless up baddo
Taa who dash you... no dey wine...
Kindly mention your favourite rapper make show you how olamide beat am 😅@aladinonathan1933
I will always come back to this sound .
Rybeena wildin' out cause they woking with a u t h e n t I c v i e w s craftin' that crazy flow. All that work payin' off now they album on repeat.
Olamide make that song sweet
Big love 2 olamide frm Germany
You all no notice badooo eyes when e removed glass. I feel money is not everything. Luv u more bruh ❤️. God forgive u all ur sins 🙏
You just know he had cross symbol on his eye abi? Talk another thing …
Olamide always get vibe verse. Big respect for Baddo
Where are the YBNL fans ❤❤❤
God we are grateful for having Olamide Baddo in our generation God is great 🎉🎉❤
Bado don high cause wtf 😢😢😢❤❤❤❤
Baddo the jigah of Africa 🌍....King 👑
Rybeena🐝🐝❤️❤️
That”jesu” adlib dey enter i sweae😂😂😂😂baddoo all the way from TANZANIA 🇹🇿
No be lie! He Dy make man remember Olamide old Vibez Jeeeesu
Oommmmooo VVIIBE TOO SHARRRPP❤❤❤BADDOO CHOP AM RAWWWW
When baddoo start with Attack’ I know he go injure the song chai up up badoo ❤❤❤
This video deserve millions views🥺🥺🥺
From day one that Mumu con talk say him bad pass king Bado
Na mad man E be
The living Oracle of African music. Badoo
Olamide stop na...you want collect person song.... 🔥 🔥
Olamide na Nigeria Jay z
Baddo lo Korin ju you think say na play play say Alaga confirm am
You can tell Olamide felt this song 😢❤
I like that dope music 🎶🎶🎶🎶🎶 style.
Have really missed this dude so much, this is a guy hit the streets back to back like kizz daniel
Baddo always kill the beat king of king
Olamide dey always go hard on feature track ...baba go take am personal as if nah him get the song
Always remember say BADDO nah BABA ❤❤🤭🌚💜😌
Baddo to the world ❤️
Olamide ❤❤❤ baddooo
Bella, asake, rybeena,
Baddo the best ❤
Olamide❤❤❤❤❤
Olamide has the ability to switch voice.. Nobody be like baddo sneh
Bado is bado ❤🔥
Baddoo has done it again ……. Rybeena my blood . 🩸 keep going higher
Baddoooooo
Rybeena🙂
Baddo the GOT
Mama self nor small ❤❤❤❤
I came back for this song.
Rybeena has come a long way... Potentially he is a good business for YBNL. Another Asake 2.0
I dont know about his character though.
Shii is lit af ❤🔥
Olamide is the real king ❤ good lyrics from rybenna
This song needs more promotion
Baddo too good ❤❤❤
Let us be sincere, this song is good.
Badooooooo wey bad 🥵❤️ My Man fi life 👊🏿🙌🏿
button❤❤❤
Badoo nah baba❤💯
The fact say @olamide dey the video make me love it , and the beat again is fire 🔥
Hook is sick x
Badoo
A word is enough for
The wise 👌
Baddoooooo❤
Baddo is the baddest rapper in Africa 🎉🙌
Make Una no forget say Baddo na baba o. The KING👑of the street ❤❤
Long live baddo ❤❤
CLASS OF 2024😈❤️
Baadooooooooooooooo..... Truly Baddest Guy Ever liveth
Olamide sabi wetin him see for this boy 🔥
Baddo nah baba 🙌🙌🙌
Baddo ❤
Rybeena keep it up, King Baddo has blessed you 🎉❤
Give me liver 😂 probably be needing one meself soon 😂
Omo baddoo bad🙌🙌
I'm just here for the badoo verses! Pls don't like my comment😡😡 make I know change am give you
😂💔
My Best song for now 🎉🎉
Rybeena to the TOP 🏆❤️
Baddo's Verse though ... Sheeeesh🎉🎉🎉
A word is enough for the wise
baddo 4 life
Baddo nah baba ❤
I love this song so much
Only 1Baddoh❤️❤️❤️
Damnn!! 10/10😻
KIng baddoo don take am personal choi
Badoo go always delivery ni sha
I too love that man❤❤
Baba don help boys
Uppppp Wayyyyy 🔥🔥🔥🔥
❤❤❤❤❤❤
Olamide 🙏🏿🙏🏿 na my prayer
Badoo too bad
Badoo no their mate... kilosele gan! this GUY na GOAT
Omo Rybeena don chop up shaaa
Such a great song 🔥
Rybeena❤
Olamide ❤
Let’s gooo🔥🔥
Baddo matter no be for here again💎😘😘😘🤭
Badooooo❤❤❤❤❤
💯💯💯💯
Rybeena kilode...haa omo
Badoooo❤🎉🎉🎉🎉
Omoh Olamide na boos
Olamide always trying
Congratulations 🎊🍾🎈🎉
Good music is always underrated 😢
When you realize Olamide is faster than ur internet🤪, insane verse 🔥
Baddo nah baba all the time
Baddo verses is dope ❤❤❤