Okele number one 🙌 🎉 agba match making ❤ never compare yourself with Okele 😊 because he's ready to finish everybody 😮 If you don't respect yourself 😊 secondly if you don't laugh 😂 while Okele is talking ❤ it means you're a devil 👿 vs enemy of happiness 😊
Okele okele okele ,enter heaven make I see,I was told be on bed rest but when it okele turn I found myself on the floor rolling on the ground.okele yyyyy😮😀😀😀😀😀😀😀😀
The only person wey use sense for here among the men is only Mc Lively🎉❤....I love that Man. Broda Nuru just dey enter anybody anyhow, that's the fun mybrr😹 But don't do that to them in reality, let it be content abeg🤧 Love Y'll❤
I’m not going to lie I got hooked from the first part This is yemi’s first content to have me locked in lol I respect yemi elesho’s hustle though don’t get me wrong
Please guys don’t forget to subscribe make me self get to 200k abeg thank you guys
It very funny and disappointment yemi elesho the way you expose the the first guy mister logistics car loot. But you do the right thing
You suppose put Dj chicken egbon 😅
U won finish show half way b dat😂
SURE, you'll egbonmi ❤
God bless your hustle, as you bring our teeth out to smile. God ll make you smile more than ever. Amen
Host it seems u like Ajoke o 😂😂😂
Yemi don know say na okele we Dey wait for oo u con put am for end 😂😂 bad guy
Yes
😂😂😂😂
It’s actually not a matchmaking but a comedy skit 😂😂😂😂
Okele number one 🙌 🎉 agba match making ❤ never compare yourself with Okele 😊 because he's ready to finish everybody 😮 If you don't respect yourself 😊 secondly if you don't laugh 😂 while Okele is talking ❤ it means you're a devil 👿 vs enemy of happiness 😊
I'm watching this program because of okele😂
Okele okele okele ,enter heaven make I see,I was told be on bed rest but when it okele turn I found myself on the floor rolling on the ground.okele yyyyy😮😀😀😀😀😀😀😀😀
Can't you see ajoke as she dey speak, she no just want any wahala, she is a simple babe....why do you come here self😂😂😂😂
Booda Nuru be calming down with your guests
Wetin you do that Femi Guy no good.
I swear
Eko savage looks like NURTW commander 😂
Okele no well I swear, he say "Earring lo da bi reemu kekeh" 😂
Who else is waiting for okele’s part 😂😂
Me 😂😂😂😂😂know what it's funny guy
Jigan just dey savage everybody dey go he no dey hear kpa 😂😂
I can bet with my life that none of these girls can mess up with ozain...none of them will go scot free 😂
I love this,okele u be werey ooooo, i don laugh tire😂😂😂😂
Okele no go kill person ehn😂
Actually nah booda nuru dey make this thing sweet with the way he dey enter dem 😂😂
Abeg bring Apankufor nd itele to this program ❤❤❤❤😂😂😂
This one no be love show ohh na savage show because una just dey enter una self🤣
This 4th guy where you get am from 😂 I just dey laugh abeg continue dey bring people like this 😂😂😂😂😂 I was bore but this video change my day 😅😅😅
Omo iya yemi !!! Great job
Wetin eko savage still dey look for
Shebi he don see wife 😂for episode one
Okele don mad before 😂😂😂 330
This yemi elesho cannot make heaven I swear (are u into logistics abi dispatch rider)
Those ladies all have a nice shape 😮
I’m been waiting for this part
I don dey wait tire😂🎉
If no b diz show hw I go laugh today😊
Okele geh eye…I think say na only me see say dah last gal looks like tiwa savage ni, she’s so cute as she have said
Shey nah actor girls be nii abi nah actress 😂😂😂😂😂😂😂 una girls just dey mention actor 🤣😭🤣😭
Wetin that Diamond tell Dotun no good at all 😂😂😂😂
Omo elesho no kill us 😹😹😹
Mammi shele dami mo Omo toooo😂😂😂😂😂
Okele:in tun ma na wo si irun gbon 😂
The only person wey use sense for here among the men is only Mc Lively🎉❤....I love that Man.
Broda Nuru just dey enter anybody anyhow, that's the fun mybrr😹
But don't do that to them in reality, let it be content abeg🤧
Love Y'll❤
I really love this program is very funny I can't wait to watch more episodes
Okele na boss werey😂😂😂
Okele wan finish me with laugh😂😂😂😂😂😂😂🤣🤣😂😂
Eko savage just Dey wyne mama fresh Shã and d pretty cross reviran 😅
Mr yemi thanks for adding okele 🤣🤣 God bless you sir
Timi na gigolo😅
Fine boy with wahala
I was feeling sleeping but i can’t sleep again watching this love you all more wisdom you make my day today
after this okele , bring apa please 😂😂
Na only Okele make me watch this thing
FARULEEEEE PART IS A 💥 💥 💥 ❤
Correct Lagos product ❤
All this people are not serious at all 😂😂
Yemi elesho, why you dey call farulee for femi?
Okay farulee na thug 😂😂
Na Okele de use end show. Them no say baba no de talk finish 😂
Jigan 😂 no serious at all
Okele said take two make I take the remaining three 😂😂😂😂laise aso
All the people wey dey here na WERE 😂😂😂
Abeg make okele sha last Abeg 😂🤣🤣🤣🤣
Farulee nah werey 😂😂😂
Great job.., you are doing well
Okele and jigan na bastard 😂😂😂
But wait ooo, is it true that okele can't speak In English?
Okele sabi speak English o, e just Dey catch cruise nio
Those ladies are also actress
Welldone Yemi ... I love this show 😂😂
Yemi dislikes how Okele was misbehaving right before his time and during his time he was playing a character, like he was in a movie.
❤❤ really love this ❤
I don wait for this long time 😂😂😂😂😂
Walahi eko savage don mad❤❤❤😂😂😂😊
Kudos to everyone you guys really try faruq,Eko savage you guys are sighted
Aswear
Farulee and okele kill this show 😂
All the guys went for the supposedly rich Lady. 😂
Farulee no be Bolar boy ooo 😂😂😂
This part 2 is sweeter that part 1 na shit 😂😂😂
Eko savage 🙌🏻🙌🏻🙌🏻
Eko savage na real craze guy 😂😂
Aje 😂 EKO SAVAGE NO WELL 😂😂😂😂😂
Oloun
I don laugh tire 😂😂😂😂😂
Okele never talk I don dey laugh 😅
Mr Okele na werey
Okele no want make Ajoke gree oo 😂😂
Eko savage na werey 😅 which one b she Dey sell indomie
This is Friday funny 🤣🤣🤣🤣
Loi okele na number one agba😅😅😅
Okele is the last patient 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
I’m not going to lie I got hooked from the first part
This is yemi’s first content to have me locked in lol
I respect yemi elesho’s hustle though don’t get me wrong
Those giran on the show have me cracking up
Yemi you are just too funny
Okele don make me laugh die😂😂
Baba jigan don't insult ajoke oo😂😂😂
Werey 😂nii farulee walai
Omo like the guys episode o😂
Farulee make up Artist bawo 😂😂😂
Eko Savage mapa mi nah 😂😂😂
Okele no go kill me ohh 😂😂😂😂❤❤
Okele ti mad 😂😂😂😂
This Remi is really Desperate tho 😂😂😂😂
show we're leleyi oo😁😁😁😁
Okele na bastard 😂😂😂I too love him
Jigan na pure werey ajeh 😂😂😂
Love 😘 this so much 🤩
Who notice okele is doing exercise before his time to talk
Beautiful ladies. please get serious minded men next time. You guys are making it look like a comedy show.
Olotu self be ogba😂😂
So na tap tap ad boss go use feed family 😂
Omo😢 na error oo
Jigan killed it Ajey!😂
All d ladies are nt serious jst in here for cruze 😂
Jigan and Okele no well at all 😂😂😂
Farulee done dey fooor